₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,344,809 members, 8,513,797 topics. Date: Thursday, 05 November 2026 at 02:24 PM

Toggle theme

Studio43's Posts

Nairaland Forum › Studio43's Profile › Studio43's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 324 325 326 327 328 329 330 331 332 (of 394 pages)

Nairaland General › Re: Offtopic! by studio43(m): 11:35pm On Sep 13, 2008
@tufe,
my guy leave that teeth like that abeg,
thats the evidence of how bad igbo claro be jare, jk wink



@ibkaye,
who sey u nor good? kiss
Jokes Etc › Re: I Resign by studio43(m): 11:30pm On Sep 13, 2008
u sef don grow your own wings to dey fly for night abi?
Nairaland General › Re: Offtopic! by studio43(m): 11:28pm On Sep 13, 2008
hehehe, see am
dreamer grin
Jokes Etc › Re: I Resign by studio43(m): 11:26pm On Sep 13, 2008
yeye fowl
Nairaland General › Re: Offtopic! by studio43(m): 11:23pm On Sep 13, 2008
ibkaye:
i dey sure say i fit try cook food good enough for enjoyment na grin

grin
well said grin grin
Nairaland General › Re: Offtopic! by studio43(m): 11:17pm On Sep 13, 2008
i know sey u go deny am angry
oya the rice don jino ni?
Nairaland General › Re: Offtopic! by studio43(m): 11:14pm On Sep 13, 2008
u don forget the other day wey u sey make i teach u how u fit prepare moi moi , ni? undecided
u don dey use style deny abi?
Nairaland General › Re: Walaihi : Jeovy Bleep Up. by studio43(op): 11:09pm On Sep 13, 2008
and now im advising u hit ya head on the wall
Nairaland General › Re: Offtopic! by studio43(m): 11:06pm On Sep 13, 2008
who dey do the cooking, u or yo momma? cuz i noticed u nor fit cook wink cool
hhmm, na only the one wey go do you u cook ni? angry
Nairaland General › Re: Offtopic! by studio43(m): 10:56pm On Sep 13, 2008
yeah vacation of keeping distance wink tongue
i like it though cuz it gave me chance to have good night sleeps cool
so whats the jollof rice u are cooking right now meant for, are u having a midnight party? grin
Jokes Etc › Re: Who's Property Is This? by studio43(op): 10:50pm On Sep 13, 2008
std? angry


















grin grin
Nairaland General › Re: Offtopic! by studio43(m): 10:47pm On Sep 13, 2008
ok o,,
so what have u been doin all dis while?
we've been on vacation right? grin
Jokes Etc › Re: I Resign by studio43(m): 10:44pm On Sep 13, 2008
u wish grin
Nairaland General › Re: Offtopic! by studio43(m): 10:40pm On Sep 13, 2008
u wish sey u fit cook jollof rice shey?
well, i hope u nor cook poison give me chop grin grin
well, make i nor lie u dey hungry right now but to cook be problem, and its pretty late to start running around.
bachelorhood ehn, na serious issue grin
Nairaland General › Re: Offtopic! by studio43(m): 10:34pm On Sep 13, 2008
yea,
how is it goin with you babe?
it i say i nor miss u , then na lie i dey yarn lol
long time no see right? shocked grin
Nairaland General › Re: Walaihi : Jeovy Bleep Up. by studio43(op): 10:31pm On Sep 13, 2008
and now u are beefing
Jokes Etc › Re: Happy Buffday To Cbase by studio43(m): 10:26pm On Sep 13, 2008
U DON DEY PRETEND AS IF U AND HIM NOR GET SOME GAY DEALINGS grin
Nairaland General › Re: Offtopic! by studio43(m): 10:24pm On Sep 13, 2008
ORE MI DADA
MO WA PA JARE,
LONG TIME NO SEE grin
Nairaland General › Re: Offtopic! by studio43(m): 9:44pm On Sep 13, 2008
tufe:
u better not try it
na begging be that? grin
Nairaland General › Re: Walaihi : Jeovy Bleep Up. by studio43(op): 9:35pm On Sep 13, 2008
and im laughing
Forum Games › Re: One-word Association by studio43(m): 9:31pm On Sep 13, 2008
ashewo's
Jokes Etc › Re: I Resign by studio43(m): 9:29pm On Sep 13, 2008
sharrap jare,
u don dey deny wetin nature dash you for free abi? grin
Jokes Etc › Re: Who's Property Is This? by studio43(op): 9:18pm On Sep 13, 2008
huh huh
wtf,
Jokes Etc › Re: I Resign by studio43(m): 9:16pm On Sep 13, 2008
get out!!
no be you and chioya be that grin grin
Jokes Etc › Re: Who's Property Is This? by studio43(op): 9:12pm On Sep 13, 2008
take do wetin?
your pikin for *house* dey mess up?
Jokes Etc › Re: Who's Property Is This? by studio43(op): 9:10pm On Sep 13, 2008
take do wetin?
your pikin for face dey mess up? grin
Jokes Etc › Re: I Resign by studio43(m): 9:08pm On Sep 13, 2008
only u see am as nonsense, while others see am as jokes,

na dat one dey pain you?
why u nor take head hit wall?
Jokes Etc › Re: Who's Property Is This? by studio43(op): 9:03pm On Sep 13, 2008
respect kini?
na yam
Jokes Etc › Re: Who's Property Is This? by studio43(op): 8:56pm On Sep 13, 2008
habba,
are u goin to force it on me?
it's your property jare, keep it.
na by force?
Jokes Etc › Re: Who's Property Is This? by studio43(op): 8:40pm On Sep 13, 2008
dont worry, keep it wink
Jokes Etc › Re: I Resign by studio43(m): 8:37pm On Sep 13, 2008
keep showing your talent wink grin
Jokes Etc › Re: Who's Property Is This? by studio43(op): 8:23pm On Sep 13, 2008
habba!!
no be me and you follow get am na.

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 324 325 326 327 328 329 330 331 332 (of 394 pages)