Studio43's Posts
Nairaland Forum › Studio43's Profile › Studio43's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 340 341 342 343 344 345 346 347 348 (of 394 pages)
@ibkaye, sorry but i have to get dinner done lol check me in 30minutes time ok, ![]() @cbase, will talk u to, if u never go sleep already ![]() N.B, for your life, i nor wan hear u addressing me as STD, U HEAR? ![]() LATERZ PEEPS |
see who you've got here, ibkaye of all people, babe were u dey na? ![]() |
how dat one take dey affect you? ![]() |
babes wey go make u want to spend much more than you've budgeted, ![]() TUFE, dey demand for cheap babes wey him money fit carry. thats why i arrange those kinds for him na ![]() |
so na kuli kuli una dey take drink garri for una house abi? ![]() no wonder the shape of your head be like " Y" ' |
come ikeja make i carry u go were we go blow the cash na ![]() i go arrange babes for you o ![]() |
u win lottery? ![]() lets share the money na ![]() |
@mykaill, bros lets get this right, na election u wan talk abi erection, ? ![]() which one u nor dey? ![]() @lyssa, u don give me enough evidence to believe sey u nor well for real ![]() abi u nor dey see loffers goin spiritual? ![]() |
cbase be my boy, and i bet him no go like to bite the finger wey dey feed am na, ![]() abi u no understand ? ![]() |
why? |
shey erope awon yoruba nikan lowa ninu iyarayi ni? ![]() |
@sauce, so jeovy don become chimpanzee for your eye abi?> ![]() @cbase, why u dey always flash us 3teeths anytime u make a statement? @jeovy, why u cage princessa na? abi her comming here dey make u feel insecure ? which levels sef ![]() |
who? |
@all, see una big heads like satan bible ![]() |
clemcykul:and wetin u go reward me for making u proud? ![]() nor tell me sey na one of those corn wey u dey roast u wan give me as reward o ![]() |
lysaa:wetin make we come do? ![]() na your sister dey for dat profile? well, she really get 9ice ass ![]() @cbase, u dey fight lost battle ![]() |
HOLY GHOST FIRE ![]() |
clemcykul:it's me na ![]() abi u sef need my service? ![]() i can dig it for free cuz of you ![]() just check my profile to see my contact, lets relate, anyhow ![]() @jeovy, people ke? ![]() |
sharraapp dia, who dash u and him pretty ![]() |
folahann:nansense ![]() |
offline |
folahann:sharrap dia ![]() who be de 2boiz wey dey fight on top her? ![]() mmmmm, but dis babe really get 9ice ass ![]() @cbase, i just want u to believe sey i be your father ![]() and for those names above, it's a pity the overall votes managed to click 51 out of about 10,000 people wey dey jokes section, @folahan, slap yourself 51times for making wrong selections @spen, cbase don accept sey i be him father at last ![]() wow!!! |
finally!! |
yahoozee |
WELL, HE ACTED ON INSTRUCTION WHICH SAYS , YAAAABBBSSSSS ![]() |
lysaa: ![]() cbase:was dat why your momma named u CBASE? ![]() |
challenge |
cbase:yes kind of english and piggin collabo, idiot ![]() i no blame you ![]() |
cbase, just pretend as if this is lyssa standing pretty closer to you loser ![]()
|
@cbase,, my guy i bet your lyrics don finish ![]() u nor get mouth just accept ![]() i no go fight with you over a woman my guy, ![]() i like you cuz u always look from the big picture, but sorry lyssa isn't your match. ![]() just pretend as if this is lyssa's standing close to you ![]() |
@lyssa, the bobo wan go pray make god touch your mind to reason with him na, ![]() @cbase, your sister go pay me pass ![]() |
@cbase, the babe roll eyes cuz i no say HI' to her, yeye boy like you ![]() u think sey na beans to be a real bobo like me, ? ![]() i no fit shout cuz mo gbono feli feli, and since u no fit beat me, just accept sey i pass you ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 340 341 342 343 344 345 346 347 348 (of 394 pages)


