₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,329,242 members, 8,439,471 topics. Date: Sunday, 05 July 2026 at 10:44 AM

Toggle theme

StudioCFR's Posts

Nairaland ForumStudioCFR's ProfileStudioCFR's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 106 107 108 109 110 111 112 113 114 (of 416 pages)

Jokes EtcRe: Igbo Man With Bussiness by StudioCFR(m): 12:16pm On Jan 20, 2011
Ok im tired of reading IBO jokes

Is nairaland the BBC NEWS for IBO people?
Jokes EtcRe: ::::::::: All Jokers Offtopic Bar Joint:::::::::::: by StudioCFR(m): 12:11pm On Jan 20, 2011
Just buy baby phat designers for my sweet kokolet tanimz




And please make sure the credit card' is genuine


lol
Jokes EtcRe: If You Grew Up In Mushin Put Your Hands Up. by StudioCFR(m): 12:01pm On Jan 20, 2011
Some of yo mates don dey write dem will o
Jokes EtcRe: The Taste Test by StudioCFR(m): 11:40am On Jan 20, 2011
Lizard wey fall from high Iroko tree looked back and from and said to himself- if nobody praiise me, i go praiise myself.
Jokes EtcRe: Interview by StudioCFR(m): 11:35am On Jan 20, 2011
My guy,
u too dey mis-yarn


*Mtchew*
Jokes EtcRe: Igbo Man With Bussiness by StudioCFR(m): 11:31am On Jan 20, 2011
Mr poster

U are sick sir.



No Ofience
Jokes EtcRe: ::::::::: All Jokers Offtopic Bar Joint:::::::::::: by StudioCFR(m): 11:14am On Jan 20, 2011
Guy make sure your travel papers complete dis time.

Them pity deport u safely with injecting u



We are tired of receiving injected peeps
Make una sef they behave una selves when una reach dat side.





*Dont insult me o*
Jokes EtcRe: Biology Exam by StudioCFR(m): 10:59am On Jan 20, 2011
Guy drex back make i slap bashy mouth for calling our saviour's name in vain.
Jokes EtcRe: Biology Exam by StudioCFR(m): 2:38pm On Jan 19, 2011
Partners in crime
Jokes EtcRe: ::::::::: All Jokers Offtopic Bar Joint:::::::::::: by StudioCFR(m): 2:34pm On Jan 19, 2011
A man who pays respect to the great
Paves the way for his own greatness.
Jokes EtcRe: Hon. Obahiagbon After Losing The Acn Primaries: by StudioCFR(m): 2:20pm On Jan 19, 2011
The man dey too lousy

Him over sabi don cost am him return ticket.
Jokes EtcRe: Hon. Obahiagbon After Losing The Acn Primaries: by StudioCFR(m): 2:07pm On Jan 19, 2011
Na gramm*r nigerians wan chop?
Jokes EtcRe: Sense Of Humor Fund by StudioCFR(m): 2:01pm On Jan 19, 2011
Try make sense na
Jokes EtcRe: Lolzzz by StudioCFR(op): 2:00pm On Jan 19, 2011
Lyssa and Lancranshaft,

I no get time for una lousy yarns


Mtchew
Jokes EtcRe: Nigerian Man With Sense by StudioCFR(m): 1:53pm On Jan 19, 2011
My name dey sweet for your mouth abi?
Jokes EtcRe: ::::::::: All Jokers Offtopic Bar Joint:::::::::::: by StudioCFR(m): 10:18am On Jan 19, 2011
You're idle

I dont have yo time

Mtchew
Jokes EtcRe: Hon. Obahiagbon After Losing The Acn Primaries: by StudioCFR(m): 10:17am On Jan 19, 2011
lol
Jokes EtcRe: ::::::::: All Jokers Offtopic Bar Joint:::::::::::: by StudioCFR(m): 10:09am On Jan 19, 2011
Please dont hate me



I know my swagger bitez
Jokes EtcRe: ::::::::: All Jokers Offtopic Bar Joint:::::::::::: by StudioCFR(m): 9:59am On Jan 19, 2011
ode!


lol
Jokes EtcRe: Hell Is Better Than Heaven by StudioCFR(m): 9:55am On Jan 19, 2011
So na everybody wey dey naija dey face hardship?


Wetin force' u out of naija to europe before them deport u if no hardship?
Jokes EtcRe: She Farted During The Cutting Of The Wedding Cake. by StudioCFR(m): 9:49am On Jan 19, 2011
Bashy abeg english no compulsory for joke section.


No dey fall your hand


No Ofiences
Jokes EtcRe: ::::::::: All Jokers Offtopic Bar Joint:::::::::::: by StudioCFR(m): 9:40am On Jan 19, 2011
See as El Guapo and him e-brother Mr Beans abi na Mr Bones him call himself dey battle for pretty light skinned Chiugo's (Chibaby) attention.





Umunne abu'o chorigbu owe'nha maka omalicha nwa, ada owerri chiugo.


Lol
Jokes EtcRe: She Farted During The Cutting Of The Wedding Cake. by StudioCFR(m): 7:46am On Jan 18, 2011
All join
Jokes EtcRe: ::::::::: All Jokers Offtopic Bar Joint:::::::::::: by StudioCFR(m): 6:11am On Jan 18, 2011
lol


Sweety, watch your tongue o


Mtchew
Jokes EtcRe: ::::::::: All Jokers Offtopic Bar Joint:::::::::::: by StudioCFR(m): 1:41am On Jan 18, 2011
Just put am for my mouth make i lick am dry





*Where is my vaseline*


lol
Jokes EtcRe: ::::::::: All Jokers Offtopic Bar Joint:::::::::::: by StudioCFR(m): 10:52pm On Jan 17, 2011
lol
Ok Nyt Nyt



Lock yo door well o
Jokes EtcRe: ::::::::: All Jokers Offtopic Bar Joint:::::::::::: by StudioCFR(m): 10:45pm On Jan 17, 2011
Mtchew

Na only mouth woman get jare


I know una well


What i do is to allow una halla finish
And when una don calm down, we go talk.


lol
Jokes EtcRe: ::::::::: All Jokers Offtopic Bar Joint:::::::::::: by StudioCFR(m): 10:30pm On Jan 17, 2011
u wan start wetin u no fit finish abi


tanimz think sey she fit handle am but she run
Jokes EtcRe: ::::::::: All Jokers Offtopic Bar Joint:::::::::::: by StudioCFR(m): 10:18pm On Jan 17, 2011
lol

Mtchew
Jokes EtcRe: ::::::::: All Jokers Offtopic Bar Joint:::::::::::: by StudioCFR(m): 10:08pm On Jan 17, 2011
How can i say No!
To a brick like u
Jokes EtcRe: ::::::::: All Jokers Offtopic Bar Joint:::::::::::: by StudioCFR(m): 10:03pm On Jan 17, 2011
Lick wetin?



lol
Jokes EtcRe: Nigerian Man With Sense by StudioCFR(m): 9:59pm On Jan 17, 2011
I jump am pass


Mtchew

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 106 107 108 109 110 111 112 113 114 (of 416 pages)