Streetmovement's Posts
Nairaland Forum › Streetmovement's Profile › Streetmovement's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 93 94 95 96 97 98 99 100 101 (of 144 pages)
Wotoporiously speakingIf it ain't your mama you Talkin about then it's safe to say you should reduce your weed intake |
Wotoporiously speaking ![]() |
Wotoporiously speakingNawa o, what a Saturday |
Wotoporiously speakingWerey loyin ![]() |
Wotoporiously speakingAnyday or year something like that will happen I will donate myself to hell fire It can never happen |
Wotoporiously speakingAside from money matter or personal decision taken by me for maybe a valid reason, I repeat and I repeat again, nothing on earth can make me shave my beard... My momma don do everything in her power for years now just to make me shave my odogwu but he nor dey work, then na ordinary naija girl go come do am? Them never born that one yet Even in my next life I wanna come as a bearded nigga |
Wotoporiously speakingOp, Which kind moniker be this? You dey struggle or share land with person? |
Wotoporiously speakingHe no go better for person wey show you this road wey you dey take ![]() |
Wotoporiously speakingHave learnt nothing but something |
Wotoporiously speakingOk we have heard your story Elaborate on how you bleeped her, that's the part we are waiting for ![]() Oya go on we're listening The floor is all yours, take it away |
Wotoporiously speakingWhich model of car you wan buy first? And why you no learn how to drive first before you purchase a car!! Abi you be woman? I no fit advice you for now cuz the above should have been in place before you thought of buying a car. But all the same, whatever makes you sleep well at night but it would have been better to put the above in order before purchasing a car so you don't end up with lack of choices and the rest...all I can say is I wish you good luck in your new found toy and make sure to drive safely and sound. |
virginprincess:Wotoporiously SpeakingYou just dey behave like new cultist wey Dem initiate yesterday, hahaha what manner of vawulence ![]() |
Wotoporiously speakingAnd all this things happen for office o Them no dey sack person for una workplace ![]() |
Wotoporiously speakingAnd for the other thread person go open mouth talk say with girlfriend you are less likely to catch STD...if I hear Back to the story; the nigga man believes his time is up since he's got the virus, not everybody has awareness when it comes to this things but him sha put am for the girl body wotowoto, no be chice. But the girl wicked, why she no tell the nigga man, she just prefer to use am dey sleep with tbe nigga man, is that not wickedness? Omo I got nothing to say |
Michelle70:Wotoporiously speakingThis one no be about the kinda of girls you're attracted to, it's about facts in general. Sorry for you and what makes you think of the kind of girls I'm attracted to. |
tensazangetsu20:Wotoporiously SpeakingNaija girls way |
tensazangetsu20:Wotoporiously speakingNa wetin I dey try cap, with girlfriend the expenses go too much |
Wotoporiously speakingFor me I go for none, na peace Of mind be my own But I go patronize hook up only for sex after that I don move. Na mumu dey keep olsoho as say na girlfriend I no dey patronize the same olosho twice, if I bleep you once I pay you and I move, you no go see me again. That's my new policy |
Michelle70:Wotoporiously speakingNa lie who tell you say if you give your girlfriend 50k monthly you go dey knack anyhow you like, imagine say when una dey quarrel she come deny you sex Shey you go say you give her 50k mk she give you sex abi, and a girl doesn't understand when you're broke bros especially not with a Nigerian girl. What's your soul purpose of meeting a hook up babe? Is it not for sex? And it's being payed for so I trust any sane person who doesn't want embarrassment should go there with his money. Are you a learner? Even if you treat your girl right she go still Bleep you up if she wan Bleep you up especially the one wey dey chook eyes outside like eagle. Sexual protection; your average Nigerian girl doesn't know how to keep her self protected, most of them carry STD pass ashawo sef. Who dey find birthday gift or any gift from hook up babe, are you guys dating? Someone you don't have any romantic or familiar relationship with and you are expecting gift from the person, that point is baseless. Las las with hook up babe you spend less Your girlfriend fit dey bill you almost everyday, something you can never get from a hook up babe, imagine say I dey patronize hook up babe twice or once in a month money wey I go spend no go reach the one wey I go spend if I get girlfriend. |
Wotoporiously speakingChelsea to win |
Wotoporiously speakingAnd it ended they way I predicted ![]() Na God go forgive all the betnaija for my area wey no gree open |
Wotoporiously speakingThis one na oyibo Afonja |
Doyou2019:Wotoporiously speakingCheck my prediction again and tell me what you're seeing now |
Wotoporiously speakingFirst half done My prediction is coming to pass |
Wotoporiously speakingWe don't give a flying Bleep, wetin he like make he use him money do, if he like make he buy the club with the strippers inside he still no concern son of man, some news are not even worth reading, just waste of data and time. |
Wotoporiously speakingArrangee ![]() |
Wotoporiously speakingThis ain't no question Anybody in their right sense will choose their mum's, irrespective of the gender involved |
Wotoporiously speakingA storm is coming but I pray for your sake it doesn't |
Wotoporiously speakingWhich Anelka? Is it the one hunting bush meat in my village? Mk una dey rest with all this comparison, Anelka no reach Henry abeg... |
Wotoporiously speakingThis ball na draw with goals upon goals or Mancity win with only one goal margin |
Wotoporiously speakingLuis Enrique has got a personal beef with Real Madrid players and anyone who supports them ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 93 94 95 96 97 98 99 100 101 (of 144 pages)
speaking

