StudioCFR's Posts
Nairaland Forum › StudioCFR's Profile › StudioCFR's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 162 163 164 165 166 167 168 169 170 (of 416 pages)
Chai U finishing |
lol I understand the kind emergency u dey talk about tis good for u cuz when dem halla u and u no speak wetin go make dem rethink or reason with u U go dey follow dem speak whats'up, you're in for a serious trouble. u don be meat to dem. |
U can take a walk Cant u? |
If yo hand dey pain u then shut down and go sleep |
I dont want to talk about my private life on NL cuz people go say i dey make mouf But ehn, i said married women and not single ladies. Guy shine yo eyes well well |
Wonder not my dear The only favour we fit do for dat small boy na to pray for his quick recovery. |
Thank u I just dey freestyle Soon dem go dey pay me to comment on NL |
Talk to the hand |
I think Idowuigbo loves u bro She's all over like fowl wey dey guard hin egg' Dont get it twisted Love is a beautiful thing. |
Nothing is new under the sun Nothing dey shark me again Nothing dey dia again Woman na woman - and 80% of women are into extra marital affair' for money and material reason' 45% of dis women are IBO from Enugu And Owerri. |
U know alhamdulahi And even sabi spell am well Yet u dey deny u no be muslim Mtchew |
No let dat guy deceive u o He's a muslim |
Who dis Homo dey call ashewo? |
Aran Nwanyi asaba lol |
ugwu not igwu Onye ofe'mmanu |
Make i laugh? |
I owe nobody no explanation. if u cant find the joke then shattap and take a walk. *Says the SPECIAL ONE* |
hard to believe For this kind reccesion, women ready to go dat extra miles to escape hunger. Especially the IBO WOMEN FROM ENUGU AND OWERRI. (No Ofience) |
Make una dey criticise dey go. I no need to begin follow una dey make noise cuz i don pass dat level. I'm aware of my celebrity status (laffs) I no want tomorow BBC AFRICA go announce wetin no happen bout me sey i dey flog small small children |
lol u no serious Finish wetin u start jor |
Kunbee wan volunteer |
tayo stop hating |
the thing don dey scratch u abi? |
u well so? lol Spoil Spoil Girl |
Dat boy too harsh for the matter. |
Mtchew Lol |
Dyt na me u dey talk to like dat or Da-Boss? Cuz. , |
Why u no tell me wetin alumo bitters mean since i no be tout like u for street |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 162 163 164 165 166 167 168 169 170 (of 416 pages)