Jokes Etc › Re: Check Out The Difference Btw Mrs. M. Obama And African First Ladies (pics) by StudioCFR(m): 11:15pm On Dec 22, 2010 |
Eru o ba'e? U still dey ask wetin i fit do when u suppose' tear race lol How are u And how u dey prepare for xmas? |
Jokes Etc › Re: See Kolomentality Live In Lagos. Please Don't Laugh Just Shake Your Head by StudioCFR(m): 11:08pm On Dec 22, 2010 |
Lyssa u well so? Mtchew lol |
Jokes Etc › Re: Check Out The Difference Btw Mrs. M. Obama And African First Ladies (pics) by StudioCFR(m): 11:03pm On Dec 22, 2010 |
lol No mistake me for bashy o Cuz if u talk roughly wit me i go kick your fat asz I no be gentleman o |
Jokes Etc › Re: Yes Or No by StudioCFR(m): 10:58pm On Dec 22, 2010 |
shift back bros U dey pour spit for my body |
Jokes Etc › Re: Check Out The Difference Btw Mrs. M. Obama And African First Ladies (pics) by StudioCFR(m): 10:54pm On Dec 22, 2010 |
lol Katikati ko Kelekele ni omo igboro ni'e abi? Dem don tell me yo story. No fight me abeg |
Jokes Etc › Re: Husband N Wife by StudioCFR(m): 10:50pm On Dec 22, 2010 |
lol U try poster Women too get wahala |
Jokes Etc › Re: Yes Or No by StudioCFR(m): 10:43pm On Dec 22, 2010 |
Eyin meji'eji o gbadun Mtchew |
Jokes Etc › Re: Check Out The Difference Btw Mrs. M. Obama And African First Ladies (pics) by StudioCFR(m): 10:41pm On Dec 22, 2010 |
yes My swagger is not hard to see |
Jokes Etc › Re: Funny Pictures by StudioCFR(m): 10:39pm On Dec 22, 2010 |
The slap he deserve** |
Jokes Etc › Re: Dreamer! by StudioCFR(m): 10:35pm On Dec 22, 2010 |
Please no turn the heat reach my side Cuz i fit borrow u slap |
Jokes Etc › Re: Check Out The Difference Btw Mrs. M. Obama And African First Ladies (pics) by StudioCFR(m): 10:33pm On Dec 22, 2010 |
U be ode Go and shit in your hand |
Jokes Etc › Re: Don't Lie Dad Studio by StudioCFR(m): 10:32pm On Dec 22, 2010 |
I still luv my critics in a crazy way No matter how hard dey tryna pull me down. But am unstoppable Make dem stop wasting dia time. Thank u |
Jokes Etc › Re: Dreamer! by StudioCFR(m): 10:17pm On Dec 22, 2010 |
U just dey wash the guy head wit shampoo Dey turn him head upside with your lies |
Jokes Etc › Re: Check Out The Difference Btw Mrs. M. Obama And African First Ladies (pics) by StudioCFR(m): 10:12pm On Dec 22, 2010 |
Oni fe te na |
Jokes Etc › Re: Don't Lie Dad Studio by StudioCFR(m): 10:08pm On Dec 22, 2010 |
lol I dont know why dem dey talk about me Egba'mii |
Jokes Etc › Re: Dreamer! by StudioCFR(m): 10:00pm On Dec 22, 2010 |
Bashy Dis tanimz of a girl don play u 'Wayo" again lol |
Jokes Etc › Re: Check Out The Difference Btw Mrs. M. Obama And African First Ladies (pics) by StudioCFR(m): 9:54pm On Dec 22, 2010 |
Calm down dear Never turn am to fight The guy love u na Cant u see? Stuborn she-goat lol |
Nairaland General › Re: Let Make A Shout To You Love Ones Who Are On Here by StudioCFR(m): 9:50pm On Dec 22, 2010 |
Guy go drink shepe jor |
Jokes Etc › Re: Check Out The Difference Btw Mrs. M. Obama And African First Ladies (pics) by StudioCFR(m): 9:45pm On Dec 22, 2010 |
Bashy I just hope no be dat IBO ENUGU MADE AKAMu wey u dey drink every morning u wan dey give Tanimz when u finally take her as wife *No Ofience* |
Jokes Etc › Re: Sense Of Humor Fund by StudioCFR(m): 9:37pm On Dec 22, 2010 |
Dem no finish me Dem dey only show me love the hard way *adjusts sleeve* |
Nairaland General › Re: Let Make A Shout To You Love Ones Who Are On Here by StudioCFR(m): 9:32pm On Dec 22, 2010 |
bashy tis like my name dey always make u shiver. |
Jokes Etc › Re: Sense Of Humor Fund by StudioCFR(m): 8:42pm On Dec 22, 2010 |
lol Una go soon hear from me |
Nairaland General › Re: Let Make A Shout To You Love Ones Who Are On Here by StudioCFR(m): 8:33pm On Dec 22, 2010 |
I'm back! Who miss me? Boniface ambasador guy U too like tanimz I give una my blessing |
Jokes Etc › Re: Pictures For Ur Eyes by StudioCFR(m): 12:25am On Dec 22, 2010 |
One woman = one trouble Guy dis u are married news don too much Abi u dey use am console yourself ni |
Jokes Etc › Re: Pictures For Ur Eyes by StudioCFR(m): 12:07am On Dec 22, 2010 |
Na tanimz and Bashy be dat |
Nairaland General › Re: Let Make A Shout To You Love Ones Who Are On Here by StudioCFR(m): 12:02am On Dec 22, 2010 |
Dem dey use marriage certificate collect money for bank? Leave story jor |
Jokes Etc › Re: "brief" But Funny Jokes by StudioCFR(m): 12:00am On Dec 22, 2010 |
Go baff sleep Smelling kunt Smelling thing i meant |
Jokes Etc › Re: Dreamer! by StudioCFR(m): 11:50pm On Dec 21, 2010 |
lol no fighting kids |
Nairaland General › Re: Let Make A Shout To You Love Ones Who Are On Here by StudioCFR(m): 11:44pm On Dec 21, 2010 |
Dammiz we are just friends Nothing serious o jare |
Jokes Etc › Re: "brief" But Funny Jokes by StudioCFR(m): 11:18pm On Dec 21, 2010 |
Kunt bee u useless pass as i think No Ofience |
Jokes Etc › Re: Sense Of Humor Fund by StudioCFR(m): 11:09pm On Dec 21, 2010 |
. |
Jokes Etc › Re: Dreamer! by StudioCFR(m): 11:06pm On Dec 21, 2010 |
Make una take am easy on the guy na Mtchew lol |