Jokes Etc › Re: Girls Abeg No Vex by StudioCFR(m): 1:22pm On Jan 12, 2011 |
An idle mind is the devil's workshop |
Jokes Etc › Re: Funny T-Shirts (Funniest Pic Collections Ever) by StudioCFR(m): 11:42am On Jan 12, 2011 |
I wan see biggy bootiliciously endowned Nyansh (light skinned) *where is my Vaseline* |
Jokes Etc › Re: Is This True That Nigerians Can Have Full Convo With Just Questions? by StudioCFR(m): 7:14am On Jan 12, 2011 |
Hehehehe Kunbee and Mygoldfish fight no dey finish? @Tdiamond I no fit write statement for police station o |
Jokes Etc › Re: Sense Of Humor Fund by StudioCFR(m): 7:07am On Jan 12, 2011 |
Lyssa
For your mind now u don threaten us o Mtchew @skakara Mtchew lol |
Jokes Etc › Re: Shockin' News. Tis' Could Throw You Off Your Seat. by StudioCFR(m): 6:56am On Jan 12, 2011 |
Guy Stop dat weed wey u dey smoke abeg |
Jokes Etc › Re: The Taste Test by StudioCFR(m): 6:50am On Jan 12, 2011 |
Kunt bee so amala dey make people fat? No Ofience |
Jokes Etc › Re: Spanking And Very Nice Jokes by StudioCFR(m): 6:46am On Jan 12, 2011 |
Dey make yourself happy o U hear? |
Jokes Etc › Re: ::::::::: All Jokers Offtopic Bar Joint:::::::::::: by StudioCFR(m): 6:44am On Jan 12, 2011 |
Wia u dey get all dis your gay names from sef? Mtchew |
Jokes Etc › Re: Little Girl by StudioCFR(m): 9:31pm On Jan 11, 2011 |
Old joke But STILL FUNNY lol |
Jokes Etc › Re: ::::::::: All Jokers Offtopic Bar Joint:::::::::::: by StudioCFR(m): 9:28pm On Jan 11, 2011 |
*yawns* |
Jokes Etc › Re: Spanking And Very Nice Jokes by StudioCFR(m): 9:16pm On Jan 11, 2011 |
to AreAgEm The name alone na joke Mtchew |
Jokes Etc › Re: Any Idiots In The Room? by StudioCFR(m): 9:10pm On Jan 11, 2011 |
lol Lyssa yarns no need reply u know |
Jokes Etc › Re: Girls Abeg No Vex by StudioCFR(m): 9:01pm On Jan 11, 2011 |
Close Mouth! Lousy Boy Mtchew |
Jokes Etc › Re: Girls Abeg No Vex by StudioCFR(m): 7:46pm On Jan 11, 2011 |
Helmet U talk too much Are u pregnant? |
Jokes Etc › Re: Girls Abeg No Vex by StudioCFR(m): 7:38pm On Jan 11, 2011 |
Helmet Why u sef dey do follow follow naw? lol |
Jokes Etc › Re: Little Girl by StudioCFR(m): 6:31pm On Jan 11, 2011 |
lol |
Jokes Etc › Re: ::::::::: All Jokers Offtopic Bar Joint:::::::::::: by StudioCFR(m): 6:22pm On Jan 11, 2011 |
Stale yarns |
Jokes Etc › Re: ::::::::: All Jokers Offtopic Bar Joint:::::::::::: by StudioCFR(m): 6:18pm On Jan 11, 2011 |
Sure thing dude I don too oppress your type' Sure thing Hehe |
Jokes Etc › Re: ::::::::: All Jokers Offtopic Bar Joint:::::::::::: by StudioCFR(m): 6:08pm On Jan 11, 2011 |
I'm Hot!
You're Not |
Jokes Etc › Re: ::::::::: All Jokers Offtopic Bar Joint:::::::::::: by StudioCFR(m): 5:56pm On Jan 11, 2011 |
Responsible peeps no dey come out say dem responsible Na people they say dem responsible I know u just wan make yourself happy sha Isn't it? |
Jokes Etc › Re: Shockin' News. Tis' Could Throw You Off Your Seat. by StudioCFR(m): 5:52pm On Jan 11, 2011 |
Do something |
Jokes Etc › Re: ::::::::: All Jokers Offtopic Bar Joint:::::::::::: by StudioCFR(m): 5:47pm On Jan 11, 2011 |
No wonder u be like dry fish |
Jokes Etc › Re: Will Soon Be Back by StudioCFR(m): 5:44pm On Jan 11, 2011 |
Lol No be even the joke dey make me laugh sef Mtchew |
Jokes Etc › Re: ::::::::: All Jokers Offtopic Bar Joint:::::::::::: by StudioCFR(m): 5:38pm On Jan 11, 2011 |
Niche I see u bro Whatsup? |
Jokes Etc › Re: ::::::::: All Jokers Offtopic Bar Joint:::::::::::: by StudioCFR(m): 5:32pm On Jan 11, 2011 |
Even if u answer her question 100 times, the jambite go still forget Mtchew |
Jokes Etc › Re: Any Idiots In The Room? by StudioCFR(m): 2:29pm On Jan 11, 2011 |
Mtchew |
Jokes Etc › Re: ::::::::: All Jokers Offtopic Bar Joint:::::::::::: by StudioCFR(m): 2:27pm On Jan 11, 2011 |
helmet |
Jokes Etc › Re: ::::::::: All Jokers Offtopic Bar Joint:::::::::::: by StudioCFR(m): 11:48am On Jan 11, 2011 |
Stalemate |
Jokes Etc › Re: The Wise White Man And The Warri Girl by StudioCFR(m): 6:15am On Jan 11, 2011 |
me too |
Jokes Etc › Re: Sense Of Humor Fund by StudioCFR(m): 6:10am On Jan 11, 2011 |
Tayo English please |
Jokes Etc › Re: The Taste Test by StudioCFR(m): 6:04am On Jan 11, 2011 |
Mtchew |
Jokes Etc › Re: Sense Of Humor Fund by StudioCFR(m): 9:53pm On Jan 10, 2011 |
. |