Studio43's Posts
Nairaland Forum › Studio43's Profile › Studio43's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 154 155 156 157 158 159 160 161 162 (of 394 pages)
anything is possible ![]() |
he's a careless father, na so hin dey do. |
oh god let my enemies live long and see what i would become in future, amen |
Thank you o jare, i nor fit flog jummy naw, |
mykali:USE THE MONEY FOR FOOD YOUR FOLKS GIVE U TAKE ENTER YOUNG SHALL GROW OR EKENE DILI CHUKWU NIGHT BUS COME LAG. U FIT STILL GO BACK THAT SAME DAY. ![]() |
its a lie, ARCANI BABY so u are still alive jmkbond, if i catch u ehn, u go change that jamesbond of yorrs to ''SALARU'' |
well, i just dey pass, children make una nor fight o |
trouble maker tsewwww |
18 DEC is ok by me. blisseing, every disapointment is a blessing ![]() pappine, thanks for believing in me But, |
ifyalways:Na when it comes to money, IGBO WOMAN GO KNOW HER RIGHTS. tseewwwww |
Dont forget tuface get politicians backup o and the sugar mummy's dem hin dey chop coded ![]() |
gabrywyl:The Second interview must come with a cash bribe, or else no show ![]() airforce1 my brother im always proud of you ![]() |
larayat:and before u nor dey find trouble o ![]() cbase:i cant believe what u just said mehn ![]() That my own lara is now beginning to fall for anything in trousers ![]() And my pastor warned me o |
wey the mosquitoe hands wey u wan use beat person sef ![]() well, i would prefer u beat me wiff those two pillows up your chest jare ![]() |
now i know sey u nor dey see well true true, i tell u sey that excess G4 (GARRI) wey u dey drink dey affect eye . but u nor go hear. ![]() |
Cbase i nor sey na all this kind yahoo yahoo thread u dey like, tsewww, yahoo yahoo boi like you ![]() |
elenu gbeske incase u dont know, i'm a true CHELSEA FAN i nor like kasala. united with all there ojoro and illegal penalties, offside goals and reffrees back up wey dem get. make me hate them wella. instead of me to be a united fan, make i be KANO PILLARS fan. i nor fit shout ![]() |
Tatafo! u are just everywhere . u nor get work ![]() |
ehen , kini big deal ![]() |
well, what can i say ![]() |
well, i dey ask cuz the kingdom of god is at hand and i nor want u to miss heaven. |
jump off a cliff, since i don give u all the good advices wey i sabi, and u turned dem down and still dey ask yeye question |
![]() jummy if i catch you ehn, i go helep u straight those bowlegs of yours with my , ![]() |
u and this ya hot temper sef, tsewww ![]() |
did u go to church today DIKELE1.? |
Seek first the kingdom of god and his righteousness. then every other things would be added onto you. i cant shout ![]() |
jmkbond:just tell me u have been longing for my kisses, nor dey pretend cuz nobody holy pass oya gba sibe loff making nor easy o ![]() |
jmkbond:atleast YARADUA don make yaba left psychomentry treatments FREE OF CHARGE. |
Na the only thing wey u sabi do be that na, *flings her out through the window* |
well, what can i say ![]() |
Laughs like a rulling king ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 154 155 156 157 158 159 160 161 162 (of 394 pages)








