₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,344,453 members, 8,511,989 topics. Date: Monday, 02 November 2026 at 03:48 PM

Toggle theme

StudioCFR's Posts

Nairaland Forum › StudioCFR's Profile › StudioCFR's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 130 131 132 133 134 135 136 137 138 (of 416 pages)

Jokes Etc › Re: Bb And Pin by StudioCFR(m): 7:13pm On Dec 26, 2010
My sweet daughter in whom i'm well pleased with

How are u?
Jokes Etc › Make Your New Year Resolution Here by StudioCFR(op): 7:11pm On Dec 26, 2010
lol
Jokes Etc › Re: Bb And Pin by StudioCFR(m): 7:08pm On Dec 26, 2010
I dont think so
Jokes Etc › Re: Sense Of Humor Fund by StudioCFR(m): 4:31pm On Dec 26, 2010
lol
Jokes Etc › Re: Sense Of Humor Fund by StudioCFR(m): 4:06pm On Dec 26, 2010
Smiles

Dat guy is a killjoy (laughs)

But no be for my side

tori mo'gbono felli feli bi amala to jino mehn

lol
Jokes Etc › Re: Read This And Criticise: Be Fair Though by StudioCFR(m): 3:56pm On Dec 26, 2010
u don dey feel like wetin sef?

Mtchew
Jokes Etc › Re: Xmas Greeting To You by StudioCFR(m): 3:21pm On Dec 26, 2010
What's abalakaliki?

Na IBO name be dat?

U not serious

Mtchew
Jokes Etc › Re: Read This And Criticise: Be Fair Though by StudioCFR(m): 3:18pm On Dec 26, 2010
ori'e ti'nwu abi?
lol
Jokes Etc › Re: Sense Of Humor Fund by StudioCFR(m): 3:15pm On Dec 26, 2010
Now dis is what i call TRUE LOVE!

*Smiles*

Yinka baby me, i never knew u like' me dis much.

Thanks for reminding dat guy dat not only the educated peeps would make it big so dis country wey we dey so.

I'm not saying education is not good o, make una no mis'quote me

just dat not compulsorily u must be educated before one can make it to the top.

Companies dis days go for experience and not the number of degrees u have

Plenty people dey labour market today cuz dey have nothin up there.
Lol
Jokes Etc › Re: Xmas Greeting To You by StudioCFR(m): 2:56pm On Dec 26, 2010
lol
Jokes Etc › Re: Yes Or No by StudioCFR(m): 12:55pm On Dec 26, 2010
ibo robber
Jokes Etc › Re: Yes Or No by StudioCFR(m): 12:26pm On Dec 26, 2010
Abi o
lol
Jokes Etc › Re: Sense Of Humor Fund by StudioCFR(m): 12:17pm On Dec 26, 2010
talk to the hand
Jokes Etc › Re: Bb And Pin by StudioCFR(m): 12:15pm On Dec 26, 2010
Go and kill yourself
Sucker!
Jokes Etc › Re: Sense Of Humor Fund by StudioCFR(m): 12:10pm On Dec 26, 2010
I go see how u wan take frustrate me here after i don patch dis hot amala for your face
Jokes Etc › Re: Bb And Pin by StudioCFR(m): 12:03pm On Dec 26, 2010
lol

Rice don too much for me

I wan eat POUNDED YAM AND GOAT MEAT

bashy u get money na
Arrange dat food for me from sweet sensation

Home delivery.
Jokes Etc › Re: Sense Of Humor Fund by StudioCFR(m): 11:59am On Dec 26, 2010
and u top the list of dem silly peeps

Hater

omo IBO oshi
Jokes Etc › Re: Pre-relationship Agreement by StudioCFR(m): 11:57am On Dec 26, 2010
arm robber
I dont have your time
Jokes Etc › Re: Bb And Pin by StudioCFR(m): 11:54am On Dec 26, 2010
What is FFO?
Jokes Etc › Re: Silly by StudioCFR(m): 11:53am On Dec 26, 2010
Mtchew
Jokes Etc › Re: Pre-relationship Agreement by StudioCFR(m): 11:47am On Dec 26, 2010
I no need to mingle wit c'mon criminal like u to know wetin dey in vogue na
Jokes Etc › Re: Silly by StudioCFR(m): 11:45am On Dec 26, 2010
I go send eldav come wound u again o
Jokes Etc › Re: Bb And Pin by StudioCFR(m): 11:43am On Dec 26, 2010
lol
Una no well before na
Jokes Etc › Re: Sense Of Humor Fund by StudioCFR(m): 11:42am On Dec 26, 2010
Talk to the hand abeg

U dey dull me
Jokes Etc › Re: Sense Of Humor Fund by StudioCFR(m): 11:35am On Dec 26, 2010
How much are we talking about?
Jokes Etc › Re: Pre-relationship Agreement by StudioCFR(m): 11:33am On Dec 26, 2010
omo ghetto ni e tele na
Jokes Etc › Re: Silly by StudioCFR(m): 11:30am On Dec 26, 2010
No fighting children lol
Jokes Etc › Re: Bb And Pin by StudioCFR(m): 11:29am On Dec 26, 2010
Belamourn
Are u talking to me or king bashy?

Oko ashewo oshi.
Mtchew



@Bashy

I'm coming to your house to eat christmas rice
Jokes Etc › Re: A Prositute Died by StudioCFR(m): 11:25am On Dec 26, 2010
lol
Belamourn stop following me about

I no be gay
Jokes Etc › Re: Sense Of Humor Fund by StudioCFR(m): 11:22am On Dec 26, 2010
The person wey tell u sey u are wise only said so to make u happy

U not wise dummy

Stop deceiving yourself
Jokes Etc › Re: Bb And Pin by StudioCFR(m): 11:19am On Dec 26, 2010
Stop going to insult.com website to copy insult(s)

Use your head jor - ODE!
Jokes Etc › Re: A Prositute Died by StudioCFR(m): 11:13am On Dec 26, 2010
Make i modify?

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 130 131 132 133 134 135 136 137 138 (of 416 pages)