NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by StarryV(f): 8:52pm On May 01, 2016 |
Greycious: *Dedication this new page to Dreacome2ru's babe StarryV. Babe please 4give him....enough pages still dey for u  Oga Pressy na wetin I been dey think sha. I no geh choice na. I go forgive am but that will be wen I finish vexing. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by StarryV(f): 8:46pm On May 01, 2016 |
Dottune: Starryv holla holla
Dreamcome2ru I dey greet o Thanks boss for hollaing me o. I just dey here dey cry o. Hop u ar ok sha. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by StarryV(f): 7:40pm On May 01, 2016 |
Dreamcome2ru: LOL,Speechless,love you more bae. U aint gonna mak me happy with that  |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by StarryV(f): 6:42pm On May 01, 2016 |
Dreamcome2ru: Babe,haba,you've got to trust me nah,nothing is wrong nah,your husby is not the promiscuous type nah,stop crying jare. so I thought o. But his way of talking don change finish. *crying uncontrolably* |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by StarryV(f): 6:19pm On May 01, 2016 |
Dreamcome2ru: Nah,am not the type,i only knew that of the ladies coz am kinda singular from them all,while they were praying,my eyes was just wide open,while singing and dancing.I just sat down where i am and keep watching,so that gave me enough time to look,scan everybody in the church including the pastor,living and non-living. Jisike nwokoma. Kontinu! Mak I just dey watsh u.  |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by StarryV(f): 6:10pm On May 01, 2016 |
Dreamcome2ru: infact i must say Redeemed church has got a lot of pretty ladies(Don't know about their character) I talk am say something don spoil somewhere. Titanium38 I tell u say ur brother don dey learn bad things small small. Lekwanum o. Oga mii shey I tell u say mak u no dey talk to man again eh now see wetin em don teach u. Oh oh oh *crying* Obasi mboo ore mi o |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by StarryV(f): 5:46pm On May 01, 2016 |
Dreamcome2ru: You sure?wow,my bad,dear i understand if you're jealous but believe me it's just for a welcome,nothing more okay? Today i pledge to dedicate my next 2pages that I'll open for you my love,Oya come here*Pull her closer,whisper into her ear,I love you bae* Shey u go buy me suya  ? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by StarryV(f): 5:36pm On May 01, 2016 |
Dreamcome2ru: Thank you jare sweetie. **Dedicating this new page to the new lady with the moniker Novarae,and my pressy Greycious((happy birthday in advance sir). U've never dedicated a page to me for once and u ar doing that for a new geh. *am jealous*  |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by StarryV(f): 5:17pm On May 01, 2016 |
chumaster: Recommending another man's wife to another eeh oga no vex na. Its a slip of the tongue sorry slip of d finger |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by StarryV(f): 4:22pm On May 01, 2016 |
yorme: I'm learning na. No even try my fast learning pace oh! Jisike! |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by StarryV(f): 4:19pm On May 01, 2016 |
If I talk say I love Ruthobaz una go start to dey suspect me. Buh the truth be say me like the queen jor. I go recommend her for my husband's brother. She's a wife material. 100% cotton  Api sunday great family. Greetings from my heartrob my dreamcome2ru. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by StarryV(f): 4:09pm On May 01, 2016 |
yorme: Erm... Missbeebee, osiso (come here)! Coman help answer this abeg! Watago (you understand? osi gini? Wata what?? I piry u |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by StarryV(f): 7:28pm On Apr 30, 2016 |
justified10: no fear..
after eating d suya, u no go wan chop anoda suya again. Guy no trespass o. I be person wife. infact holl ur suya. I geh husband wey make sense. Em go buy one full nama for me  together with d abok!. So no worry yasef |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by StarryV(f): 7:25pm On Apr 30, 2016 |
|
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by StarryV(f): 7:07pm On Apr 30, 2016 |
justified10: if u want suya, come and collect it in my room..
