StudioCFR's Posts
Nairaland Forum › StudioCFR's Profile › StudioCFR's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 207 208 209 210 211 212 213 214 215 (of 416 pages)
How much are we talking about dear? Lol Go negotiate with my manager |
Guy i don finish dealing with your babe - u fit take her home now |
How much are we talking about here hard tough guy? |
My lord Lol |
Hehehehe I be lyrical wizard - So tey everybody like and wan copy my style. Shebi una no wan give me crown? Lol |
I be illiterate yet i dey teach u how to spell - shame no dey catch u? (Can u imagine) My puter dey - but i no dey house dats why i dey mobile. Me thief puter? Lol I no get your time walahi |
Mtchew |
Lol |
Awww Sorry to hear dat |
Na bloody and not blood Arrow. Oya modify quick quick - madam good for nothing. |
Yours don dey scratch u too? Lol |
See Stupidity Wetin be kpekus? Local champ |
Efe, Na u get toto and kpekus So na u thunder go fire |
Shattap dia U dis product of a wasted generation U dey ment? |
*spits* |
U be person? |
Ok I go take am sey u don tire to fight and wan apologise publicly to me Studio CFR A.K.A Nigger Raw Lol |
U not even a virgin - so stop pretending and receive your annointing. |
Mumu! U just dey make me laugh - walahi. U be foo.l Sense u no get English is a borrowed language - but i prefer pigin and dat does'nt mean i'm an illiterate. U just dey waste you time - continue. Madam good for nothing |
Me illiterate? No way Even if na true sey i be illiterate na your business? Or u calling me an illiterate cuz i only write in pigin english Lol U don miss road Stop disturbing my life and go jump off a cliff - i no send u good for nothing gutter girl |
Na vicks sper.m him dey swallow - u know sey dem be couple Lol |
lol She-goat Your mumulity go soon upgrade to part 3. Continue dey mumu dey go - i give u my blessing' Madam good for nothing. |
Xynerise Are u Ibo? |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 207 208 209 210 211 212 213 214 215 (of 416 pages)