StudioCFR's Posts
Nairaland Forum › StudioCFR's Profile › StudioCFR's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 104 105 106 107 108 109 110 111 112 (of 416 pages)
EFCC i only critize jokes wey nor get enough swagger to make a SKILLED TECHNOCRAT like me laugh. U DIG? |
if nor be god, nobody for evev remember to holla my name. |
Kunt bee u are a frustrated she-goat. no dey suffer yourself again just go hug transformer. |
IDOWU why u like to attack me na? |
Jokes section too dry this days mtchew |
tanimz u stil get eyes to see? |
MISTKE i give it to u guys as joke since i cant modify |
haters, Asiwaju dey greet oh |
just admit u opened dis thread to beg for me money mtchew |
i'm aware of my celebrity status mtchew |
Kunt bee Who u calling a b, a.s.t.a.r, d u dis mumu ajegunle brought up And never in your life u go say dat 'THING" wey u and her dey practice lesbianism due to many disappointments from men be my sister again. Never! |
Bros, try make sense na |
Mis-yarnins |
*swaggerz in like a college kid* Hhmmm, sometimes i wonder if some people get any other better thing or relatings they gat do with dem life apart from Nairaland. *adjusts sleeve and puff cuban ciggar* EL guapo, Why u dey always advertise to us say u and Mr Bones na brothers As if we care? Element i go like u and Idowu or CHIBABY to make up for good And forget about TANIMZ cuz road no dey dia my bros. U go get the wedding I.V soon. Thank u fellaz. |
Im so happy for u guys Kuntbee and Badshyt |
Bones Mtchew Ok guys, Never try new moves in bed, your partner will NOT be enjoying it. Instead they'll be wondering who you learned it from! Av a F. U. C. K-filled weekend and pls dont r. a. p. e just bcoz i wish ya :p moaning bestest frds ![]() peace out. |
El Guapo Which yeye truth u talk wey hurt'? u too lousy like Eldav your brother. But anyhow sha, Continue dey talk about me- it makes me more popular. *puffs ciggar* |
ELGuapo I dont have time for your lousy yarns Biffer! |
I will turn u in myself to Naija police Kirikiri go be your new home. So that i go get enough opportunity to turn dis Bar to Strip dance club. *where is my vaseline* |
*breezes in , Dry! Swaggerz out* |
Where is the joke? |
the man own sef don too much Na only go school ni? U need to see how REP MEMBERS dey always laugh whenever he's talking. The man don too intimidate them with his gramm*r And they only way to deal with him is to kick him out once his tenure expires. AreaGEnt I know he's your uncle u no get problem no more now dat he's coming back home Maybe to share his loot witcha. |
Kunt bee |
Me too I dont trust dis IBO people Mtchew |
your head don dey swell now cuz them don wyne u sey u dey Bb o Mtchew |
El Guapo No dey mistake me for Dikele abeg |
ELGuapo U want me to send Kai come bring dis bar down abi? |
Same to u Danny1 How far Dikele Whatever |
Dikele Happy New year Hope u don dey behave well sha? |
*puffs ciggar* |
Shakara and Angelz lol |
Lousy things Mtchew |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 104 105 106 107 108 109 110 111 112 (of 416 pages)
