Jokes Etc › Re: Funny Pictures by StudioCFR(m): 9:27am On Oct 18, 2010 |
tanimz: Kunbee, no vex the guy don go sleep.  no vex hard tough girl i too tire yesterday . . i go try not to sleep again when next i dey talk to u. hope u too sleep well sha? :-)  |
Jokes Etc › Re: Funny Pictures by StudioCFR(m): 9:59pm On Oct 17, 2010 |
yes i be gentleman but i still wan know why u want me to apologise. . i wan do anything u want me to if na the only thing wey fit make u happy be dat hard tough girl. lol |
Jokes Etc › Re: Funny Pictures by StudioCFR(m): 9:42pm On Oct 17, 2010 |
if u give u apology wetin u wan do with am - u go swallow am or u go stick am up your as.s? |
Jokes Etc › Re: Funny Pictures by StudioCFR(m): 9:29pm On Oct 17, 2010 |
tehehehehe omo lepa to bad |
Jokes Etc › Re: Funny Pictures by StudioCFR(m): 9:15pm On Oct 17, 2010 |
tanimz: Crayfish, even if e no be my real name at least try spell am correctly. 
Where you see my teeth? Even bat vision better pass your own.  u dey breath through your anus? for your durty durty eyes, i be like your mate? *sniffs cocaine* :p |
Jokes Etc › Re: Funny Pictures by StudioCFR(m): 8:42pm On Oct 17, 2010 |
TANIMZ is not even your real name so why u dey dry teeth for sun? |
Jokes Etc › Re: Funny Pictures by StudioCFR(m): 8:31pm On Oct 17, 2010 |
TANINZ i like to give u lotta attention which i know for sure u like and enven enjoying much but no let me turn my back for u. |
Jokes Etc › Re: Funny Pictures by StudioCFR(m): 8:11pm On Oct 17, 2010 |
tanimz: You go pinch me? Mr. Pincher, go ahead and let Amadioha do his doings in your life.  stop talking like an id1ot . . . hard tough gurl cuz we have politicians for that :p |
Jokes Etc › Re: Funny Pictures by StudioCFR(m): 6:50pm On Oct 17, 2010 |
tanimz: Studio, I no dey sniff cocaine. I be good girl unlike you.BTW, I get other things to do with my money.  You talk say you be student and you no dey work? Agbero no be work? I swear some people dey lie for this world. You wey be say you no even finish primary school.  Walahi, na just me day i go pinch dat fat of yours wey u dey use tackle a TEC'NOCRAT like me anyhow for here |
Jokes Etc › Re: Funny Pictures by StudioCFR(m): 6:34pm On Oct 17, 2010 |
Element G: @stud oh student, i get work for u na, go do NEPA  u well so? ok no give me the job again. i don change my mind. |
Jokes Etc › Re: Funny Pictures by StudioCFR(m): 6:20pm On Oct 17, 2010 |
tanimz: Studio, you be better person jare. You see when you stop drinking kai-kai every morning, you reason like a normal person.  lol u too be better person - and when u stop to sniff cocaine u dey reason wella. ELEMENT. . . i'm a student not working abi u wan give me work? |
Jokes Etc › Re: Funny Pictures by StudioCFR(m): 6:06pm On Oct 17, 2010 |
hey how far na? |
Jokes Etc › Re: Funny Pictures by StudioCFR(m): 5:57pm On Oct 17, 2010 |
i dont know what you're talking about me and tanimz na like cat and rat. |
Jokes Etc › Re: Funny Pictures by StudioCFR(m): 5:46pm On Oct 17, 2010 |
u well so? |
Jokes Etc › Re: Bad Condition . . . Lol by StudioCFR(op): 5:11pm On Oct 17, 2010 |
lol whatevs |
Jokes Etc › Re: Funny Pictures by StudioCFR(m): 4:54pm On Oct 17, 2010 |
*sips coke* attention seeker :d |
Jokes Etc › Re: Savin D Barber by StudioCFR(m): 4:04pm On Oct 17, 2010 |
if mentioning my name for una conversation' dey make una happy, then to god be the glory. |
Jokes Etc › Re: 400naira by StudioCFR(m): 2:05am On Oct 17, 2010 |
Kunbee: gerrout okobo Kunbee: gerrout okobo i no need to fumble cuz i nor be mugun - just follow me enter the place make we see if u nor go carry belle too. |
Jokes Etc › Re: 400naira by StudioCFR(m): 1:46am On Oct 17, 2010 |
oh pleeaaase |
Jokes Etc › Re: A Slightly Confused Teenager by StudioCFR(m): 1:39am On Oct 17, 2010 |
Whatevs |
Jokes Etc › Re: Changes by StudioCFR(m): 1:34am On Oct 17, 2010 |
Seconded lol |
Jokes Etc › Re: Bad Condition . . . Lol by StudioCFR(op): 1:21am On Oct 17, 2010 |
tanimz: Stop hating jore, no condition as they say is permanent. Keep praying, e go come in due time.  i dont hate - i beat just to let u know so u better soji yourself |
Jokes Etc › Re: Bad Condition . . . Lol by StudioCFR(op): 10:39pm On Oct 16, 2010 |
your pubic hair' never grow lol |
Jokes Etc › Re: Funny Pictures by StudioCFR(m): 10:23pm On Oct 16, 2010 |
good! so, no dey feel as if u better pass anybody here. No Kidding |
Jokes Etc › Re: Dr by StudioCFR(m): 10:12pm On Oct 16, 2010 |
angelz: ok 4 stud : were is the joke your head dey dia angelz :d |
Jokes Etc › Re: Bad Condition . . . Lol by StudioCFR(op): 9:46pm On Oct 16, 2010 |
Shattap dia u dis bow wow wow second class citizen - u too dey mis-yarn |
Jokes Etc › Re: My First Pusssy Sucking by StudioCFR(m): 9:39pm On Oct 16, 2010 |
Poster dem supposed take u to a correctional center. ode oshi - oniranu |
Jokes Etc › Re: Bad Condition . . . Lol by StudioCFR(op): 9:26pm On Oct 16, 2010 |
u nor for even talk anything at all i were u - EWU |
Jokes Etc › Re: Funny Pictures by StudioCFR(m): 9:20pm On Oct 16, 2010 |
@TANIMZ no forget sey na jokes section u dey |
Jokes Etc › Re: Bad Condition . . . Lol by StudioCFR(op): 9:13pm On Oct 16, 2010 |
My people how una dey i hope the gather two of una gather dis evening nor be to chop off my head? two of una don dey fear me. *adjusts belt* |
Jokes Etc › Re: Funny Pictures by StudioCFR(m): 9:03pm On Oct 16, 2010 |
i happy for una two mehn una fit each other. |
Jokes Etc › Re: Bad Condition . . . Lol by StudioCFR(op): 8:48pm On Oct 16, 2010 |
Sup hater |