₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,329,286 members, 8,439,742 topics. Date: Sunday, 05 July 2026 at 09:26 PM

Toggle theme

StudioCFR's Posts

Nairaland ForumStudioCFR's ProfileStudioCFR's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 119 120 121 122 123 124 125 126 127 (of 416 pages)

Jokes EtcRe: Girls Abeg No Vex by StudioCFR(m): 3:31pm On Jan 06, 2011
lol

I happy sey tanimz and lyssa dey get along well
Jokes EtcRe: ::::::::: All Jokers Offtopic Bar Joint:::::::::::: by StudioCFR(m): 3:25pm On Jan 06, 2011
Shakara4u

i dont have time for gossipz

Sorry!
Jokes EtcRe: The Taste Test by StudioCFR(m): 3:20pm On Jan 06, 2011
Lyssa
U still carry your bad belle enter new year?

Mtchew
lol





Tanimz (sweet potato)

No mind lyssa - she dey jealous u sweet potato


lol
Jokes EtcRe: ::::::::: All Jokers Offtopic Bar Joint:::::::::::: by StudioCFR(m): 3:12pm On Jan 06, 2011
Dis bar no tight

Common B&G dem no get.


*Pickz my car key and swaggerz out like a college*
Jokes EtcRe: Six Truths In Life by StudioCFR(m): 10:47am On Jan 06, 2011
Bashy and Tanimz

god don approve una union.
Jokes EtcRe: Sense Of Humor Fund by StudioCFR(m): 10:18am On Jan 06, 2011
The same question i bin wan ask
Jokes EtcRe: The Taste Test by StudioCFR(m): 7:57pm On Jan 05, 2011
Yo mouth sharp reach to cut cable wire

Sweet potato how u dey?

Personal treat
Jokes EtcRe: The Taste Test by StudioCFR(m): 7:39pm On Jan 05, 2011
Sweet Potato'

U don land wit your razor blade mouth

Mtchew
Jokes EtcRe: Sense Of Humor Fund by StudioCFR(m): 4:10pm On Jan 05, 2011
How person birth certificate go get made in china

Dat one make sense?

Just asking
Jokes EtcRe: The Taste Test by StudioCFR(m): 3:57pm On Jan 05, 2011
no more interview


U suppose' pay me for the little time i spent answering your questions as a celebrity


Mtchew
Jokes EtcRe: The Taste Test by StudioCFR(m): 3:46pm On Jan 05, 2011
What do u want to know?
Jokes EtcRe: The Pope On Tour by StudioCFR(m): 3:36pm On Jan 05, 2011
Any man wey no get fear of God for him life
Na Useless Man
Jokes EtcRe: The Taste Test by StudioCFR(m): 3:32pm On Jan 05, 2011
Before


lol
Jokes EtcRe: The Taste Test by StudioCFR(m): 3:10pm On Jan 05, 2011
No take toto start new year o
I dey save myself for my gf


Love is beautiful my brother
Jokes EtcRe: Studio's Day Out by StudioCFR(m): 3:07pm On Jan 05, 2011
U must be out of your mind
Jokes EtcRe: The Taste Test by StudioCFR(m): 3:03pm On Jan 05, 2011
Hehehehehe

Dis na new year and i no wan take gurl matter start the new year abeg.

Soji yourself jor

Nothing dey shack me again

Nothing dey dia again
Jokes EtcRe: Studio's Day Out by StudioCFR(m): 2:56pm On Jan 05, 2011
Guy i no get time to grant any interview today abeg

Free me
Jokes EtcRe: Jokers Offtopic Massage Centre by StudioCFR(m): 2:51pm On Jan 05, 2011
Mama still dey wakka with stick?


No orfiences
Jokes EtcRe: The Taste Test by StudioCFR(m): 2:49pm On Jan 05, 2011
U dey pray make i wreck?


See your head like terry g own
Jokes EtcRe: Sense Of Humor Fund by StudioCFR(m): 2:47pm On Jan 05, 2011
lol
Jokes EtcRe: Studio's Day Out by StudioCFR(m): 2:45pm On Jan 05, 2011
Hahahahaha

Timi na my homeboy


No Fear
Jokes EtcRe: The Taste Test by StudioCFR(m): 2:43pm On Jan 05, 2011
Wanna know my 'P"
Hard tough guy?


No downgrade me o

God na my witness

lol
Jokes EtcRe: This For All The Guys by StudioCFR(m): 2:41pm On Jan 05, 2011
Shakara
Clear comot for road u dey block me.



@Bashy

U be confirmed Osho-Free

See as u just dey lament
lol
Jokes EtcRe: The Taste Test by StudioCFR(m): 2:35pm On Jan 05, 2011
Dat local thing

Mtchew
Jokes EtcRe: Whats Politics? by StudioCFR(m): 12:52pm On Jan 05, 2011
Wetin make we come do?
Jokes EtcRe: ''dont I Look Like A Count?'' by StudioCFR(m): 12:46pm On Jan 05, 2011
Same here
Jokes EtcRe: Six Truths In Life by StudioCFR(m): 12:44pm On Jan 05, 2011
Im not a bad boy
Jokes EtcRe: Whats Politics? by StudioCFR(m): 12:41pm On Jan 05, 2011
I wont reply till yo able to correct yo oyinbo Blunder*


Bloody Illiterate
Jokes EtcRe: Six Truths In Life by StudioCFR(m): 12:25pm On Jan 05, 2011
Before
Jokes EtcRe: Whats Politics? by StudioCFR(m): 11:35am On Jan 05, 2011
Where is the joke?


Ben10 please move dis thread to do or die politics in nigeria.com.2011 section



Thanks
Jokes EtcRe: Studio's Day Out by StudioCFR(m): 11:27am On Jan 05, 2011
No fear
I dey carry cutlass
Jokes EtcRe: Studio's Day Out by StudioCFR(m): 10:54am On Jan 05, 2011
Ignorant and pretentious mind

They Only wanna talk
Bout the negative side of me cuz i'm a nigerian

My rise to fame was a rude shock to them

They didnt give me the chance when i just started - but today they all wanna be friend with me

They wanna roll with me

Mtchew

lol

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 119 120 121 122 123 124 125 126 127 (of 416 pages)