Streetmovement's Posts
Nairaland Forum › Streetmovement's Profile › Streetmovement's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 61 62 63 64 65 66 67 68 69 (of 144 pages)
Wotoporiously speakingSo na the only thing wey dey your mind be this o, na you go tire when your resources don finish |
Wotoporiously speakingBro no worry naxo most of this Nigerian girls dey o especially the broke ones with entitlement mentality....if you can manage them you manage them but if you can't just leave them be cuz as for me I don decide say I dey marry babe outside naija and my family knows about it...it's settled ![]() |
Wotoporiously speakingWhat you project yourself as is what you'll be seen as, there's no two ways about it. |
Wotoporiously speakingWerey go full this thread ![]() |
Wotoporiously speakingYou wan dance abi, ![]() |
Wotoporiously speakingAnd The book of lamentations says.......and I quote ![]() |
Wotoporiously speakingStory for the gods |
Ilamina:Wotoporiously speakingWho said that? ![]() |
Wotoporiously speakingIIamina abeg na 2023 be this, I take God name beg you abeg allow us rest with your weird topics on nairaland ![]() |
Wotoporiously speakingThis year if no be money matter you no go see me, I don't have time to argue with any fool. Already deactivated my WhatsApp and other socials, except nairaland. I wanna hustle on a low and cash out big, just me and God Last year I was too available, especially online and I saw the outcome so make everybody dey dia dey. |
Wotoporiously speakingThe king's back ![]() This thing go pain mbappe die ![]() |
Wotoporiously SpeakingNa God hand everything dey bro |
Wotoporiously speakingFoolish boy ![]() |
Wotoporiously speakingCan you imagine the level of disgrace ![]() The bride's from a village inside a village that's inside a cave |
Wotoporiously speakingDreamchasers ![]() |
Wotoporiously speakingBreakfast delayed can never be denied ![]() Know this and know Peace |
Wotoporiously speakingI've never let my anger get to the point where I called out people like this...when I'm angry I cap less but more action, you capped too much here, the other party's can say what they want but I always keep mute cuz I believe when we see face to face it's either they're gonna have regret all up in their faces or fear written all over it but whichever way, I never want to find myself on the side where I'm the one trying to take my words back cuz anything I put out I always stand by it...no going back. So if you meant it then stand by it but if not then you're a joke of a human being yourself. On God I always stand by whatever I dish out ![]() |
Wotoporiously speakingI don't have RIP to waste this year |
Wotoporiously speakingInternet Sabi read meaning to things ehn ![]() Wetin concern me if them like make them Bleep |
Wotoporiously speakingThis one go don carry all the fly girls go if he had a little time ![]() Wetin our girls no dey follow cuz of money no fit exist |
Wotoporiously speakingFarewell to the legend ![]() |
Wotoporiously SpeakingMake this mumu rest na, na by force? I'm tired of this type of news If na me be Alex I no for been even answer from the beginning |
Wotoporiously speakingBetter run now that's not too late, if you put this one for house you'll be down for life and she wouldn't give a Bleep about your stupid ass |
Wotoporiously speakingHmm |
Wotoporiously speakingA matter of the mind |
Wotoporiously speakingHmm |
Wotoporiously speakingA fast and furious thread ![]() 220km/h when arm robbers were chasing my dad and I, that was the year 2011 |
Wotoporiously SpeakingAn act been put up to pepper internet fools ![]() |
Wotoporiously speakingSolid ![]() |
Wotoporiously speakingWtf |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 61 62 63 64 65 66 67 68 69 (of 144 pages)
speaking