Jokes Etc › Re: Joke Section Offtopic Chat Thread by studio43(m): 7:29pm On Jan 04, 2010 |
That gurl wey her mouth too dey leak. Lyssa village |
Jokes Etc › Re: If I Were The Moderator. by studio43(m): 7:27pm On Jan 04, 2010 |
So the mod don finally do him worst abi? And e come be ontop your body lyssa |
Jokes Etc › Re: O Ni Fee Tee Now! by studio43(m): 7:25pm On Jan 04, 2010 |
Emi omo to fine to fresh, Onbe, Eko lowa ni? Lol |
Jokes Etc › Re: Maga Must Pay by studio43(m): 7:20pm On Jan 04, 2010 |
Lyss baby, As u dey flash your logo i know sey u be yahoo yahoo.com member, Erm nor look pharoah side o cuz eventhough u jack am up stone ground na only coins u go see for him pocket |
Jokes Etc › Re: Joke Section Offtopic Chat Thread by studio43(m): 7:14pm On Jan 04, 2010 |
Dem sey me and u be cat and rat na true? |
Jokes Etc › Re: Joke Section Offtopic Chat Thread by studio43(m): 7:10pm On Jan 04, 2010 |
With the pillows up her chest naw |
Jokes Etc › Re: O Ni Fee Tee Now! by studio43(m): 4:45pm On Jan 04, 2010 |
why u come dey shine teeth for sun like sallah ram wey pepper enter for eye naw, o fe te ni?  |
Jokes Etc › Re: Studio Cfr Brian Diagram Illustration by studio43(m): 4:42pm On Jan 04, 2010 |
free me jor  |
Jokes Etc › Re: Maga Must Pay by studio43(m): 4:32pm On Jan 04, 2010 |
she's from burkina faso, i wonder why woman dey for that position  |
Jokes Etc › Re: If I Were The Moderator. by studio43(m): 4:15pm On Jan 04, 2010 |
Lol lyssa is crazy i swear |
Jokes Etc › Re: Joke Section Offtopic Chat Thread by studio43(m): 4:10pm On Jan 04, 2010 |
Real men dont cheat, And nor be anybody's fault sey dickele dey saudi that election day naw |
Jokes Etc › Re: If I Were The Moderator. by studio43(m): 4:05pm On Jan 04, 2010 |
Her condition nor stable |
Jokes Etc › Re: If I Were The Moderator. by studio43(m): 4:01pm On Jan 04, 2010 |
8miles, |
Jokes Etc › Re: Joke Section Offtopic Chat Thread by studio43(m): 3:58pm On Jan 04, 2010 |
Atleast 3runner'up , I try,
I lost to a very good side |
Jokes Etc › Re: If I Were The Moderator. by studio43(m): 3:53pm On Jan 04, 2010 |
Hehehe |
Jokes Etc › Re: Joke Section Offtopic Chat Thread by studio43(m): 3:50pm On Jan 04, 2010 |
Lyssa face your warrant jor,
Bend10 u can keep the prize money i won as the best poster |
Jokes Etc › Re: Maga Must Pay by studio43(m): 3:45pm On Jan 04, 2010 |
Lol bend10 u be informant, Me and farida waziri be friends o |
Jokes Etc › Re: If I Were The Moderator. by studio43(m): 3:42pm On Jan 04, 2010 |
Chai bend10 don jam person wey rugged pass studio |
Jokes Etc › Re: Maga Must Pay by studio43(m): 3:40pm On Jan 04, 2010 |
Well i told u sometime way back that im unstoppable lol |
Jokes Etc › Re: Joke Section Offtopic Chat Thread by studio43(m): 3:38pm On Jan 04, 2010 |
Thanks for believing in me ben lol |
Jokes Etc › Re: Coup In Nairaland! by studio43(m): 3:36pm On Jan 04, 2010 |
Lyssa u realy hurt me with that comment |
Jokes Etc › Re: Maga Must Pay by studio43(m): 3:34pm On Jan 04, 2010 |
Lol, U wan learn work too, ? I know sey u be runs gurl lol |
Jokes Etc › Re: Joke Section Offtopic Chat Thread by studio43(m): 3:25pm On Jan 04, 2010 |
I dont know were u got that from |
Jokes Etc › Re: Maga Must Pay by studio43(m): 3:24pm On Jan 04, 2010 |
Lol no comment for now, Till im done with this magga |
Jokes Etc › Re: *~ Romsky Voted The Jokes Section Poster Of The Year *~ Congratulations!! by studio43(m): 3:21pm On Jan 04, 2010 |
Te hehehehe, My critics are enemy of progress |
Jokes Etc › Re: Joke Section Offtopic Chat Thread by studio43(m): 3:15pm On Jan 04, 2010 |
Sharrap who's your mate sef? |
Jokes Etc › Re: Maga Must Pay by studio43(m): 3:13pm On Jan 04, 2010 |
Na wa o |
Jokes Etc › Re: Joke Section Offtopic Chat Thread by studio43(m): 3:09pm On Jan 04, 2010 |
Hhmm |
Jokes Etc › Re: Studio Cfr Brian Diagram Illustration by studio43(m): 9:09am On Jan 04, 2010 |
U dey biff unto sey i know book pass u? |
Jokes Etc › Re: Happy New Year Guys: I Love You All. Peace! by studio43(op): 9:06am On Jan 04, 2010 |
I don warn u about dat ijebu wey u dey drink as breakfast but u nor dey hear word |
Jokes Etc › Re: Maga Must Pay by studio43(m): 9:03am On Jan 04, 2010 |
Chairman for marshalling of the company's gate abi? |
Jokes Etc › Re: Happy New Year Guys: I Love You All. Peace! by studio43(op): 9:00am On Jan 04, 2010 |
I agree, Erm dress back na u wan enter my mouth? |