Jokes Etc › Re: A Man Crossing The Cementry At Night by StudioCFR(m): 9:16pm On Jan 10, 2011 |
lol |
Jokes Etc › Re: Sense Of Humor Fund by StudioCFR(m): 9:14pm On Jan 10, 2011 |
lol Easy sweety I go call u na |
Jokes Etc › Re: ::::::::: All Jokers Offtopic Bar Joint:::::::::::: by StudioCFR(m): 9:11pm On Jan 10, 2011 |
Tehehehe |
Jokes Etc › Re: Sense Of Humor Fund by StudioCFR(m): 9:04pm On Jan 10, 2011 |
Lol I promised God to make person better today And i think i don fulfill my dat promise |
Jokes Etc › Re: Sense Of Humor Fund by StudioCFR(m): 8:59pm On Jan 10, 2011 |
Why not? U be correct person na |
Jokes Etc › Re: ::::::::: All Jokers Offtopic Bar Joint:::::::::::: by StudioCFR(m): 8:57pm On Jan 10, 2011 |
chichi Happy new year @Tanimz Ok She dey talk i wanna, gonna, halla, I come think sey she be jamaican lol |
Jokes Etc › Re: Pregnant Woman On A Bus by StudioCFR(m): 8:48pm On Jan 10, 2011 |
U don deny am now cuz u don make money abeg |
Jokes Etc › Re: Sense Of Humor Fund by StudioCFR(m): 8:45pm On Jan 10, 2011 |
See as u dey happy Mtchew |
Jokes Etc › Re: Husband N Wife by StudioCFR(m): 8:44pm On Jan 10, 2011 |
Is Lieslow male or female? |
Jokes Etc › Re: A Man Crossing The Cementry At Night by StudioCFR(m): 8:42pm On Jan 10, 2011 |
I go make am pack your Poo |
Jokes Etc › Re: ::::::::: All Jokers Offtopic Bar Joint:::::::::::: by StudioCFR(m): 8:41pm On Jan 10, 2011 |
Which line? Your personal line Or Your jamaican friend's line? |
Jokes Etc › Re: ::::::::: All Jokers Offtopic Bar Joint:::::::::::: by StudioCFR(m): 8:32pm On Jan 10, 2011 |
I go call
But na u go pay o |
Jokes Etc › Re: Sense Of Humor Fund by StudioCFR(m): 8:21pm On Jan 10, 2011 |
Tanimz don dey talk matured I thank god for your life o |
Jokes Etc › Re: ::::::::: All Jokers Offtopic Bar Joint:::::::::::: by StudioCFR(m): 8:19pm On Jan 10, 2011 |
Pharoh Why u dey lie na Eufa champions league draw wey dem don do since last year Chelsea vs copehangen Arsenal vs barka @tanimz Dat your palasa still dey work? |
Jokes Etc › Re: Girls Abeg No Vex by StudioCFR(m): 8:15pm On Jan 10, 2011 |
Dont mind them Mtchew |
Jokes Etc › Re: Sense Of Humor Fund by StudioCFR(m): 8:02pm On Jan 10, 2011 |
At last u don finaly find job Atleast u no go get time for gossip' again |
Jokes Etc › Re: ::::::::: All Jokers Offtopic Bar Joint:::::::::::: by StudioCFR(m): 7:59pm On Jan 10, 2011 |
*Cuz u* I meant |
Jokes Etc › Re: ::::::::: All Jokers Offtopic Bar Joint:::::::::::: by StudioCFR(m): 7:58pm On Jan 10, 2011 |
Since when u begin get respect Cuz i still abused somebody wey senior u today |
Jokes Etc › Re: ::::::::: All Jokers Offtopic Bar Joint:::::::::::: by StudioCFR(m): 7:55pm On Jan 10, 2011 |
I no believe say tanimz dey fear idowu like dis |
Jokes Etc › Re: Taking Idowu Out! by StudioCFR(m): 7:53pm On Jan 10, 2011 |
Face wetin dey face u idowu No dey bug me Mtchew |
Jokes Etc › Re: Taking Idowu Out! by StudioCFR(m): 6:44pm On Jan 10, 2011 |
lol |
Jokes Etc › Re: This For All The Guys by StudioCFR(m): 6:42pm On Jan 10, 2011 |
lol |
Jokes Etc › Re: A Man Crossing The Cementry At Night by StudioCFR(m): 6:37pm On Jan 10, 2011 |
Shakarat4u No jealous me |
Jokes Etc › Re: Taking Idowu Out! by StudioCFR(m): 6:33pm On Jan 10, 2011 |
Is dis what maturity does to people? |
Jokes Etc › Re: Husband N Wife by StudioCFR(m): 6:32pm On Jan 10, 2011 |
Is Shakarat male or female? |
Jokes Etc › Re: Sense Of Humor Fund by StudioCFR(m): 6:22pm On Jan 10, 2011 |
u get job? College kid |
Jokes Etc › Re: ::::::::: All Jokers Offtopic Bar Joint:::::::::::: by StudioCFR(m): 6:10pm On Jan 10, 2011 |
Tanimz El guapo is in love wit u See as him dey vex cuz me and u dey get along well |
Jokes Etc › Re: ::::::::: All Jokers Offtopic Bar Joint:::::::::::: by StudioCFR(m): 6:05pm On Jan 10, 2011 |
El guapo I no get time to begin follow u yarn obata Cuz u suck! |
Jokes Etc › Re: ::::::::: All Jokers Offtopic Bar Joint:::::::::::: by StudioCFR(m): 6:00pm On Jan 10, 2011 |
See your mouth Mtchew lol |
Jokes Etc › Re: ::::::::: All Jokers Offtopic Bar Joint:::::::::::: by StudioCFR(m): 5:53pm On Jan 10, 2011 |
Hus what? We're just friends i guess Good friends But i dont know if i go upgrade in future
Especially when i relocate close to utopia *Smiles* |
Jokes Etc › Re: Taking Idowu Out! by StudioCFR(m): 3:04pm On Jan 10, 2011 |
Idowu Try Dey make sense abeg U just dey type nonsense wey person no know the head and tail Mtchew |
Jokes Etc › Re: Sense Of Humor Fund by StudioCFR(m): 9:38am On Jan 10, 2011 |
I know how tough she dey at times On lilly livered guy like u But trust me, the only language she dey quick understand na belt |