₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,331,405 members, 8,450,180 topics. Date: Wednesday, 22 July 2026 at 09:58 PM

Toggle theme

Studio43's Posts

Nairaland ForumStudio43's ProfileStudio43's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 26 27 28 29 30 31 32 33 34 (of 394 pages)

Jokes EtcRe: How To Kill Ur Wife Without Going To Jail : Lol by studio43(m): 9:10pm On Mar 26, 2010
Go to hell i dont have time for your nonsense.
Ape!
Jokes EtcRe: Buy One Get One Free by studio43(op): 9:06pm On Mar 26, 2010
Hopeless midget
Jokes EtcRe: Let Us Throw All The Insults Here by studio43(m): 9:03pm On Mar 26, 2010
U dis lizard, U no wan find your level go abi
Jokes EtcRe: Don't Fart In Bed by studio43(m): 8:54pm On Mar 26, 2010
Oga moderator u sef dey follow dem post stale joke'
Jokes EtcRe: Buy One Get One Free by studio43(op): 8:49pm On Mar 26, 2010
U can still use the plastic dido's i bought for you.
I'm sure it would help
Jokes EtcRe: How To Kill Ur Wife Without Going To Jail : Lol by studio43(m): 8:45pm On Mar 26, 2010
I'm a big boy, I dont go for cheap condoms, What do u mean gan sef?
Jokes EtcRe: Buy One Get One Free by studio43(op): 8:37pm On Mar 26, 2010
See your mouth like no more sex,
U want make agro kill person?
Jokes EtcRe: How To Kill Ur Wife Without Going To Jail : Lol by studio43(m): 8:28pm On Mar 26, 2010
U have the right to say whatever u like with your mouth.
But i wont fall for your trap.
Afterall we dey use condom all through the action'
how belle take enter?
Jokes EtcRe: Buy One Get One Free by studio43(op): 8:12pm On Mar 26, 2010
Hard way is the only way baby,
Think bout it
Jokes EtcRe: Not Too Smart by studio43(m): 8:07pm On Mar 26, 2010
Bros u try
Jokes EtcRe: How To Kill Ur Wife Without Going To Jail : Lol by studio43(m): 8:00pm On Mar 26, 2010
U wan tie me down with pregnancy wey no be my own abi?
E no go work for you.
Agaracha lol
Jokes EtcRe: Naija Fight by studio43(m): 7:56pm On Mar 26, 2010
Una don dey see double abi?
Rats
Jokes EtcRe: Buy One Get One Free by studio43(op): 7:47pm On Mar 26, 2010
U fit still take the baby to orphanages home
Jokes EtcRe: How To Kill Ur Wife Without Going To Jail : Lol by studio43(m): 7:38pm On Mar 26, 2010
U will have to wait till i'm done schooling and get a good job,
How about that, Or are u in a hurry?
Jokes EtcRe: Buy One Get One Free by studio43(op): 7:31pm On Mar 26, 2010
The baby i meant
Jokes EtcRe: Buy One Get One Free by studio43(op): 7:29pm On Mar 26, 2010
I need a DNA test to prove that the pregnancy is mine
Jokes EtcRe: How To Kill Ur Wife Without Going To Jail : Lol by studio43(m): 7:24pm On Mar 26, 2010
Lolllll
is it not what u ask' for
Jokes EtcRe: Buy One Get One Free by studio43(op): 7:19pm On Mar 26, 2010
Who's responsible for the pregnancy cuz i know sey no be only me dey do the thing
Jokes EtcRe: Cheap Hotel by studio43(m): 7:05pm On Mar 26, 2010
Thanks,
I will
Jokes EtcRe: Buy One Get One Free by studio43(op): 6:55pm On Mar 26, 2010
Lol, YOUR BREAST wan make me catch fever,
Drex go that side i dey fast abeg
Jokes EtcRe: Love Miss Road by studio43(op): 6:46pm On Mar 26, 2010
Thanks bro,
Expect more from this Guru
Jokes EtcRe: How To Kill Ur Wife Without Going To Jail : Lol by studio43(m): 6:41pm On Mar 26, 2010
I dont kill i beat
Jokes EtcRe: Lmao! by studio43(m): 6:37pm On Mar 26, 2010
7 don nack even pass yet u never close work? Na security work u dey do?
Jokes EtcRe: Buy One Get One Free by studio43(op): 6:31pm On Mar 26, 2010
Dont blow up my ears with your stale gist abeg
Jokes EtcRe: How To Kill Ur Wife Without Going To Jail : Lol by studio43(m): 6:24pm On Mar 26, 2010
Were is the joke?
Jokes EtcRe: Lmao! by studio43(m): 6:21pm On Mar 26, 2010
When u no dey wear stuffs wey be your size nko

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 26 27 28 29 30 31 32 33 34 (of 394 pages)