Jokes Etc › Re: Let Us Throw All The Insults Here by studio43(m): 3:56pm On Mar 25, 2010 |
Tadpoles everywhere |
Jokes Etc › Re: Buy One Get One Free by studio43(op): 3:49pm On Mar 25, 2010 |
Una wan see my red eye abi? |
Dating And Meet-up Zone › Re: Hey All Nairalanders by studio43(m): 3:44pm On Mar 25, 2010 |
Lol, Why una be behave as if na una holy pass sef?
Make una no vex na CLEMCYKUL be my teacher, Na him/she dey teach me bad bad things for here o |
Jokes Etc › Re: Buy One Get One Free by studio43(op): 3:28pm On Mar 25, 2010 |
See as all dis tejuosho midgets turn my thread to playing ground.
Una want make i use broom chase una comot abi? |
Dating And Meet-up Zone › Re: Hey All Nairalanders by studio43(m): 1:53pm On Mar 25, 2010 |
Abygul, You're beginning to turn me on Lol, Erm, I have bundle of friends here but u are the craziest, I like u and your friend and i think i have the strength to drive the 2 of u all night, If u know what i mean. *winks* |
Jokes Etc › Re: Let Us Throw All The Insults Here by studio43(m): 1:31pm On Mar 25, 2010 |
Dikele, Sharrap jor, Not funny.
Moyo, Ori e fokasibe |
Jokes Etc › Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by studio43(m): 1:23pm On Mar 25, 2010 |
Kool |
Jokes Etc › Re: Let Us Throw All The Insults Here by studio43(m): 1:20pm On Mar 25, 2010 |
My rounds u meant moyo |
Jokes Etc › Re: Let Us Throw All The Insults Here by studio43(m): 1:16pm On Mar 25, 2010 |
Better people dey talk, Midget like dikele sef wan talk, Mmtchew |
Jokes Etc › Re: Let Us Throw All The Insults Here by studio43(m): 1:10pm On Mar 25, 2010 |
Moyo, Is it true you have caterpillar teeth'?
As for the medicine, hide dem between your legs till i'm back home from an official assignment, *winks* |
Jokes Etc › Re: Bad Advicers: by studio43(op): 12:56pm On Mar 25, 2010 |
Who make he come mind, You? |
Jokes Etc › Re: Let Us Throw All The Insults Here by studio43(m): 12:51pm On Mar 25, 2010 |
Moyo, U well so? |
Jokes Etc › Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by studio43(m): 12:46pm On Mar 25, 2010 |
Mind your business. Enemy of progress |
Jokes Etc › Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by studio43(m): 12:39pm On Mar 25, 2010 |
Erm make una hold me before i woze somebody o |
Jokes Etc › Re: Let Us Throw All The Insults Here by studio43(m): 12:36pm On Mar 25, 2010 |
Dikele why u dey rest on my car, U wan take style lose the side mirror? |
Jokes Etc › Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by studio43(m): 12:29pm On Mar 25, 2010 |
Mmmtcheww |
|
Jokes Etc › Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by studio43(m): 11:32am On Mar 25, 2010 |
Chykason, Are u a female? |
Dating And Meet-up Zone › Re: Hey All Nairalanders by studio43(m): 11:29am On Mar 25, 2010 |
Sylvex what u hhmmming about. Frog die inside your mouth? |
Dating And Meet-up Zone › Re: Hey All Nairalanders by studio43(m): 11:09am On Mar 25, 2010 |
Clem sorry o, Holy virgin mary |
Dating And Meet-up Zone › Re: Hey All Nairalanders by studio43(m): 10:25am On Mar 25, 2010 |
U want to be laid by dis fine boy abi? DYt in disguise. |
Jokes Etc › Re: Radio Contest by studio43(m): 8:08am On Mar 25, 2010 |
Are we talking bout £50 per laughter |
Jokes Etc › Re: Buy One Get One Free by studio43(op): 8:05am On Mar 25, 2010 |
How're u, And the babies? |
Jokes Etc › Re: Let Us Throw All The Insults Here by studio43(m): 8:02am On Mar 25, 2010 |
Gibson, So na to dey survey ashawo people u sabi do for your life abi? |
Jokes Etc › Re: Funny Pix! by studio43(m): 7:24am On Mar 25, 2010 |
Lolllll |
Jokes Etc › Re: Bad Advicers: by studio43(op): 7:21am On Mar 25, 2010 |
Mine fresh and yaradua own erm, Lol |
Jokes Etc › Re: Weird Facts 1 by studio43(m): 7:18am On Mar 25, 2010 |
Na u get mouth to ask yeye question abi? Moderator dey talk u sef wan talk u no dey fear? Like u don open account for Naijapals abi? |
Jokes Etc › Re: Bad Advicers: by studio43(op): 7:12am On Mar 25, 2010 |
Lol, Birds of the same feather, See dia heads like OBJ own |
Jokes Etc › Re: Buy One Get One Free by studio43(op): 7:02am On Mar 25, 2010 |
Lord have mercy Lollll£ |
Jokes Etc › Re: Let Us Throw All The Insults Here by studio43(m): 6:48am On Mar 25, 2010 |
Clear comot for road before i jam u and your okada enter gutter jor |
|
Jokes Etc › Re: U No Maths by studio43(m): 10:00pm On Mar 24, 2010 |
u dey always support women even when they're at fault. Shey u be woman wrapper ni? |