₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,329,307 members, 8,439,850 topics. Date: Monday, 06 July 2026 at 06:45 AM

Toggle theme

StudioCFR's Posts

Nairaland ForumStudioCFR's ProfileStudioCFR's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 133 134 135 136 137 138 139 140 141 (of 416 pages)

Jokes EtcRe: Bb And Pin by StudioCFR(m): 10:40am On Dec 24, 2010
talking to u KDK
Jokes EtcRe: Bb And Pin by StudioCFR(m): 10:36am On Dec 24, 2010
why dont u like yahoo boys?

The way dey lavish money on drinks, women, bling blings?

im not a yahoo boy o
But i have yahoo friends
Jokes EtcRe: Bb And Pin by StudioCFR(m): 10:29am On Dec 24, 2010
*smiles*

Ok let me know when are around ok
Nairaland GeneralRe: Let Make A Shout To You Love Ones Who Are On Here by StudioCFR(m): 10:27am On Dec 24, 2010
Bashy


Those dog and cat u called dem don turn your life upside down for nairaland

U no better pass the security man wey dey guard dia house

u dey call dem names wey i guess dem dey call u when u small cuz dem no send u
Dem no look your face, your side, your swagger too fake like clown.

u need to step up your game man

Maybe dem fit gbadun u

MAYBE!
Nairaland GeneralRe: Let Make A Shout To You Love Ones Who Are On Here by StudioCFR(m): 10:03am On Dec 24, 2010
No be bashing
Na advice

*stop whyning*
Jokes EtcRe: Bb And Pin by StudioCFR(m): 9:57am On Dec 24, 2010
yes i dey enter pekas dis 24th night by 10pm
And will be leaving by 2am
I dey dat snooker section last week friday.

Yahoo boy?
lol
I too responsible for dat kind level lol
Nairaland GeneralRe: Let Make A Shout To You Love Ones Who Are On Here by StudioCFR(m): 9:40am On Dec 24, 2010
Bashy
u no get work?
I bin think sey u get wife for house?

una love each other at all? Cuz u spend yo quality time u suppose here insulting women instead of spending it wit yo wife to make her happy.

Get a life abeg.
Mtchew




@Tanimz
U sef take am easy na
Lol
Jokes EtcRe: If You Grew Up In Mushin Put Your Hands Up. by StudioCFR(m): 1:25am On Dec 24, 2010
Never bin dia b4
Jokes EtcRe: If You Grew Up In Mushin Put Your Hands Up. by StudioCFR(m): 1:23am On Dec 24, 2010
I dey watch am for tv
Jokes EtcRe: Bb And Pin by StudioCFR(m): 1:21am On Dec 24, 2010
You're taking it too far Sutoboy




Tanimz
Talk to u later
Bye
Jokes EtcRe: Bb And Pin by StudioCFR(m): 1:10am On Dec 24, 2010
Tanimz too close to my heart
So i go let dat nonsense she jokingly said about me slide.
Jokes EtcRe: A Prositute Died by StudioCFR(m): 1:08am On Dec 24, 2010
Hehehe

Wicked things
Jokes EtcRe: Bb And Pin by StudioCFR(m): 1:05am On Dec 24, 2010
I wont answer to such an idiotiC question


IBO my asz
Jokes EtcRe: If You Grew Up In Mushin Put Your Hands Up. by StudioCFR(m): 1:03am On Dec 24, 2010
Sorry
But na raSCals full mushin

Touts
Jokes EtcRe: Bb And Pin by StudioCFR(m): 1:01am On Dec 24, 2010
are u threatening me ontop wetin i dont know about?

Ok i take it dat u are joking as usual

tis allowed

Jokes section baby
Nairaland GeneralRe: Let Make A Shout To You Love Ones Who Are On Here by StudioCFR(m): 12:57am On Dec 24, 2010
lol
Jokes EtcRe: Bb And Pin by StudioCFR(m): 12:56am On Dec 24, 2010
Tanimz

Ibo kini?
lol

Dont even go dia o

Ehen
Jokes EtcRe: Bb And Pin by StudioCFR(m): 12:54am On Dec 24, 2010
Idowuigbo

Try make sense abeg
Jokes EtcRe: Bb And Pin by StudioCFR(m): 12:53am On Dec 24, 2010
lol
Tanimz u never cease to amuse me wit your stale yarnings

omo igboro oshi
Jokes EtcRe: Bb And Pin by StudioCFR(m): 12:49am On Dec 24, 2010
Shattap dia idiotiugbo

How much is your life worth?
Jokes EtcRe: Bb And Pin by StudioCFR(m): 12:47am On Dec 24, 2010
U be human being?
Jokes EtcRe: Bb And Pin by StudioCFR(m): 12:46am On Dec 24, 2010
Tanimz
Adults dey talk

We go invite u when we need u


No Ofience
Jokes EtcRe: Bb And Pin by StudioCFR(m): 12:44am On Dec 24, 2010
Emi mr endowned to bad

lol
Nairaland GeneralRe: Let Make A Shout To You Love Ones Who Are On Here by StudioCFR(m): 12:42am On Dec 24, 2010
Na dullard be him nickname na


No Ofience
Jokes EtcRe: Bb And Pin by StudioCFR(m): 12:40am On Dec 24, 2010
Ok idowu
I take it dat u don see wetin pass u
And u wan take style run make i no downgrade u the more.

lol
Jokes EtcRe: Bb And Pin by StudioCFR(m): 12:25am On Dec 24, 2010
Idowuigbo
U be fo, ol
u no get level
I know how hard u don search for boyfriend - but i dey assure u sey dis 2011 u go get one wey go accept u the way u are.

And talking about my babe, dont even go dear cuz she get level pass u the way i take get level pass your Dat hustler wey dey manage you
Jokes EtcRe: Bb And Pin by StudioCFR(m): 12:18am On Dec 24, 2010
And no be u i type dat thing to
Na idowuigbo

u for confirm first before hitting back Tamimz
Jokes EtcRe: Bb And Pin by StudioCFR(m): 12:15am On Dec 24, 2010
Tanimz take excuse when next u wan post abeg
Jokes EtcRe: Bb And Pin by StudioCFR(m): 12:12am On Dec 24, 2010
Speak english please
Make the IBos wey dey hear understand u better u dis insignificant fellow

Security work better pass washing plate for hotel wey u dey do

U dont have a boyfriend damnit

No dey lie
lol
Nairaland GeneralRe: Let Make A Shout To You Love Ones Who Are On Here by StudioCFR(m): 12:08am On Dec 24, 2010
Baby of the house
How are u?
Jokes EtcRe: Bb And Pin by StudioCFR(m): 12:05am On Dec 24, 2010
She look like person wey get hussy?

The answer is obviously No!

Make better people wey get better hussy and not one wey dey wash plate for hotel come talk abeg


Idowuiagbo dey console yourself u hear?
tis allowed.
Nairaland GeneralRe: Let Make A Shout To You Love Ones Who Are On Here by StudioCFR(m): 11:59pm On Dec 23, 2010
Upgrade abeg
Your posts dey make me feel sleepy

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 133 134 135 136 137 138 139 140 141 (of 416 pages)