StudioCFR's Posts
Nairaland Forum › StudioCFR's Profile › StudioCFR's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 182 183 184 185 186 187 188 189 190 (of 416 pages)
No worry my dear bros I go store the facebook number lol |
U dis guy E be like sey u take style like Lyssa abi Well, she be 'A" babe So ready to empty your account (No ofience) |
My name dey echo for your ear anywhere u? When u enter nland na studio name u dey first halla Are u in loff? (No ofience) |
Not talking to u miller Since when your name become hhmm |
Tehehehe Samkal na craze man lol |
Chi chi Im a sharp shooter And na belle u dey play with so dear |
and i know start like dis for church i start with drum set. Women! Na god go save us for una hand. IDOWU i too weak to resist women temptation God help me |
U to dear I like your swaggs I go like u to help me teach Terry G some swaggs Cuz the guy no get shame with all dat nonsense him dey sing And even still dey call himself GINGER THE GINGER AND SWAGGER THE SWAGGER. that guy be fake |
Nne who no like better thing? for a girl of your type i can do anything *but hey no begin feel like one VIP cuz na joke i dey joke* |
I want u to be happy dear lol |
How can i say NO! to a brick like u lol |
Ok ID expect your own tomorow I'm done with tanimz I wan step up |
Na trouble u dey find be dat Try no let your hand pass my waist line cuz na trouble u dey find when when when my thing begin feel your soft touch |
Bros since when i bec*me your spokesman? U dey fear to air your opinion? My guy soji yourself sharp sharp No dulling lol |
You're on your own *Leave my shirt* |
3RNEST Chei u don suppose' dey collect pension as an old staff I just nland 2007 then jokes section too tight pass how e be today But why e come be sey na now i just dey see dis I.D? |
Chi-whatever You are idle I dont have your time u dis bow wow wow second class citizen |
I no get your time Try front go mingle with dat friend of yours wey dey take garri do breakfast |
U dey like look for trouble |
Aboki See as u dey flash goro teeth for sun like sallah ram Mtchew |
Why person go take garri do breakfast Some people sef |
Stale |
Stale Gist @Da-Boss Tehehehe |
lol easy Mobingwa |
Dem send u? Tell dem u no see me And stop being nice to me. My last reply |
Lol I love my haters Tanimz is more dat just a hater Hhmm *burns down thread* |
Over my dead body |
Over my dead body |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 182 183 184 185 186 187 188 189 190 (of 416 pages)