₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,329,525 members, 8,441,071 topics. Date: Wednesday, 08 July 2026 at 12:28 AM

Toggle theme

StudioCFR's Posts

Nairaland ForumStudioCFR's ProfileStudioCFR's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 184 185 186 187 188 189 190 191 192 (of 416 pages)

Jokes EtcRe: Studio Cfr And Efemena :: Reconciliation Thread by StudioCFR(m): 12:23am On Nov 18, 2010
Are u threatening me or something?


When u see me shoot me for forehead
Jokes EtcRe: Jokers Offtopic Massage Centre by StudioCFR(m): 12:05am On Nov 18, 2010
lol
Jokes EtcRe: A Touching Story by StudioCFR(m): 11:53pm On Nov 17, 2010
lol

T-T
Jokes EtcRe: Facebook Phone # by StudioCFR(m): 11:50pm On Nov 17, 2010
Tehehehe

I see u bro

We sef get igbo babes - but anything we say hear na joke

Nothing personal my bros

And your joke tight

Weldone.
Jokes EtcRe: Studio Cfr And Efemena :: Reconciliation Thread by StudioCFR(m): 11:45pm On Nov 17, 2010
tehehe
Why the mod' no go sweep all your posts and lock your thread when na to dey spew rants everywhere u go like a mad man u sabi

I feel sorry for u

My happiness be sey lagos state gov'nor don renovate yaba left - na to bundle u go dump dia remain.


What do u know about mehuh

Talk am make we hear u dis mad man

U are nothing and i no fit roll witha low life like u
And dat was why i downgraded your friendship request the other day.

Na why u dey vexhuh

No be my fault sey girls like me
Jokes EtcRe: Man And Wife by StudioCFR(m): 9:41pm On Nov 17, 2010
Ignores her
Jokes EtcRe: Office Happenings by StudioCFR(m): 9:33pm On Nov 17, 2010
Cuz i no look your side?
Jokes EtcRe: Office Happenings by StudioCFR(m): 9:22pm On Nov 17, 2010
Dis one Tanimz come dey call my name seductively

Are my safe?
Jokes EtcRe: Sooooooo Many Funny Pictures by StudioCFR(m): 9:17pm On Nov 17, 2010
U HATE ME

thats the truth

fimile jor
Jokes EtcRe: Man And Wife by StudioCFR(m): 9:12pm On Nov 17, 2010
Your question no make sense

No ofience
Jokes EtcRe: Office Happenings by StudioCFR(m): 9:08pm On Nov 17, 2010
I feel sorry for u Mr Pri.ck (mr Burns)



Selfish tanimz
lol
Jokes EtcRe: Sooooooo Many Funny Pictures by StudioCFR(m): 9:03pm On Nov 17, 2010
Baba'nla ode ni e

Always fronting mtchew
Jokes EtcRe: Office Happenings by StudioCFR(m): 8:56pm On Nov 17, 2010
Tanimz
Olobe ni'e

Metala'e 'oto lati run mi down
Jokes EtcRe: Office Happenings by StudioCFR(m): 8:43pm On Nov 17, 2010
SPEWING YET ANOTHER RANTS

The same thing i said to tanimz i go tell u too

*i dont have much credit to reply your nonsense*

Expect my reply when glo don sign me as dia amb*****r
Jokes EtcRe: Jokers Offtopic Massage Centre by StudioCFR(m): 8:13pm On Nov 17, 2010
With those bow hands of yours?
No make me laugh abeg
Jokes EtcRe: A Touching Story by StudioCFR(m): 8:03pm On Nov 17, 2010
U dey read my mind? (Winsh)

How u take know sey na wetin i bin wan ask am be dat
Jokes EtcRe: Man And Wife by StudioCFR(m): 7:56pm On Nov 17, 2010
Spewing yet another rants
Jokes EtcRe: Office Happenings by StudioCFR(m): 7:53pm On Nov 17, 2010
She hate me
Jokes EtcRe: Sooooooo Many Funny Pictures by StudioCFR(m): 7:51pm On Nov 17, 2010
Eranko ni e

lol
Jokes EtcRe: Office Happenings by StudioCFR(m): 7:45pm On Nov 17, 2010
Dat your generation cant do without
Jokes EtcRe: The Childhood Story Of Element And Vicks (mr. Bones) Part 1 by StudioCFR(m): 7:43pm On Nov 17, 2010
*smiles*
Jokes EtcRe: Office Happenings by StudioCFR(m): 7:42pm On Nov 17, 2010
Ok

Maybe e get other secret runs wey u dey do for night wey i nor know


lol broke asz

*i cant talk for long, dis is my last credit*

Hehehe
Jokes EtcRe: Hey Guys. I'm Back by StudioCFR(m): 7:29pm On Nov 17, 2010
end of discussion

Swaggers out quietly
Jokes EtcRe: Office Happenings by StudioCFR(m): 7:22pm On Nov 17, 2010
Who dis one dey tell 'Sup" i be your mate?
Jokes EtcRe: The Childhood Story Of Element And Vicks (mr. Bones) Part 1 by StudioCFR(m): 7:20pm On Nov 17, 2010
Wetin u think sey i dey pay u for?
Jokes EtcRe: Hey Guys. I'm Back by StudioCFR(m): 7:18pm On Nov 17, 2010
U must be out of your mind

Wicked thing
Jokes EtcRe: The Childhood Story Of Element And Vicks (mr. Bones) Part 1 by StudioCFR(m): 7:16pm On Nov 17, 2010
Help me ask am
Jokes EtcRe: Office Happenings by StudioCFR(m): 7:12pm On Nov 17, 2010
Hi hater (tanimz)

I no know u don land sef
Jokes EtcRe: Hey Guys. I'm Back by StudioCFR(m): 7:08pm On Nov 17, 2010
I dont know what u talking bout T T
Jokes EtcRe: Office Happenings by StudioCFR(m): 6:40pm On Nov 17, 2010
U no know road to yaba police station?
Jokes EtcRe: The Childhood Story Of Element And Vicks (mr. Bones) Part 1 by StudioCFR(m): 6:36pm On Nov 17, 2010
Stale gist'

U and vicks life story as if we ask u

Una no be siblings sef and the guy no send u the way u dey send am

Why u dey waste your time?

Abi Element and Mr bones na the same personhuh

U always wan do wetin studio do or wetin dem do for studio so dat people go notice u.

BE YOURSELF MAN
Jokes EtcRe: Jokers Offtopic Massage Centre by StudioCFR(m): 6:14pm On Nov 17, 2010
lol

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 184 185 186 187 188 189 190 191 192 (of 416 pages)