|
Jokes Etc › Re: Who Is Jack Schitt? by StudioCFR(m): 3:42pm On Nov 03, 2010 |
Women and money Make god save us for una hand lol |
Jokes Etc › Re: Subject: Chuck Norris! by StudioCFR(m): 3:38pm On Nov 03, 2010 |
Where is the joke? |
Jokes Etc › Re: Can your grandma swagger like this? by StudioCFR(m): 3:35pm On Nov 03, 2010 |
Talking from experience  ? |
Jokes Etc › Re: Who Is Jack Schitt? by StudioCFR(m): 3:34pm On Nov 03, 2010 |
U no want the guy to make small profit. No forget sey if him no seller awon omo onile, dem go spoil show for am |
Jokes Etc › Re: 30 Things To Do In An Exam When You Know You're Going To Fail It Anyways! by StudioCFR(m): 3:29pm On Nov 03, 2010 |
We dey try re-brand - some people still dey scatter |
Jokes Etc › Re: 30 Things To Do In An Exam When You Know You're Going To Fail It Anyways! by StudioCFR(m): 3:27pm On Nov 03, 2010 |
Na wa'oh |
Jokes Etc › Re: Who Is Jack Schitt? by StudioCFR(m): 3:25pm On Nov 03, 2010 |
Na 10$ the guy wan talk abi 1000$  ? |
Jokes Etc › Re: Jokers Offtopic Massage Centre by StudioCFR(m): 3:22pm On Nov 03, 2010 |
lol |
Jokes Etc › Re: Different Types Of Marketing by StudioCFR(m): 2:43pm On Nov 03, 2010 |
Stale |
Jokes Etc › Re: Subject: 3: Hope They Make Ur Day! by StudioCFR(m): 2:41pm On Nov 03, 2010 |
The second joke too tight. Weldone poster |
Jokes Etc › Re: Subject: Fitness Center! by StudioCFR(m): 2:33pm On Nov 03, 2010 |
Na wa oh lol |
Jokes Etc › Re: Na Tru by StudioCFR(m): 1:45pm On Nov 03, 2010 |
Kidnapping Zone |
Jokes Etc › Re: Who Is Guilty? by StudioCFR(m): 1:41pm On Nov 03, 2010 |
Lol Never take am too personal - na joke section be dis. Lol |
Jokes Etc › Re: A Sign Of End Times by StudioCFR(m): 12:05pm On Nov 03, 2010 |
I'm a catholic - and catholic i will remain till the end of time. U try poster |
Jokes Etc › Re: 30 Things To Do In An Exam When You Know You're Going To Fail It Anyways! by StudioCFR(m): 11:57am On Nov 03, 2010 |
Make i laugh  |
Jokes Etc › Re: Vote Of Thanks by StudioCFR(m): 11:56am On Nov 03, 2010 |
Classic! Tehehehe Stup1dity! Wel'done poster lol |
Jokes Etc › Re: It Pays To Be A Nigerian by StudioCFR(m): 9:54am On Nov 03, 2010 |
lol |
Jokes Etc › Re: To Be Continued........... by StudioCFR(m): 9:24am On Nov 03, 2010 |
Lol |
Jokes Etc › Re: 10 Reason Why I Am The Hotest Guy On Nairaland by StudioCFR(m): 9:09am On Nov 03, 2010 |
U be real mumu - and like i talk before, u be NOTHING. i only wan know why u called me an illiterate here thats all. Me and your mama na mate? |
Jokes Etc › Re: Damn! Seriously Yoruba People No Sabi Kiss. Geez! by StudioCFR(m): 9:04am On Nov 03, 2010 |
Lol |
Jokes Etc › Re: Who Said English Is Simple Check This Out by StudioCFR(m): 8:49am On Nov 03, 2010 |
Where is the joke? |
Jokes Etc › Re: 10 Reason Why I Am The Hotest Guy On Nairaland by StudioCFR(m): 8:47am On Nov 03, 2010 |
To relate with someone for local slang' means to "TALK" with the person with the person here. You be nothing - and if i be illiterate or pest, na your business Attention seeker. |
Jokes Etc › Re: Jokers Offtopic Massage Centre by StudioCFR(m): 7:23am On Nov 03, 2010 |
Chei I no go follow take part for all dis madness wey i dey see here. IDOWU - your swagger too fake like clown. Upgrade, but dont try.na be like me. *winks* lol |
Jokes Etc › Re: Damn! Seriously Yoruba People No Sabi Kiss. Geez! by StudioCFR(m): 7:11am On Nov 03, 2010 |
IBO people sef |
Jokes Etc › Re: Greatest Writer by StudioCFR(m): 7:10am On Nov 03, 2010 |
Lol I reserve my com'ent |
Jokes Etc › Re: 10 Reason Why I Am The Hotest Guy On Nairaland by StudioCFR(m): 7:06am On Nov 03, 2010 |
Attention seeker u again  ? See Gutter Girl, No try to follow Tanimz to seek for my attention the hard way by throwing insult - I'M A GENTLEMAN - if u talk sense to me, I go relate with u fine. |
Jokes Etc › Re: Funny Pictures by StudioCFR(m): 6:47am On Nov 03, 2010 |
Shakes head in pity |
Jokes Etc › Re: Lets Play Who Wants To Be A Millionaire by StudioCFR(m): 6:43am On Nov 03, 2010 |
Whatever |
Jokes Etc › Re: Greatest Writer by StudioCFR(m): 11:54pm On Nov 02, 2010 |
I read the joke like five times but still no make me laugh |
Jokes Etc › Re: Laugh It Off. by StudioCFR(m): 11:48pm On Nov 02, 2010 |
lol |
Jokes Etc › Re: 10 Reason Why I Am The Hotest Guy On Nairaland by StudioCFR(m): 11:45pm On Nov 02, 2010 |
El Guapo Seun go soon creat section for gay people. No worry |