I have employed an abokii who makes it for me.. u get? Dis kind suya dem dey mak for inside ur room hmm i fear o. Abeg i no want osho free suya biko |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by StarryV(f): 7:00pm On Apr 30, 2016 |
justified10: please change..I beg u in Jesus name..change for good.
thank u. Which change are u talking about  i hop no be APC change |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by StarryV(f): 4:29pm On Apr 30, 2016 |
kapable75: look at what a honourable minister is saying. We had a contract and u're here thanking me. FYI, i wanted using part of the money to buy starryV suya. So better comply before she comes for your head. oga justified10 u know say i no dey talk too much. Abeg do the needful. i no dey joke for this kind matter. and be fast about it o. my suya fitn't pass me by. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by StarryV(f): 4:18pm On Apr 30, 2016 |
Welcome to Graceland swt Novarae. This is a land full of grace. U'll soon get used to everyone here (both good ones and bad ones)  Be mightful of that guy standing over ther. His name *whispering* is yorme... The guy sabi break hrt fa! No talk say i tell u o. welcome sis |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by StarryV(f): 4:07pm On Apr 30, 2016 |
yorme: U ehn! No worry sef! Thank God say i don repent... And twerky is here. *scratches head* U dey always repent wenever u see twerky ba? God dey watsh u |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by StarryV(f): 11:47am On Apr 30, 2016 |
justified10: pressy greycious , we will have to investigate d matter...set up a committee to investigate weather Abbie is d same as Titanium38 
Titanium, no vex o..our Abbie is lost and we feel we av found her in u.
ehmm, starryV I dey suspect u..y u go dey trip for woman na..? U see am say finally na she be my long lost sis in law. I knew i saw doz attribute of my sis in law in her na em mak i like her from the begining now truth don show. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by StarryV(f): 11:38am On Apr 30, 2016 |
Titanium38: Starryv.. I don miss you wella.. Where's my brother na
Dreamcome2ru, you scarce oo. Hope you cool? Ah sisterly me miss u pass o. Ur brother is ok o. Just dat he's learning bad things small small. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by StarryV(f): 11:27am On Apr 30, 2016 |
I heard there will no longer be stream 2. I also heard they will be merged with batch B to leave October. Abeg how true is the info?? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by StarryV(f): 9:47am On Apr 30, 2016 |
justified10: I counted twice na.. U neva get spiritual eyes sha. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by StarryV(f): 9:44am On Apr 30, 2016 |
kapable75: i been give dreamcome2ru the sweet to give you na. I think say by now u go done finish am self. No wonder u no even tell me chanchu. Ok i go buy you suya and vijuu! *whispers* But wait make this maga pay first. I no see any sweet o. I still dey quarrel with my husband sha. I for go ask for my sweet. Ehe me dey interested for the suya and viju. abeg bring am come. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by StarryV(f): 9:38am On Apr 30, 2016 |
justified10: e no reach 42.
na 32 I count Count again bros. And it will suprize u wat d Lord can do. Hehehehe |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by StarryV(f): 9:28am On Apr 30, 2016 |
justified10: c yr 32 .  see u, na only 32 u count? u no count reach 42? lol |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by StarryV(f): 9:26am On Apr 30, 2016 |
justified10: ehn ehn..
u sabi English die.. u aint mocking me. ar u  |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by StarryV(f): 9:21am On Apr 30, 2016 |
|
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by StarryV(f): 9:20am On Apr 30, 2016 |
kapable75: when did i not gree? Hehehehe u did not gree na. U say na swt u go buy. sweet i no see suya i no come see. DiarizGod o  |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by StarryV(f): 9:18am On Apr 30, 2016 |
justified10: what's Ewwww for d mata now?
which one be Ewwww again.. na Awwww I been dey look for d meaning. Ewww is my lip and facial expression of the word "disgusting" vous çomprenez? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by StarryV(f): 9:14am On Apr 30, 2016 |
kapable75: u self wan spoil market for me abi. Shey u been say make i buy suya for you? As u no gree buy the suya GODWIN  |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by StarryV(f): 9:11am On Apr 30, 2016 |
|