Studio43's Posts
Nairaland Forum › Studio43's Profile › Studio43's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 339 340 341 342 343 344 345 346 347 (of 394 pages)
outlawcum4 nearlly spoil you if not for people wey rescue you, i wonder wetin u for don become now, ![]() |
hey hey hey,, abeg no spoil me. i nor wan go dia now ![]() i go for confession dis evening. and hopefully i dey receive communion 2moro morning, ![]() spoilt child like you ![]() |
na the 404 post of his make him hot dog yummy? ![]() i nor understand ![]() |
so u don finally accept sey u dey under me aight ? ![]() |
seems na only me and u dey alive for dus section ![]() |
komot jare, who dash you ![]() |
u no go understand ![]() |
for your mind shey ? ![]() liverless baby ![]() |
over confidence dey kill hunter ![]() |
who see as u dey say ofcourse go think sey you get liver ![]() |
ooopppss, pardon me ![]() |
yet people are yet to comment on it ![]() |
i trust you, ![]() |
rapture |
u last long here? |
u think sey na small children dey for here? Roflmao ko, ![]() infact dis is the most dumbest joke i don see for nland ![]() |
nor be laughing matter o, u need to come down here to confirm ![]() i know of a person wey come 9ija for the first time, u know the weather, the insect bites and environment , nearlly kill dis guy so tey na rush dem rush am go back jand, ![]() since then, whenevr dem mention homw comming to dis guy again, the guy go reply, count me out ![]() |
posture ![]() |
lol, thank god sey u black wella, so people no go quick notice any coloyur changes when u return to jand, ![]() sometimes, the A/C here no dey fit handle the heat for room o, ![]() can u imagine ![]() |
wetin dis one come mean now?, ![]() |
then u wouldn't love to spend more than a week here, would ya? ![]() |
creature |
god wey creat women get him reasons o, hhmmm, i wonder how men like us for dey manage life without woman o ![]() how u dey manage to survive under dat kind cold for dat place sef? u be winch? ![]() |
venture |
well, i hear sey there daughters dia dey fine well well. ![]() and dat the cold dia fit kill person ![]() hhmm, i just hope to get one babe close to me wey go dey help heat my system up ![]() |
sculpture |
good for you jare, well, i've been unable to make it up to that stage yet, but lets see what next year would come up with, well, will be heading to zaria for a course based on my profession anytime from now, we supposed don do am already, but u know how nigeria government things be na? |
puncture |
u pass the people wey only me don cease, ? ![]() i really missed u die, how is life na? |
@cbase, na so u wan take pay me back after all i've done for you huh ![]() well, no problem sha, lol , i know how to treat your Bleep up ![]() @lyssaa, wetin happen to the number of his post? ![]() |
how are u once again? dem ceased you? ![]() |
@cbase, nothing like bachelorhood o ![]() the life too sweet, infact i like the kinda life i dey live now cuz i fit no get same chance when i marry, @ibkaye, |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 339 340 341 342 343 344 345 346 347 (of 394 pages)



