StudioCFR's Posts
Nairaland Forum › StudioCFR's Profile › StudioCFR's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 205 206 207 208 209 210 211 212 213 (of 416 pages)
U suppose' dey beg for pardon Mr pri.ck |
Is it your joke? Clear make i pass jor |
Jezzybel' Did u just called me a GENIUS? Lol |
Tanimz na hermaphrodite - so no waste your time. *puffs cigger* |
Nothing dey happen |
Small children of nowadays sef. Be nice to me dude cuz all the mods be my friend. U dey play with BAN. |
Lol |
better stuff like dried marijuana leaf? My hand no dey |
*Nods Head* Smiles |
She's my secretary I go help u talk to her. Lol |
Jumbo cuban cigger 750 a stick Mini jumbo 350 a stick Why? U need am? |
Dat girl? She sabi fear man no be small. Lol |
Dont mind her Are u on Yim? She wants to chat with you. |
Hahahahaha *Puffs cuban cigger* |
U already told him what? Hey dis is he's girl friend Stay away from my man. |
Hhmmm Tanimz bursted. Lol |
I trust u di*k head |
U hate me dont you? lol |
Well I nor know how many people fit talk true and nothing but the truth for dis country wey we dey so like ME! I no need to break your thick skull into 2 to make u believe me. I'm a gentleman Law abiding. |
I suppose' laugh - but. . . . |
Dat is because your brain don weak - nothing reasonable dat weak brain of yours get to offer. |
Not true The senator's doctor drugged my food so that she go get chance ra.pe me. CCTV catch us, the man come think sey na my fault. |
If no be sey u don mad before, how u for take know person wey don dey mad? Crase woman |
Lier! Na people dey halla my name. No dey envy me |
Iya sikiru for your face me i slap u compound get the copy - go borrow am watch since you're idle and cant afford to buy one for yourself. (No offense) |
Amadioha fire dat your sagged craw craw yan.sh for dia. Ewu! |
I'm aware of my celebrity status - arguing with a nobody like u na waste of time. (No offense) |
Lol Hhmmm Na die i dey |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 205 206 207 208 209 210 211 212 213 (of 416 pages)