₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,329,309 members, 8,439,881 topics. Date: Monday, 06 July 2026 at 07:56 AM

Toggle theme

StudioCFR's Posts

Nairaland ForumStudioCFR's ProfileStudioCFR's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 131 132 133 134 135 136 137 138 139 (of 416 pages)

Jokes EtcRe: Bb And Pin by StudioCFR(m): 11:11am On Dec 26, 2010
*me*
Jokes EtcRe: Bb And Pin by StudioCFR(m): 11:09am On Dec 26, 2010
See, two of una join together no reach to pull my down
Jokes EtcRe: Sense Of Humor Fund by StudioCFR(m): 11:07am On Dec 26, 2010
lol
Ok i can see u don spell dat 'F" correctly u dis bloody illiterate.

U graduate?
From which tuition?
Yaba Left i wey dey second turning by your right i guess


Ol boy u be fo.o.l

I no supposed dey give u my attention
Jokes EtcRe: Bb And Pin by StudioCFR(m): 10:55am On Dec 26, 2010
Keyboard don dey intoxicate u abi?

Continue dey misyarn
I'M LISTENING

lol
Jokes EtcRe: Xmas Greeting To You by StudioCFR(m): 10:48am On Dec 26, 2010
.
Jokes EtcRe: Bb And Pin by StudioCFR(m): 10:44am On Dec 26, 2010
Hehehehehehe

My dear brother why i go hate u na

I dont hate o
Just dat i no see u credible enough to win dat poll.

No Vex

lol
Jokes EtcRe: Sense Of Humor Fund by StudioCFR(m): 10:41am On Dec 26, 2010
Jealousy no go kill u


Olodo!
Spell dat 'F" word well

Jambite oshi
Jokes EtcRe: Sense Of Humor Fund by StudioCFR(m): 9:52am On Dec 26, 2010
Ode ni'e te le
Jokes EtcRe: Yes Or No by StudioCFR(m): 9:50am On Dec 26, 2010
No

Can u please teach me how to hug a transformer?
Jokes EtcRe: Silly by StudioCFR(m): 9:48am On Dec 26, 2010
I think sey him be your friend
Jokes EtcRe: Bb And Pin by StudioCFR(m): 9:46am On Dec 26, 2010
I no get time for your idle yarns dis morning
Jokes EtcRe: A Prositute Died by StudioCFR(m): 9:44am On Dec 26, 2010
He's not muslim
Dem for send am 6ft muslim way like sallam ram



*No Ofience*
Jokes EtcRe: Xmas Greeting To You by StudioCFR(m): 9:39am On Dec 26, 2010
End of story


Oya wia is my christmas chicken/turkey

Dont be like the IBO folks
Dem stingy reach bone



*No Ofience*
Jokes EtcRe: Bb And Pin by StudioCFR(m): 9:35am On Dec 26, 2010
IDLE!

Tayo looks like an idle worshipper.
Jokes EtcRe: Bb And Pin by StudioCFR(m): 9:34am On Dec 26, 2010
20% of muslimites are Idol worshippers.

I hate idol worshippers
Jokes EtcRe: Silly by StudioCFR(m): 8:33am On Dec 26, 2010
eldav
Wetin bashy do u na?

lol
Jokes EtcRe: Jokers Offtopic Massage Centre by StudioCFR(m): 8:30am On Dec 26, 2010
Pharoh
Who u calling your sweetheart - TANIMZ?

U must be out
Of your mind boy.


*adjusts my gucci wrist band*
Jokes EtcRe: A Prositute Died by StudioCFR(m): 8:29am On Dec 26, 2010
What are u seconding u dis muslim man
Jokes EtcRe: Bb And Pin by StudioCFR(m): 8:17am On Dec 26, 2010
he's a MUSLIM

Dats why
I won't give him my vote.


*No Ofience*
Jokes EtcRe: Nigerian Comedians Based In The Usa by StudioCFR(m): 7:12am On Dec 26, 2010
Make dem go rest
Dem no get game

Stale comedians
Jokes EtcRe: Sense Of Humor Fund by StudioCFR(m): 2:21am On Dec 26, 2010
Wia is our yinkus our love go na?
Jokes EtcRe: A Prositute Died by StudioCFR(m): 1:38am On Dec 26, 2010
Hhmm
Bawolomo just go like dat sha

(R.I.P)

E pain me
Jokes EtcRe: Bb And Pin by StudioCFR(m): 1:31am On Dec 26, 2010
For dis one?
Him don fail already.

He's going nowhere


*No Ofience*
Jokes EtcRe: Bb And Pin by StudioCFR(m): 9:07pm On Dec 25, 2010
Anybody wey vote u just wan do am out of pity

U no suppose smell dat list

*please dont hate me*

Make una vote tayo before him beat somebody here
Jokes EtcRe: Bb And Pin by StudioCFR(m): 7:38pm On Dec 25, 2010
lol
Tanimz baby merry christmas
Jokes EtcRe: Xmas Greeting To You by StudioCFR(m): 1:04pm On Dec 25, 2010
Yes!
omo to bad - u be better person

Suto boy easy
Merry christmas

lol
Jokes EtcRe: Bb And Pin by StudioCFR(m): 12:29pm On Dec 25, 2010
Merry christmas to u my KOLOLETS
BABYLETS
MAMALETS and even GRANNYLETS

i no forget my KOKOMASTER friends.

Nothing do me - Nothing do u

from Mr Endowned to bad

A.K.A. Fimile baby fimile
Mi'ose mo baby fimile


Merry Christmas Studio Baby.
Jokes EtcRe: A Prositute Died by StudioCFR(m): 10:41pm On Dec 24, 2010
lol
Jokes EtcRe: Merry Xmas! by StudioCFR(m): 10:36pm On Dec 24, 2010
Stale
Jokes EtcRe: Bb And Pin by StudioCFR(m): 10:13pm On Dec 24, 2010
Motigbo

Just dat tanimz dey always provoke person

And i never take am serious like dis before u know

lol
Jokes EtcRe: Bb And Pin by StudioCFR(m): 10:04pm On Dec 24, 2010
Ode ni'e

Mtchew
Jokes EtcRe: Bb And Pin by StudioCFR(m): 7:36pm On Dec 24, 2010
Tanimz
Im not bashy wey u go dey talk to anyhow

U are useless

u suppose go jump off a cliff u dis sick - hard cold -bi.t.ch

your folks no give u gud home training
And u wan bring dat madness come nairaland

Infact na thunder go fire u dia
omo oshi

U wey dem supposed abandon near gutter make u starve die throway.

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 131 132 133 134 135 136 137 138 139 (of 416 pages)