Streetmovement's Posts
Nairaland Forum › Streetmovement's Profile › Streetmovement's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 57 58 59 60 61 62 63 64 65 (of 144 pages)
Wotoporiously speakingNaxo😂 |
Wotoporiously speakingGod forbid bad thing Money wey Dem for carry dey chill small small na him this idiot carry blow put for wind, End time daughter |
Wotoporiously speakingGod forbid math 😂 |
Wotoporiously speakingBut na normal thing na ![]() Na that moyo lawal I for like drill her evening kpekus. |
Wotoporiously speakingLet me just go and waste my hard earn money and watch the match afterall ![]() |
Wotoporiously speakingJust don't know why I can't find myself using Tecno |
jeromestarks:Wotoporiously speakingYou will not spoil in Jesus name, you rotten goat 😅😂 |
FERNANDEZISBACK:Wotoporiously speakingTo think I almost forgot about the new additions but seun no dey try all 😂 |
Wotoporiously speakingDwayne Johnson a.k.a The Rock Abeg na who talk Alexis Texas 😅 that person will not make heaven |
Wotoporiously speakingWahala for who dey live double life On Facebook you're dangote's family member living in lekki On Instagram you're close Adenuga's family On WhatsApp no body can chat you up from 7:00am -6:00pm cuz you're always at work meanwhile you're home smoking ijebu garri and praying for God's favour, favour is just staring at you but you dey block him eyrinse with your lie lie cutton. On your WhatsApp status your post reads, Hi fam I just won a contract worth 20 million naira "thank you Lord for you're great", but your momma never chop since morning, na you dey even beg am for any available 2k You post location of places you've never been to and tag it with a caption that reads "off to blah blah with my peeps see you guys later" girls are fun of that especially to pepper their ex's 😂 I can go on and on but mehn I'm tired abeg..mk I rest jare |
Wotoporiously speakingBook of lamentations 😂😂 |
Wotoporiously speakingYour wife, otilo ![]() |
Wotoporiously speakingPlease hurry up 😋 |
Wotoporiously speakingHigh time 😂😂😂🔥🔥💯💯💯🤔🤔😅😁😊😊🤗🙄🤓😎 |
Wotoporiously speakingThis shit is becoming old |
Wotoporiously speakingThis one don go Bleep person husband...mtcheew |
Wotoporiously speakingGood signing for arsenal, meanwhile we(Chelsea) dey sign for the Future that's if our mumu coach and owner never carry us go relegation by then God Abeg o |
Wotoporiously speakingSo make I come do una work for una be Mumu people, una never ready |
Wotoporiously speakingYou're not far from the truth ![]() |
Wotoporiously speakingHahaha ![]() |
Wotoporiously speakingA confused motherfucka, stay in one lane |
Wotoporiously speakingPSG go still beat their asss |
Wotoporiously speakingWell well |
Wotoporiously speakingI just say make I tell you say day don break o, better wake up from this nightmare before you lose yourself. Breast and yansh and you don see future wife, una go just dey marry nonsense come put for house after complain go start. Better turn than girl to your hook up connect and discard her when you're tired of her kpekus, that's not a wife material, that's a cooperate olsoho in uniform. |
Wotoporiously speakingNa why men no dey like share update again be this. Just imagine Next time if you wan share update try share the one wey no go wreck you later cuz men no dey smile like this, no dey carry all your updates, ideas and business entrust on anybody irrespective of who the person is to you, days are evil bruh Sorry about your situation |
Wotoporiously speakingWhich kind mumu jean be this one ![]() |
Wotoporiously speakingThreats, one of the many things I don't take lightly if you dey threaten me better make sure you're sure about it cuz I will gladly help you carry out your task before you. I no dey play ![]() |
Wotoporiously speakingJust don't cheat on me |
Kipaji:Wotoporiously speakingStreet slang for anything done without mercy, so I'm speaking without mercy and have got no remorse or seek opinion for anything I say cuz it's plenty. ![]() |
Wotoporiously speakingBaller ![]() Female version of our nigerian born Napoli striker |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 57 58 59 60 61 62 63 64 65 (of 144 pages)
speaking

