₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,331,364 members, 8,449,957 topics. Date: Wednesday, 22 July 2026 at 03:07 PM

Toggle theme

Studio43's Posts

Nairaland ForumStudio43's ProfileStudio43's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 30 31 32 33 34 35 36 37 38 (of 394 pages)

Jokes EtcRe: Papa Ejiro And The Priest: Lwkmd by studio43(m): 9:55pm On Mar 24, 2010
Ode!
Stay dia,
Jokes EtcRe: Weird Facts 1 by studio43(m): 9:51pm On Mar 24, 2010
Village gurl wey u suppose don Ban tey tey
Jokes EtcRe: Weird Facts 1 by studio43(m): 7:30pm On Mar 24, 2010
Romsky dont go yet please wait for me Cuz I'm still Searching for the Joke
Jokes EtcRe: Jokes Section Offtopic Chat Thread by studio43(m): 7:18pm On Mar 24, 2010
I'm not a small boy, I can handle your types. Try me lol
Jokes EtcRe: Bad Advicers: by studio43(op): 7:12pm On Mar 24, 2010
Spewing yet another rants,
My guy for street life mehn u no reach, Even for London sef dem dey hear my name, I'm the best i'm the Yes but na your levels dey carry last.
Dont f**k with a hardcore niggar like me else u go regret.

Talking of hustlers food chain, what do u know bout hustling?,
Jokes EtcRe: Jokes Section Offtopic Chat Thread by studio43(m): 6:42pm On Mar 24, 2010
Lol, Who ask u if u fine or not? You've been longing to be toasted by captain studio abi?
Jokes EtcRe: Let Us Throw All The Insults Here by studio43(m): 6:35pm On Mar 24, 2010
Dikele,
U sure sey u well so?
See as u do face like mallam spicy, Mmttchew
Jokes EtcRe: Jokes Section Offtopic Chat Thread by studio43(m): 6:23pm On Mar 24, 2010
Tanimz,
U can lie o, U see why i said u not exposed?
Calling Hennessy kai kai.
Mmtchew
Jokes EtcRe: Bad Advicers: by studio43(op): 6:02pm On Mar 24, 2010
Chichi,
No vex, I think sey na Ode dikele of a boy i dey talk to,
Lol, Erm you fit come Nott?


Dikele,
U brag alot, Ah ah, Ontop vanity's that even take u to heaven, Mmmtcheww.
Dating And Meet-up ZoneRe: Hey All Nairalanders by studio43(m): 5:26pm On Mar 24, 2010
Who're u and why u talking dirty, ?

U sure wanna get laid aight? U would have to pay me to render that service to you.
Jokes EtcRe: Bad Advicers: by studio43(op): 1:57pm On Mar 24, 2010
Wetin dem dey do for that place? Lol
Jokes EtcRe: Barca Vs Man United Finals Lol by studio43(m): 1:48pm On Mar 24, 2010
Because he scored a lucky goal that even a blind man could score abi?
I'm a Chelsea fan.
Losing to mourinho's inter is faroff better than losing to a low rated team like BUrnLEy.

United's no vex o
Dating And Meet-up ZoneRe: Hey All Nairalanders by studio43(m): 1:39pm On Mar 24, 2010
Spewing yet another rants,

Mmmttcheww
Jokes EtcRe: Bad Advicers: by studio43(op): 1:34pm On Mar 24, 2010
U burst my bubble Lol,

Yeye fowl u be fyn gurl too, Erm i dey nott.

U nko?
Jokes EtcRe: Bad Advicers: by studio43(op): 1:14pm On Mar 24, 2010
Is that what they call cheque in french?
Dating And Meet-up ZoneRe: Hey All Nairalanders by studio43(m): 1:09pm On Mar 24, 2010
Igberaga! Who are if i may ask?
Do u realy have what it takes to pull this hard tough niggar down?
Sounds like u have something against me, But no matter how una plenty reach no of una fit see my back.
What makes u thick?
Jokes EtcRe: Tell The Moderators Your Mind : Lay Your Complaints Here by studio43(m): 12:53pm On Mar 24, 2010
Ben we no fit run for you o
Jokes EtcRe: Bad Advicers: by studio43(op): 12:43pm On Mar 24, 2010
U will have to cough out £100 for that message to be delivered, Lol
Dating And Meet-up ZoneRe: Hey All Nairalanders by studio43(m): 12:30pm On Mar 24, 2010
Abygul,
I'm a hardcore niggar, Dont mess with a hard core niggar like me, Whatsup with you?
If u want to know if i have a studio or not why not come down to my crib to figure it out yourself, I no dey vex but i dey beat so na try me else i go use slap draw question mark for your face.

Last warning
Jokes EtcRe: Bad Advicers: by studio43(op): 12:10pm On Mar 24, 2010
Chichi,
I can help u with his number.


Gibson,
Stop bragging u little piece of sh1t, Before u i was and u are no where close to my level and never will be till i hang up my boot for baby(s) like u to continue from where i (captain) stopped.
Recognise!
Jokes EtcRe: Buy One Get One Free by studio43(op): 11:56am On Mar 24, 2010
Sorry, U don vex? U fit still hit your head for wall sha,
I no send you
Jokes EtcRe: Buy One Get One Free by studio43(op): 9:56am On Mar 24, 2010
Lol, See your mosquitoe size head, Clear go oneside make i enter my SUV jor
Jokes EtcRe: Bad Advicers: by studio43(op): 9:39am On Mar 24, 2010
Tell the ba'ger jor lol

gidson, I'm Hot, You're Not.
Dating And Meet-up ZoneRe: Hey All Nairalanders by studio43(m): 9:32am On Mar 24, 2010
Abyboy,

I wont exchange words with an ordinary woman like you.
Dating And Meet-up ZoneRe: Hey All Nairalanders by studio43(m): 6:44am On Mar 24, 2010
Erm, Let me have my YoYo Bitters first lol
Jokes EtcRe: Bad Advicers: by studio43(op): 6:37am On Mar 24, 2010
Ewu, Na masturbation u dey call first round.
Better go find call girls for Allen Avenue to give u Mouth Action like how 9ice wife take give rugged man if u no get babe close'by
Jokes EtcRe: Buy One Get One Free by studio43(op): 6:26am On Mar 24, 2010
Jumaingurl,
Why taking side instead preaching peace to the both side?
U wan put fire the more?




@sakriledge,
My brother stop the names calling abeg you're hurting some people, I no know sey u get hot temper sef Lollll
Jokes EtcRe: Let Us Throw All The Insults Here by studio43(m): 6:11am On Mar 24, 2010
Nansense
Jokes EtcRe: Jokes Section Offtopic Chat Thread by studio43(m): 6:08am On Mar 24, 2010
Take am easy na, Must u spit on my face before making a statement?
Jokes EtcRe: Under 24 Hours by studio43(m): 9:52pm On Mar 23, 2010
Laughs like ruling king

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 30 31 32 33 34 35 36 37 38 (of 394 pages)