Studio43's Posts
Nairaland Forum › Studio43's Profile › Studio43's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 27 28 29 30 31 32 33 34 35 (of 394 pages)
Why him boiz go get levels when oga himself never get? |
D1ckhead i no get your time today, |
Bush rat go and sit down |
u no go call your boiz to order abi? |
sylve11:laughing jackass, ![]() |
Lolllllll, i'm a Guru, dont need to be told ![]() |
tanimz:nairaland don give u privillege to relate with me and now u wan abuse am abi? D1KeleVra:u just dey run mouth anyhow like goat, u no dey tire? |
c'mon shift back jor, u wan step on my spencer'? |
fuls. ![]() |
person wey abuja babes don barb gorrimapa finish. u need to see how this guy dey pay maga money , after him go dey behave as if him Soji |
well, i dont knnow if it's bianca o cuz i didnt go through the details, but i came across something like ojukwu loosing a wife on daily independent newspaper, |
I no fit step into that smell smell like goat sh1t one room apartment wey una dey live talkless of using the cheap comodity wey una buy with una hard earn money use put for body. Una want make i get skin cancer? |
Who u dey call brocos , i be ya mate? nairaland don give some of una privillege to relate with people like me and now una wan abuse am |
Abi why your armpit dey smell. Local hunter like u |
Retract that statement or we meet in court |
Sharrap jor, Fulani hunter |
U mean big head aint part of the business? Like dikele is around, Better run else he's going to chop u raw |
Area father don finally show, |
Dikele is going to get u, |
Why u dey talk wetin no happen na |
Dikele don change name? |
Ibomtus, Dog look like kwa? U mean say him face horror enough to scare robbers away at night? |
Were u dey get your news from? Minister of information |
Mmmtchew |
That hopeless arm robber, Erm, Sylvex and my clumsy how una take know bout this guy and all dis while non of una fit tell me so that i go buy bingo put for house? |
U wey no get work nko? |
A pretty teacher was concerned about one of her 11-year old students. Taking him aside after class one day, she asked, "Little Johnny, why has your school work been so poor lately?" "I'm in love" the boy replied. Holding back an urge to smile, she asked, who whom?" "With You!" the yeye thing said. "But Johnny," she said gently, " don't you see how silly that is ? It's true that i would like a husband of my own some day, but i don't want a child." "oh, don't worry," the boy said reassuringly, " I'll use a rubber!" |
Lol, I blame you? Nairaland don give u the privilage to talk to me and u wan abuse am. Nansense! |
But i dont. Do u have problem with that? |
Lyssa u too front like kangaroo, I call your name? Ermm, una no go hold me? I go use slap draw question mark for some people face o. Tanimz, I'm a Chelsea fan , if u talk that sh1t again i will shoot you. Lol |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 27 28 29 30 31 32 33 34 35 (of 394 pages)

and remember. . . u are now an iron-bender not conductor so no fights please