StudioCFR's Posts
Nairaland Forum › StudioCFR's Profile › StudioCFR's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 183 184 185 186 187 188 189 190 191 (of 416 pages)
I know what u are ca*pable of doing Please dont expose it and keep it gangster |
Dake jor |
No be my fault |
Tanimz no gbadun me oh Na only my wife get da right to gbadun me (No ofience) |
Idowu Mo sori gan mehn Mi o le kirun lori third mainland bridge Life too sweet and i'm too young to die Make your honet Element understand u well by knowing when to make u feel like a real woman. When to give u what u want and when u want am. Forgive me please. @Tanimz U dey deny your husband? Good girl - gone bad |
Dat janitor? Mtchew Talk of better person abeg |
Idowu Your honet go break my head thinking i wan use style snatch u away from him And i no like trouble. @Tanimz Wetin i talk wrong dia Sey element na yo husband? No judge go sentence me cuz of dat na What god has joined together, let no man put assunder. Fimile |
I no get your time Derailler oshi |
*Faints* |
Idowu it is well @element Tanimz na your wife Since u no know how to make her happy, i wan teach u small I don read her finish I know when she wan make peace and when she wan pop annoyance |
To me, Tanimz is a young, fun, crazy girl and loves to have a good time in life." She's really pushing herself towards her dreams! Because let's face it, if you don't push yourself you're not gonna get anywhere. Her ambition in life is to reach the top and hopefully one day she will get there. Hhmm And no be wetin i come talk for nland be dis oh. *smiles* |
Tanimz na hhmm unlike some people But |
Too long Too dry |
Yes hater I well Thanks |
stop talking nonsense Mr burns |
it is well Lol |
Get well soon |
Hhmm |
it is well |
Na how far dem dey use greet elder for your fillage? |
The answer is obvio*sly No! |
Bros E no gel na small pikin yarn Stale sounds a bit mature* and na only matured minds fit decode am U no understand? |
I don try not to laugh But the matter too serious As u can see |
Jokes bureau don turn battle field Na wa'o |
Copied I go halla u for facebook number (laffs) when i log on U be correct person *smiles* |
Na u na |
Word' |
Tehehe Tatafo is back Na u know wetin u dey smell Maybe na dat akara tanimz hide inside her knicker so dat friends no go beg am u dey smell lol |
lol Touching story |
Lol |
*Faints* lol |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 183 184 185 186 187 188 189 190 191 (of 416 pages)