Jokes Etc › Re: Lol by studio43(m): 1:33pm On Apr 28, 2009 |
jummy if i catch u ehn, u go thank me after i'm done with you, |
Jokes Etc › Re: I Beg O Oooooooooooooo by studio43(m): 1:31pm On Apr 28, 2009 |
u and this your N5 sef |
Jokes Etc › Re: Who Turn Lolabbey To Lol by studio43(m): 1:30pm On Apr 28, 2009 |
i think sey na doggy style u wan talk |
Jokes Etc › Re: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by studio43(m): 1:28pm On Apr 28, 2009 |
romeo
na one jinx dem ladies are yet to break
Ben, zip those shovel teeths of yours up, before i call LARA. |
Jokes Etc › Re: Who Turn Lolabbey To Lol by studio43(m): 1:25pm On Apr 28, 2009 |
bite am |
Jokes Etc › Re: Party by studio43(m): 1:24pm On Apr 28, 2009 |
its like an only myself and you they forward |
Jokes Etc › Re: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by studio43(m): 1:23pm On Apr 28, 2009 |
make them wear wetin go fit them o,
cuz this days even gurls wey dem yansh flat and sagged dey wear jeans, to deceive us |
Jokes Etc › Re: I Beg O Oooooooooooooo by studio43(m): 1:22pm On Apr 28, 2009 |
maybe hin dey talk from experience |
Jokes Etc › Re: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by studio43(m): 1:21pm On Apr 28, 2009 |
i've told him to go for test, hin nor here, everytime na so so headache and waist pain hin dey complain about |
Jokes Etc › Re: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by studio43(m): 1:18pm On Apr 28, 2009 |
wetin i do again this time, ? |
Jokes Etc › Re: Party by studio43(m): 1:16pm On Apr 28, 2009 |
danny would take care of that,
in case u never know, most of them moderators are not 9ija based |
Jokes Etc › Re: I Beg O Oooooooooooooo by studio43(m): 1:14pm On Apr 28, 2009 |
u don go take that thing again |
Jokes Etc › Re: Oh My! by studio43(m): 1:13pm On Apr 28, 2009 |
lolabey u dey talk like clumsy sometimes  |
Jokes Etc › Re: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by studio43(m): 1:12pm On Apr 28, 2009 |
not even that, im just been careful cuz most of those things in skirt dont come out clean.
them just dey use make ups dey deceive us. but down there na calamity. |
Jokes Etc › Re: Oh My! by studio43(m): 1:06pm On Apr 28, 2009 |
u need my trailer? |
Jokes Etc › Re: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by studio43(m): 1:05pm On Apr 28, 2009 |
u never hear say i detest anything in skirt |
Jokes Etc › Re: Am Looking For Mad People To Employ by studio43(m): 1:03pm On Apr 28, 2009 |
i talk am sey u be herbalist daughter. |
Jokes Etc › Re: I Beg O Oooooooooooooo by studio43(m): 12:58pm On Apr 28, 2009 |
|
Jokes Etc › Re: Party by studio43(m): 12:57pm On Apr 28, 2009 |
the moderator is in full support of this party , maybe hin go help us talk to sege(seun) maybe theres any assistance the guy man fit do for us u know. |
Jokes Etc › Re: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by studio43(m): 12:54pm On Apr 28, 2009 |
who be bliss  |
Nairaland General › Re: Please Do Accept My Letter Of Apology by studio43(op): 12:52pm On Apr 28, 2009 |
yea cuz u are also one, |
Jokes Etc › Re: "you See, She Crossed Her Legs: " by studio43(m): 12:49pm On Apr 28, 2009 |
I dey come  |
Jokes Etc › Re: What Do You Want With My Life? by studio43(m): 12:49pm On Apr 28, 2009 |
those gurls are terrosists ;d |
Jokes Etc › Re: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by studio43(m): 12:47pm On Apr 28, 2009 |
Sylvex, sylvex, My guy how many times i called ya name? abeg lollabey nor give me anything o, please watch u say here expecially when im involved cuz i have a REP. to protect. i cant shout  |
Jokes Etc › Re: Most Awesome - Hot Chicks Pranked by studio43(m): 12:38pm On Apr 28, 2009 |
this poster is a fuc**ng ROBOT |
Jokes Etc › Re: I Beg O Oooooooooooooo by studio43(m): 12:37pm On Apr 28, 2009 |
u wish |
Jokes Etc › Re: Save A Soul[dont Make Shola A Eunuch At His Prime] by studio43(m): 12:36pm On Apr 28, 2009 |
well, i aint united or arsenal fan. |
Jokes Etc › Re: Am Looking For Mad People To Employ by studio43(m): 12:34pm On Apr 28, 2009 |
so tey u drop |
Jokes Etc › Re: Save A Soul[dont Make Shola A Eunuch At His Prime] by studio43(m): 12:31pm On Apr 28, 2009 |
MAN u meant romade |
Jokes Etc › Re: Party by studio43(m): 12:29pm On Apr 28, 2009 |
Dont take that pill clem. |
Jokes Etc › Re: Am Looking For Mad People To Employ by studio43(m): 12:28pm On Apr 28, 2009 |
your business  |
Jokes Etc › Re: I Beg O Oooooooooooooo by studio43(m): 12:25pm On Apr 28, 2009 |
well, i doubt if clem na ajebo |