StudioCFR's Posts
Nairaland Forum › StudioCFR's Profile › StudioCFR's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 163 164 165 166 167 168 169 170 171 (of 416 pages)
Na kuvuki u see carry her go When ya mate dey carry dia babes go sheraton or nicon 'n" hilton |
lol See as Dyt finish u no remain |
What is alumo bitters u dis ibadan tout? |
yes boy. . . What is alumo bitters? |
What is alumo bitters? Stay on topic please and stop talking nonsense Thank you for your usual' co-peration. |
Sharrap when u begin get sense wey i go copy from u? I said no downgrading fiful. If u must comment, make e be; STUD YOUR JOKE IS TIGHT - I LIKE IT. Thank you for your usual co-peration. |
Bashy demy What are friends for lol |
Yes guys It happened |
Naija no dey carry last We dey represent anytime anyday |
The fear of IBO women is the beginning of wisdom I heard an Enugu based native doctor turned an IBO woman to goat cuz she refused to pay her house rent. True! |
A young attorney who had taken over his Father's practice rushed home totally elated. "Dad, listen, you aren't going to believe this, "he said to his father. "I've finally settled that old Whitmore suit." "Settled what?" bellowed his father. "You bumbling He-diot! We've been living off of that money for over five years now!" WARNING; IF THIS CLASSIC JOKE AIN'T FUNNY TO U, NO NEED TO CRITICISE OR DOWNGRADE Just swallow your coment and wakka pass. A word is enough for the wise. Thank u! |
chei |
kilode my darling - the guy no tight reach ni? |
No let her BF catch u say u dey pass yo boundary with him babe My hand no dey o |
I nor know weda make i laugh or make i just bone wakka pass |
follow her up mr follow follow |
Answer my question Whats the meaning of OSHOFREE? |
for your mind now u don make sense be dat oh |
oga which one be multiple errors na |
hhmm ![]() |
leave me jor |
if na woman wey short like u, even as i siddon for her laps, i go block her view with my height. if na woman wey giant like that lady, i go still block her view and my legs go still dey ground i'm not short like you. and as i tall so na so my thing long and huge. thats why i want that woman, she's Nyanshable |
u no know road to yaba police station? |
sharrap lyssa u nor know anything. !poster, i like that girl Nyansh she's Nyanshable |
no need ![]() |
lysaa:i go like to watch u take off your clothes and baff for baffrrooom as u talk |
abeg no die jor lyssa still needz yu bro |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 163 164 165 166 167 168 169 170 171 (of 416 pages)
