Jokes Etc › Re: Bb And Pin by StudioCFR(m): 11:55pm On Dec 23, 2010 |
Idowu Me and your bf if u get any no dey for the same level No Ofience |
Jokes Etc › Re: Bb And Pin by StudioCFR(m): 11:33pm On Dec 23, 2010 |
Suto boy
i need to confirm your age first Cuz i no dey roll wit small boys. If u dey like around ikeja, then u fit block me for PEKAS OR OPTION friday night 24th |
Nairaland General › Re: Let Make A Shout To You Love Ones Who Are On Here by StudioCFR(m): 11:28pm On Dec 23, 2010 |
I hope na better news u carry come for us madam BBC? |
Jokes Etc › Re: A Prositute Died by StudioCFR(m): 11:20pm On Dec 23, 2010 |
I said your belly dey block me U tall pass me? No even dream go there. |
Nairaland General › Re: Let Make A Shout To You Love Ones Who Are On Here by StudioCFR(m): 11:17pm On Dec 23, 2010 |
Your english na real comedy Pigin abeg |
Jokes Etc › Re: Bb And Pin by StudioCFR(m): 11:13pm On Dec 23, 2010 |
Smart one young man Lol Sup wit u today? |
Jokes Etc › Re: Don't Lie Dad Studio by StudioCFR(m): 11:11pm On Dec 23, 2010 |
tis okay I no expect DUNCE! like u to sabi how to post on different thread wit phone |
Jokes Etc › Re: A Prositute Died by StudioCFR(m): 11:08pm On Dec 23, 2010 |
Guy U dey block me with your belle Shift go oneside abeg make i see road |
Jokes Etc › Re: Bb And Pin by StudioCFR(m): 11:02pm On Dec 23, 2010 |
where is the joke? |
Nairaland General › Re: Let Make A Shout To You Love Ones Who Are On Here by StudioCFR(m): 10:58pm On Dec 23, 2010 |
Bashy Show us how to hug a transformer. |
Jokes Etc › Re: See Kolomentality Live In Lagos. Please Don't Laugh Just Shake Your Head by StudioCFR(m): 9:19pm On Dec 23, 2010 |
hhmmm |
Jokes Etc › Re: A Prositute Died by StudioCFR(m): 9:07pm On Dec 23, 2010 |
Poster iS the prostitute IBO? |
Jokes Etc › Re: Yes Or No by StudioCFR(m): 9:02pm On Dec 23, 2010 |
Mtcheeww u and who? Mtcheewww |
Nairaland General › Re: Let Make A Shout To You Love Ones Who Are On Here by StudioCFR(m): 9:00pm On Dec 23, 2010 |
Mmtcheewwww |
Jokes Etc › Re: Yes Or No by StudioCFR(m): 7:22pm On Dec 23, 2010 |
liaslo I know sey no be everybody wey get eyes sabi see well U get eyes but no fit see well. @shakarau4north lol |
Jokes Etc › Re: What If faze, tu face were. . . . . . . . ! ! ! ! by StudioCFR(m): 7:10pm On Dec 23, 2010 |
Shift back U dey pour me spit |
Jokes Etc › Re: Yes Or No by StudioCFR(m): 5:43pm On Dec 23, 2010 |
*male* |
Jokes Etc › Re: Yes Or No by StudioCFR(m): 5:43pm On Dec 23, 2010 |
Is shakara4u make or female? |
Jokes Etc › Re: Want To Know by StudioCFR(m): 5:39pm On Dec 23, 2010 |
Im still searching for the joke |
Jokes Etc › Re: Don't Lie Dad Studio by StudioCFR(m): 5:38pm On Dec 23, 2010 |
Your BB na chinesse product then Fake! |
Nairaland General › Re: Let Make A Shout To You Love Ones Who Are On Here by StudioCFR(m): 5:37pm On Dec 23, 2010 |
Lol |
Jokes Etc › Re: Sense Of Humor Fund by StudioCFR(m): 5:35pm On Dec 23, 2010 |
lol Hhmm Na u sabi |
Nairaland General › Re: Let Make A Shout To You Love Ones Who Are On Here by StudioCFR(m): 12:55pm On Dec 23, 2010 |
Tanimz And her rough mouth sef lol |
Jokes Etc › Re: Don't Lie Dad Studio by StudioCFR(m): 9:50am On Dec 23, 2010 |
Guy i no get time to begin write u essay' If u want to know get connected if your phone no be Nokia 3310 and see things for yourself. Thank u |
Jokes Etc › Re: Don't Lie Dad Studio by StudioCFR(m): 8:05am On Dec 23, 2010 |
Ok If na MTN u dey use, Text 141 to 131 But u must get upto atleast N100 for yo phone sha |
Jokes Etc › Re: Check Out The Difference Btw Mrs. M. Obama And African First Ladies (pics) by StudioCFR(m): 7:55am On Dec 23, 2010 |
jokingmommy I talk to u? |
Jokes Etc › Re: Dreamer! by StudioCFR(m): 11:58pm On Dec 22, 2010 |
Lol |
Jokes Etc › Re: Don't Lie Dad Studio by StudioCFR(m): 11:47pm On Dec 22, 2010 |
Whatever Which kind phone u dey use - hope is not NOKIA 3310 cuz dat one no dey browse o |
Jokes Etc › Re: Yes Or No by StudioCFR(m): 11:44pm On Dec 22, 2010 |
Bashy Your answer to her question no make sense. U dey beh! Cool Down |
Jokes Etc › Re: Dreamer! by StudioCFR(m): 11:40pm On Dec 22, 2010 |
Tehehehehe |
Jokes Etc › Re: Don't Lie Dad Studio by StudioCFR(m): 11:38pm On Dec 22, 2010 |
How much u wan pay me before i tell u? |
Jokes Etc › Re: Funny Pictures by StudioCFR(m): 11:18pm On Dec 22, 2010 |
Ni ile yoruba, woman must respect man But na man dey respect woman for Enugu IBO land |