Jokes Etc › Re: Six Truths In Life by StudioCFR(m): 10:44am On Jan 05, 2011 |
I don notice u I fit pass now? |
Jokes Etc › Re: Sense Of Humor Fund by StudioCFR(m): 10:31am On Jan 05, 2011 |
Cheap Shot |
Celebrities › Re: Kwam 1 Breaks Record by StudioCFR(m): 6:44am On Jan 05, 2011 |
Kwam 1 is a begger His music no dey make sense |
Dating And Meet-up Zone › Re: My New Found Love Freecocoa by StudioCFR(m): 6:15am On Jan 05, 2011 |
Hehehehehe You've lost dis one
@Kaymoney She dumped u for a village boy (Madukaele) |
Jokes Etc › Re: Let Ur Imagination Run! by StudioCFR(m): 5:43am On Jan 05, 2011 |
Is the poster talking from experience? |
Jokes Etc › Re: Six Truths In Life by StudioCFR(m): 5:39am On Jan 05, 2011 |
No be parlour dem dey call am for states Guy wake up from slumber Dis is 21th century. |
Jokes Etc › Re: Sense Of Humor Fund by StudioCFR(m): 5:35am On Jan 05, 2011 |
Your sense of humour is 0.1 Dry! Reading your posts sometimes dey make me feel sleepy. *No Orhfiences* |
Jokes Etc › Re: My Last Joke Of The Year by StudioCFR(m): 5:32am On Jan 05, 2011 |
People wey know u sey u be one |
Jokes Etc › Re: This For All The Guys by StudioCFR(m): 5:31am On Jan 05, 2011 |
how u take know those kind ladies If no be sey u be osho-free? lol |
Jokes Etc › Re: Sense Of Humor Fund by StudioCFR(m): 5:25am On Jan 05, 2011 |
U know sey i tall pass u No let me match u enter ground |
Jokes Etc › Re: My Last Joke Of The Year by StudioCFR(m): 5:22am On Jan 05, 2011 |
Your bouncing ikebe like iya bilikisu own lol |
Jokes Etc › Re: Girls Abeg No Vex by StudioCFR(m): 5:20am On Jan 05, 2011 |
I no hold your tarnimz o |
Jokes Etc › Re: Six Truths In Life by StudioCFR(m): 5:19am On Jan 05, 2011 |
U sef too like to find her trouble |
Jokes Etc › Re: Six Truths In Life by StudioCFR(m): 5:15am On Jan 05, 2011 |
Make una take am easy na Dis is jokes section |
Jokes Etc › Re: Could This Be True Girls Pls For You. by StudioCFR(m): 5:10am On Jan 05, 2011 |
Lyssa Happy New Year Better Person. lol |
Jokes Etc › Re: My Last Joke Of The Year by StudioCFR(m): 4:54am On Jan 05, 2011 |
lol |
Jokes Etc › Re: Studio's Day Out by StudioCFR(m): 4:50am On Jan 05, 2011 |
lol I'm aware of my celebrity status People are definitely gonn write sometin bout me. (I be the king of commercial) lol |
Jokes Etc › Re: This For All The Guys by StudioCFR(m): 4:45am On Jan 05, 2011 |
lol |
Jokes Etc › Re: Any Idiots In The Room? by StudioCFR(m): 4:44am On Jan 05, 2011 |
Whatever |
Jokes Etc › Re: Sense Of Humor Fund by StudioCFR(m): 4:42am On Jan 05, 2011 |
Dont talk to my babe like that U hear me? |
Jokes Etc › Re: Girls Abeg No Vex by StudioCFR(m): 4:39am On Jan 05, 2011 |
Cuz u fine pass him bow le-gged babe *No Orfiences* |
Jokes Etc › Re: Fun For Both! by StudioCFR(m): 4:34am On Jan 05, 2011 |
Kunt-bee U wan take fight enter new year? Happy New Year to u my sweet friend. U are the best (laffs) |
Jokes Etc › Re: Six Truths In Life by StudioCFR(m): 4:21am On Jan 05, 2011 |
Husband and wife lol |
Jokes Etc › Re: This For All The Guys by StudioCFR(m): 4:18am On Jan 05, 2011 |
Poster Dis is new year - Make sense na |
Jokes Etc › Re: Sense Of Humor Fund by StudioCFR(m): 6:19pm On Jan 04, 2011 |
No dey deceive dat boy na |
Jokes Etc › Re: Jokers Offtopic Massage Centre by StudioCFR(m): 6:14pm On Jan 04, 2011 |
Happiness nikan lon'shele my dear How u dey? And please No begin feel too important cuz i dey upgrade u o lol |
Jokes Etc › Re: Abject Poverty! by StudioCFR(m): 6:07pm On Jan 04, 2011 |
lol Cow! Never turn am to fight na Dis is jokes section Habba |
Jokes Etc › Re: The Taste Test by StudioCFR(m): 6:00pm On Jan 04, 2011 |
Eldav Lol U still come dey tell us here sey girl dey take u do anyhow for yo area. *ugly thing* lol |
Jokes Etc › Re: Jokers Offtopic Massage Centre by StudioCFR(m): 5:50pm On Jan 04, 2011 |
Tanimz u must give us joke dis year Element Nairaland don give privilege tn rapon wit tanimz No abuse am lol |
Jokes Etc › Re: Abject Poverty! by StudioCFR(m): 5:46pm On Jan 04, 2011 |
@eldav U too dry U no suppose dey jokes section. No take am sey i dey bully u o (Laffs) @allaIBOsky Real men dont beg for respect They earn it. U don give me another reason to believe sey u not man enough. Sorry o (lol) |
Jokes Etc › Re: Abject Poverty! by StudioCFR(m): 5:31pm On Jan 04, 2011 |
Dey make yourself happy u hear Mtchew Wetin concern your bin a ph boy with my question? Ode! (Laffs) U not even a boy - you're an old man Old enough to be my uncle I can put a bet on that. @AllaIBOsky |
Jokes Etc › Re: Jokers Offtopic Massage Centre by StudioCFR(m): 5:23pm On Jan 04, 2011 |
lol |