Jokes Etc › Re: Women Wahala by studio43(m): 9:39pm On Apr 25, 2009 |
Bite me shorty  |
Jokes Etc › Re: Am Looking For Mad People To Employ by studio43(m): 9:36pm On Apr 25, 2009 |
cbase: I recommend as follows
topping the list, STUDIO followed by MYKALI DANI
others who should be considered are TYty, Gabrywl, Shola, Ben
Infact you have enough to recruit, feel free to do so  why studio go top the list naw, my guy abeg carry you bad belle go front jare, ABI NA ME SEY MAKE 'KAI'' PEOPLE DEM BREAK YOU TEJUOSHO OKRIKA BEND DOWN AND SELECT STOP. Jo' o |
Jokes Etc › Re: Women Wahala by studio43(m): 9:32pm On Apr 25, 2009 |
your torn boxer is up danny |
Jokes Etc › Re: How Eve Got Her Nerves: by studio43(m): 9:29pm On Apr 25, 2009 |
stale yet u dey laugh, u get choice at-all  |
Jokes Etc › Re: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by studio43(m): 9:28pm On Apr 25, 2009 |
i just dey pass  |
|
Jokes Etc › Re: How Eve Got Her Nerves: by studio43(m): 9:19pm On Apr 25, 2009 |
stale J |
Jokes Etc › Re: What Do You Want With My Life? by studio43(m): 9:18pm On Apr 25, 2009 |
u get bow legs, yet u dey form nothing do u  |
|
Jokes Etc › Re: Cat Loves Rat by studio43(m): 9:13pm On Apr 25, 2009 |
lol. jummy dont make me repeat 1964 incident  |
Celebrities › Re: The Sexiest Man Alive by studio43(m): 9:11pm On Apr 25, 2009 |
nor difference from that guy wiff that dude wey dey live for una compound naw, u don forget? |
Jokes Etc › Re: What Do You Want With My Life? by studio43(m): 9:07pm On Apr 25, 2009 |
sharrap dia jare, i nor dey dream make e nor happen, u be winch  |
|
Jokes Etc › Re: What Do You Want With My Life? by studio43(m): 8:57pm On Apr 25, 2009 |
yeye cock abi  u go chop am again i promise  |
|
|
|
|
Celebrities › Re: The Sexiest Man Alive by studio43(m): 8:32pm On Apr 25, 2009 |
Gay! |
Jokes Etc › Re: What Do You Want With My Life? by studio43(m): 8:29pm On Apr 25, 2009 |
errand huh  this yeye gurl u still never change after all i did to you abi |
Jokes Etc › Re: Cat Loves Rat by studio43(m): 8:28pm On Apr 25, 2009 |
were have u been sweet rat  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Chelsea Star John Mikel Obi Has Been Banned From Driving For 15 Months! by studio43(m): 8:26pm On Apr 25, 2009 |
my guy forget story  |
Celebrities › Re: African Beauty That Turned Down Lil Wayne. by studio43(m): 8:24pm On Apr 25, 2009 |
all this "MARKET WOMEN" pictures dis yeye guyz just dey display for here sef  Dem don forget sey some of us are saints  |
Celebrities › Re: Is Asa Gay? by studio43(m): 8:19pm On Apr 25, 2009 |
*dials asa's number* |
Celebrities › Re: Timaya Call His Fans Foolish? Press by studio43(m): 8:13pm On Apr 25, 2009 |
fyneboi: if you grew up in the hood you will understand
why he talks like that. your head dey dia  |
Celebrities › Re: Today Is My Birthday And I Av A Gift 4 Any Lucky Nairalander by studio43(m): 8:10pm On Apr 25, 2009 |
tatafo, any prove  |
Celebrities › Re: Upclose and Personal with Nairalanders by studio43(m): 8:05pm On Apr 25, 2009 |
chaii, School good o, |
Jokes Etc › Re: Cat Loves Rat by studio43(m): 7:58pm On Apr 25, 2009 |
poor shola,  |
|
Jokes Etc › Re: What Do You Want With My Life? by studio43(m): 7:52pm On Apr 25, 2009 |
*Give ya life to christ i meant*  |
Jokes Etc › Re: What Do You Want With My Life? by studio43(m): 7:51pm On Apr 25, 2009 |
God ya life to christ  |
Jokes Etc › Re: Toto Blow Whistle by studio43(m): 7:46pm On Apr 25, 2009 |
lets the toto reign,  |