Jokes Etc › Re: Man And Wife by StudioCFR(m): 6:11pm On Nov 17, 2010 |
And u dey happy |
Jokes Etc › Re: Jokers Offtopic Massage Centre by StudioCFR(m): 6:10pm On Nov 17, 2010 |
Idowu Olorun nikan mo gboju'le |
Jokes Etc › Re: Man And Wife by StudioCFR(m): 6:07pm On Nov 17, 2010 |
Seasonal |
Jokes Etc › Re: Office Happenings by StudioCFR(m): 6:03pm On Nov 17, 2010 |
Well i don try show tanimz reasons why i cant roll with her but but but. . . |
Jokes Etc › Re: Facebook Phone # by StudioCFR(m): 6:00pm On Nov 17, 2010 |
Well u dey talk like one |
Jokes Etc › Re: Facebook Phone # by StudioCFR(m): 5:57pm On Nov 17, 2010 |
The problem with u this IBO boys be sey na like to form mr know all And at the end fumble like dis village girl wey dey request for facebook number That girl is IBO. I can put a bet on that |
Jokes Etc › Re: Jokers Offtopic Massage Centre by StudioCFR(m): 5:53pm On Nov 17, 2010 |
Mtchew |
Jokes Etc › Re: Facebook Phone # by StudioCFR(m): 5:10pm On Nov 17, 2010 |
Maybe she be one of those village girls wey manage come lagos And wan become big girl' over night Well if na me after dat phuckup, i go laugh her small - but i go still give her the facebook phone number she requested for. hehehe |
Jokes Etc › Re: Jokers Offtopic Massage Centre by StudioCFR(m): 4:59pm On Nov 17, 2010 |
lol |
Jokes Etc › Re: A Lot Africans Are Still Very Poor Kissers With Picture by StudioCFR(m): 4:56pm On Nov 17, 2010 |
Are they IBO'? and where is the joke? |
Jokes Etc › Re: Madness Is Fun. . . Lol by StudioCFR(m): 4:50pm On Nov 17, 2010 |
No time to grant any interview today Come back tomorow - as u can see, i still dey do sallah |
Jokes Etc › Re: Office Happenings by StudioCFR(m): 4:39pm On Nov 17, 2010 |
*smiles* lol |
Jokes Etc › Re: Man And Wife by StudioCFR(m): 4:36pm On Nov 17, 2010 |
Selfish wife - Burns down thread |
Jokes Etc › Re: 6 Again by StudioCFR(m): 4:35pm On Nov 17, 2010 |
Stale |
Jokes Etc › Re: Are You Crazy by StudioCFR(m): 4:33pm On Nov 17, 2010 |
lol |
Jokes Etc › Re: The Childhood Story Of Element And Vicks (mr. Bones) Part 1 by StudioCFR(m): 4:24pm On Nov 17, 2010 |
Stop seeking for unnecesary attention Element *thread moved to sexuality section* |
Jokes Etc › Re: Studio Cfr And Efemena :: Reconciliation Thread by StudioCFR(m): 4:20pm On Nov 17, 2010 |
Hehehehe Tight |
Jokes Etc › Re: Jokers Offtopic Massage Centre by StudioCFR(m): 4:12pm On Nov 17, 2010 |
What a temper El guapo - go hug transformer |
Jokes Etc › Re: Madness Is Fun. . . Lol by StudioCFR(m): 10:47am On Nov 17, 2010 |
lol |
Jokes Etc › Re: Are You Crazy by StudioCFR(m): 10:45am On Nov 17, 2010 |
lol Well said lysaa |
Jokes Etc › Re: Chinese Products Don't Last by StudioCFR(m): 10:42am On Nov 17, 2010 |
whatevs |
Jokes Etc › Re: Facebook Humor by StudioCFR(m): 8:11am On Nov 17, 2010 |
Blinks |
Jokes Etc › Re: A Touching Story by StudioCFR(m): 8:07am On Nov 17, 2010 |
Dat girl? She sabi find trouble lol |
Jokes Etc › Re: Jokers Offtopic Massage Centre by StudioCFR(m): 8:04am On Nov 17, 2010 |
What a temper
Clap for yourself Ode! for your mind u don threaten me be dat oh Push your complain to the mod and see if no be u dem go ban. Have'nt u heard of the word ' DIPLOMATIC IMMUNITY'' before?
dis is jokes section man And if u no sabi tolerate somethings here then wakka go romance or sexuality - i no send. |
Jokes Etc › Re: Are You Crazy by StudioCFR(m): 7:33am On Nov 17, 2010 |
Are You Crazy? |
Jokes Etc › Re: Studio Cfr And Efemena :: Reconciliation Thread by StudioCFR(m): 7:29am On Nov 17, 2010 |
When u chop dat sallah goat finish, u come back make dem gist u |
Jokes Etc › Re: Jokers Offtopic Massage Centre by StudioCFR(m): 4:25am On Nov 17, 2010 |
So EL-GUAPO and Mr.Bones a.k.a Vick23k na the same person sha. Hhmm Some people no get game Even if to give dem game, dem no get aim' No to run mouth dem sabi cuz dem no get shame. Phewww Dem think sey na by gra gra we dey take do am. |
Jokes Etc › Re: Good, Bad, And The Ugly by StudioCFR(m): 4:05am On Nov 17, 2010 |
Tehehehe |
|
Jokes Etc › Re: Hey Guys. I'm Back by StudioCFR(m): 4:01am On Nov 17, 2010 |
U wish @CHIGEMBA i see u dear Whats'up |
Jokes Etc › Re: Office Happenings by StudioCFR(m): 3:56am On Nov 17, 2010 |
I no get your time again As u can see, i don step up. omo iranu Mtchew |
Jokes Etc › Re: A Touching Story by StudioCFR(m): 3:54am On Nov 17, 2010 |
Ode!
Go attend to your customers for shop jor |