StudioCFR's Posts
Nairaland Forum › StudioCFR's Profile › StudioCFR's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 208 209 210 211 212 213 214 215 216 (of 416 pages)
Poster stop selling stale joke to us - this is not enugu |
Dem ways no pure |
Lyssa U well so? |
Oponu |
*winks* No com'ent |
Lyssa go dry teeth for sun I no send you |
Hehehe That joke too tight |
I know U go still go watch t.v small and sleep as usual when i leave u? Hahahaha |
The problem with girls of nowadays be sey anyone of dem wey come for visit for your house no dey wan go. Lol Ok since u no wan teach me, i go manage fried egg and yam. Wicked tanimz |
No feel too bad sey i wan discharge you But i must eat amala dis night - i'm hungry But dont know how to prepare it - u fit teach me? |
Speechless - Speechless, is how u make me feel Lol Nice talking to u hater. |
Ok then i take it that u like me and don know how to express or admit it Lol |
U hate me dont you? |
True talk |
Uncalled for c'mon U don dey sniff dat cheap expired coke again? |
Make i tell u how i dey live my life in brief Any hood wey i go dem dey call me chief The kind money wey i get too big for thief Kilode ti'oun biff me life mi ni m'oun live. I no be yahoo.com ise opolo ni mon'se Fimile |
No! Him hold dough and ground pass me. Na my lane i dey admiring what he's doing to help himself and family. But no be am dey put food for my table. Next? |
Believe whatever u want But u are pretty hhmm *studio swaggers out like Lil wayne* lol |
Iya arugbo |
Thank you for reminding my god Lol |
Ooops |
Hahahaha I wish i be fifty three - atleast i for don born your mate by now. Hhmm U don come back to yo senses dis evening. I dont know what time is it over there |
Talking to me hard tough gurl? Your profile says u are 23 yrs old - and who knows, we fit or maybe we be mate. So if i be old papa then u too be old mama. Agreed? |
Na only joke be dis? |
*studio swaggers in like a college kid* Crase woman u don show?? Lol and wia u see grammer No be today i begin notice sey your craze don dey take style enter part 3 (free madness part 3) Very soon dem go move u to yaba left wia ya mates dem dey. I no biff you oh. I only dey wish u well. |
Where is the joke? Samuel okwaraji died august 12 1981 for national stadium - true! But only god know wetin kill am. |
If not for the money and fame, the girl no for send the guy talkless of marrying him. I trust ibo girls |
I hear u Mr Chuck Noriss |
Wetin be kpomo? |
Lol U no well - walahi |
U be man ? |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 208 209 210 211 212 213 214 215 216 (of 416 pages)