Jokes Etc › Re: Lmao! by studio43(m): 10:11pm On Mar 25, 2010 |
Make i laugh? |
Jokes Etc › Re: Let Us Throw All The Insults Here by studio43(m): 10:05pm On Mar 25, 2010 |
I be ya mate? I go woze you o |
Jokes Etc › Re: Cheap Hotel by studio43(m): 10:00pm On Mar 25, 2010 |
Still searching for the joke |
Jokes Etc › Re: Barca Vs Man United Finals Lol by studio43(m): 8:23pm On Mar 25, 2010 |
Tejuosho rabbit. Militant United fan lol |
Jokes Etc › Re: Buy One Get One Free by studio43(op): 8:17pm On Mar 25, 2010 |
This is serious, U mean dikele don dey pick pocket? |
Jokes Etc › Re: Let Us Throw All The Insults Here by studio43(m): 8:12pm On Mar 25, 2010 |
Erm, Dikele shift go oneside abeg u dey block me |
Jokes Etc › Re: Bad Advicers: by studio43(op): 8:06pm On Mar 25, 2010 |
U wey ya gurl friend still dey slap for house, Mmmtchew |
Jokes Etc › Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by studio43(m): 6:37pm On Mar 25, 2010 |
If na u nko, U wan come beat me? |
Jokes Etc › Re: Buy One Get One Free by studio43(op): 6:33pm On Mar 25, 2010 |
Not me i dey use blackberry, Why u dey ask? |
Jokes Etc › Re: Let Us Throw All The Insults Here by studio43(m): 6:27pm On Mar 25, 2010 |
Are u reffering to Tanimz? |
Jokes Etc › Re: Buy One Get One Free by studio43(op): 6:24pm On Mar 25, 2010 |
U never still throway that Trium wey dey fear network? |
Jokes Etc › Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by studio43(m): 6:16pm On Mar 25, 2010 |
No make me laugh abeg. Tatafo |
Jokes Etc › Re: Buy One Get One Free by studio43(op): 6:13pm On Mar 25, 2010 |
Na u sabi, Repentant militant |
Jokes Etc › Re: Bad Advicers: by studio43(op): 6:09pm On Mar 25, 2010 |
Why u dey call Dikele arm robber. Him come steal for your house? |
Jokes Etc › Re: Let Us Throw All The Insults Here by studio43(m): 6:06pm On Mar 25, 2010 |
We no fit run for u jor |
Jokes Etc › Re: Bad Advicers: by studio43(op): 6:03pm On Mar 25, 2010 |
U dey mind the plumber |
Jokes Etc › Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by studio43(m): 5:56pm On Mar 25, 2010 |
Dem get work before? |
Jokes Etc › Re: Let Us Throw All The Insults Here by studio43(m): 5:52pm On Mar 25, 2010 |
God pass all of una. Enemy's of sound health |
Jokes Etc › Re: Let Us Throw All The Insults Here by studio43(m): 5:35pm On Mar 25, 2010 |
Moyo u just reminded me of Marvin Gay. (Sexual healing) u remember that song? Lol meet me in my bedroom first before anything happens baby. Lol |
Jokes Etc › Re: Let Us Throw All The Insults Here by studio43(m): 5:29pm On Mar 25, 2010 |
Allegation irresponsible |
Jokes Etc › Re: Bad Advicers: by studio43(op): 5:25pm On Mar 25, 2010 |
That u cant do without. Mugulistic pilot ode! |
Jokes Etc › Re: Barca Vs Man United Finals Lol by studio43(m): 5:17pm On Mar 25, 2010 |
Which club be that, BARCA? |
|
Jokes Etc › Re: Bad Advicers: by studio43(op): 4:58pm On Mar 25, 2010 |
Hunter look like, Aircraft hijacker |
Dating And Meet-up Zone › Re: Hey All Nairalanders by studio43(m): 4:50pm On Mar 25, 2010 |
Abygul, Which of your friend? Erm i like gurls that speaks there mind black or white. I'm a hard core niggar and i'm going to drive u crazy with my f***king talents trust me |
Jokes Etc › Re: Bad Advicers: by studio43(op): 4:40pm On Mar 25, 2010 |
Not me, I dey london when sylvester wearam go ben house |
Jokes Etc › Re: Let Us Throw All The Insults Here by studio43(m): 4:36pm On Mar 25, 2010 |
Lolllll |
Jokes Etc › Re: Bad Advicers: by studio43(op): 4:30pm On Mar 25, 2010 |
Lollll but what can i say |
Jokes Etc › Re: Let Us Throw All The Insults Here by studio43(m): 4:22pm On Mar 25, 2010 |
Those people wey say i dey lie na dem lie and form pass. Na dem be noise makers. Nansense |
Jokes Etc › Re: Buy One Get One Free by studio43(op): 4:17pm On Mar 25, 2010 |
Joke? |
Jokes Etc › Re: Let Us Throw All The Insults Here by studio43(m): 4:08pm On Mar 25, 2010 |
Mmmtcheww |
Dating And Meet-up Zone › Re: Hey All Nairalanders by studio43(m): 4:02pm On Mar 25, 2010 |
Who be dikele? Na person name be that? |