StudioCFR's Posts
Nairaland Forum › StudioCFR's Profile › StudioCFR's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 105 106 107 108 109 110 111 112 113 (of 416 pages)
See as bashy dey praise woman out of fear |
Idowu Take my advice abeg U dey make sense with english dat pigin. Leave pigin for the master (Eldav) |
Is he your brother? Abi he's from your state? Why u defending him? He's a thief and thats why he lost his return ticket. Abi u dey share loot with am? ok is the Jumbo pay alone not illegal? |
Badowskip i mean' u dey make sense when u write good english pass when u dey speak dat ajegunle agbero pigin wey difucult to understand. |
U dey pity am? Make him go chop the billions him don thief. Mtchew |
lol Badowskip English sweet for your mouth pass pigin Walahi Element, i no like the way u dey talk like woman. Mtchew @Eldav lol Walahi, nothing serious for all dat opata yarns with element The guy just carry me for mind And then the wait for when i go cross boundary so dat him go hammer me. But, I STILL DEY LAUGH OO O |
Idowu Pity the guy na Lol |
Search Elment nicker baggy Abeg make una play Wande coal's who born the magga music for me abeg lol |
Lol Idowu your Ex wan YIM lol |
I still dey laugh o o o lol |
my dear Shame no dey catch u? U still begging? Obasanjo to Atiku, *I STILL DEY LAUGH O O O |
My dear, i just dey freestyle How u dey? |
Why u go for yoruba? So dat people no go understand u abi? Ok lemme interprete, TANIMZ NA U GET TIME TO EXPLAIN OR PROLONG MATTER, ARE U COMING WITH ME OR NOT? Hahahaha Element my brother, na by force to chat u for YIM? lol |
Tanimz Tell the guy say u love am Make him mind sweet small na Hahahaha |
I need one abeg Give am my address Hahahaha Read the hand writting on the wall brov Hahahaha My swagger bitez Hahahaha |
Element u dey beg for attention? I see you bro Lol Nothing do u Hahahahahahahahahaha |
Shakara i dey my brother How far? Na so so IBO joke we dey see I wan see yoruba joke too lol Bashy What do u have against the Ibo's U dis osho free guy? |
Lol I See u Angels Big joke Mtchew. My haters If my name is always in your mouthz Then im always on your mindz. But seriously, all we see here year in year out is IBO jokes. Big Deal! When we go see Yoruba jokes? |
Element Stop feeling sorry for yourself my brother And why u dey say fipa as if no be u tackle me first? For quoting me again shows u don carry me for mind tey tey lol |
Dont even go there young man If e sure for u, u no for quote me at all u need to step up your game abeg Soji yourself. And u supposed dey respect me by now. |
lol Element. I dey feel your frustration bro. I wan see where dis your Atiku's mentality go lead u to. Big Loser! |
Tanimz Element dey vex cuz i called u my kokolet And u sef wicked. why u no tell me say him be your husband? U want am to dis figure me? |
U get problem with that dont u? I know u like the girl alot. |
Where is the joke? |
Mr Bones Good to know u get street dogs as girl friends. |
Like your head |
I no holy at all - And no be me sin pass im not here to please anyone but to air my thought' I just wan catch fun and take a walk. Too much scandals rocked me last year And i dont want same shyt to happen again dis year. Puffs ciggarate |
Tell the magga again make him hear Afterall na wetin i dey pay u for be dat. Mtchew |
Word! |
Yes! But only guys wey dey try run faster dan dia shadowz U dig? |
I like the way u dey make yourself happy @Skantkarat |
Make taz hear what? And what is taz? |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 105 106 107 108 109 110 111 112 113 (of 416 pages)