StudioCFR's Posts
Nairaland Forum › StudioCFR's Profile › StudioCFR's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 117 118 119 120 121 122 123 124 125 (of 416 pages)
No be naija u dey? The harmattan no reach your side? @bashy Eldav How u dey? Trouble making no go lead u to nowhere E go only tarnish your image |
I just dey see am now |
Just send Bashy go house go prepare hot Q.OAT for me With milk And bring it here for me |
To lure in tz for wetin? guy no dey think another thing abeg Forget the light skin yarns Na Joke. No More Questions. Thank You |
U wish Mtchew |
But the joke no to funny like dat sha No Ofience |
Why u dey whyne me na? Mtchew |
Make i no lie Tanimz is every man's dream erm She's Young, Pretty, Sexy and BOOTYLICIOUS. plus, i enjoy her company alot *smiles* I like the way she smile, the way she talkz and her voice na die. But why is she not light skinned ? Cant she bleach? Tehehehehe Tanimz I no mean to make your head begin swell already o. But yes, i like u SWEET POTATO. *i just hope people no go begin criticize me now* |
Up your asz |
Lyssa na my kid sister So na belt i go just use correct her mistakes |
Bashy No dey bring me into you and tanimz matter Dis is 2011 abeg No Time! |
U well like this? |
No woman go ever admit say she get crocodile voice lol |
Lyssa I know how u felt when u were told Your voice dey sound like person wey swallow baby frog For nigerian idol audition Dats why u come dey envy instead of supporting the peeps wey make the list |
Yeah Nigerian idol Is bull crap cuz dem downgrade u for Audition' shey? @Lyssa |
Element U don show? Ok make i leave u and Lyssa to chop off Make i watch NIGERIAN IDOL i like the girls faces i dey see For dis competition |
Mtchew lol |
I just get time for dat guy today |
What a temperrr Ok i will do just dat (phuck off) But dont forget our deal Ok let me remind u again incase you've forgotten ELDAV My friend here says she hasn't seen a gorrila before Just wondering if u can send over some of your pictures so dat u go save me the stress of taking her to the zoo. No Ofience. |
Lysa Why u dey laugh like person wey no get teeth? lol |
Ok We don hear u |
Talking from experience right? Tell us more Wanksta! |
u be bastard U don kill your mom and dad all by yourself U poisoned your dad And gang despoil.d your fat a.s.s lazy mom to death No worry - thunder go soon bring u down CHIMP! |
Shattap dia palasa U suck I'm real, Not as fake like u Wanksta claiming gangster sh.i.t i don catch u U tryna mess with me olorun, i go make u pay |
U no easy going anything OSHO-FREE |
Guy u be F.o.o.l Go kiss your momsy Nyansh I no send you. |
Hahahahahaha Elcunt no be my fault sey dem born u upside down omo oshi omo IBO |
tehehehehehe Well, I just wan show small maturity on dis one |
Yinkalink Reading your jokes is like reading a text book Boring! |
I don cripple dat DUNCE (ELCUNT) with the smallest swagg on my list |
Make i no lie Dis joke no funny at all No Ofience |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 117 118 119 120 121 122 123 124 125 (of 416 pages)