StudioCFR's Posts
Nairaland Forum › StudioCFR's Profile › StudioCFR's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 103 104 105 106 107 108 109 110 111 (of 416 pages)
is dis supposed to be a NEWS? mtchew |
weldone poster |
dont mind him mtchew |
allegation laughable. i'm a law abiding citizen. i dont cheat. *anybody dey feel intimidated?* mtchew |
tell me more na BASKET MOUTH mtchew |
lol whatever |
studio na one and nor be two. dis people wey dey investigate me no get serious work at all. |
lol mase'binu si mi o |
Mtchew |
biffer dont biff me mtchew |
why una come dey beef me? mtchew |
lol STUDIO is not bad afterall lol |
ol boy i no get time for interview today. tell those paparazzi's to stop following me about. mtchew |
even google no fit even find the joke mtchew |
u don watch freakazoid for tv now and we no go hear word. mtchew |
Bashy abeg dey write correct oyinbo for Tammyswits cuz she's a south african and not a nigerian. thank u |
El Guapo u dey feel am abi? Mtchew |
Bashy u well like this? |
i dont have time for your lousy yarns please mtchew |
two of una get every right to talk shyt about me - i no send. the more una dey gossip about me, the popular i become. |
where is the joke goddamit |
Seconded |
so you've even reported to the MOD? bros, studio is one and nat two. i know why u are doing this man. continue! |
boring! |
Mtchew |
as if u be better person mtchew |
call the police HATER! |
element stop talking as if u know me mtchew |
lol can u imagine dat guy sha tis like we don too i*timidate am |
i can see dat your joblesness don dey affect your brain. mtchew |
is this supposed to be a NEWS? is nairaland the BBC NEWS for IBO people? My unstoppable rise to fame nor be mistake |
help me correct dat mistke - boy lol No Ofience |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 103 104 105 106 107 108 109 110 111 (of 416 pages)