StudioCFR's Posts
Nairaland Forum › StudioCFR's Profile › StudioCFR's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 220 221 222 223 224 225 226 227 228 (of 416 pages)
*Smiles* |
lol |
do u know him? abeg stop using his name in vain and go for your treatment for yaba-left jor |
kunbee i know sey one day u go make me proud. lol karee omo o'dua |
are u done? i still never see the picture wey fit make me laugh |
kunbee your siggy nor make sense |
Na inside bush dey reign those days when little EFE never grow teeth' have u forgotten u had your first kiss in the bush? |
dani1luv:Your dangling piece of decoration don erect cuz of dat picture - mtchew. clemcykul:Tehehehe The more they stand on my way, the popular i become. [quote author=Efemena_xy link=topic=525722.msg6910013#msg6910013 date=1286655796]hahahaha!!!! ![]() Na s.e. .x. .y pose na!! ![]() Anyway sha!! dat na sutdio in action - beware!! [/quote]Tehehehethat guy must be sexy aight? lol |
talknafree:Comon shattap dia u dis product of a wasted generation. u dey ment? who born you? na your type' dey greet parent wassup in the morning. stewpid aboki |
Kunbee is abnormal - she needs your help |
You're so boring |
Whatevs |
bounce! u nor holy pass jor |
i thought as much - no waste your time sey u wan kidnap me cuz na coins i get to pay u as ransom |
Oh u even sabi speak pigin - and why u dey talk as if u know me before? or are u a kidnapper? |
Stop feeling sorry for yourself |
sledge , so with all da mouf wey u dey run for here, na stale copy and paste jokes e end put? u don phuck'up |
Stale! |
Dis thread still dey? birthday don finish na - lol |
Dis thread still dey? birthday don finish na - lol |
i hope dis children nor go turn my award winning thread to dia playing ground. kunbee and her lust for big things |
You're on your own |
lol na wa'o |
go do brain transplant so dat u go begin create time to read long jokes - Clemcykul wan donate her un-used brain for you. she's doing it for love i guess. lol |
But some doctors wicked - chei, poor man. :O from grace to grass :p all him babes wey dey enjoy the him big pri*k before go have to learn to cope with the small size now. ![]() i thank god for the size of my own sha :d |
Point of correction EFEMENA is my apprentice and not my friend. ![]() all those designer pant , bra and mini skirts u see her dey wear, na my NIDDLE "N" STITCHES fashion house she learn' how to sew dem. ![]() And wetin concern idowuigbo party with MARK 7:7? lol |
Vic2k3:Na your opinion be dat? well, i know sey nor be everybody sabi play ball. continue dey look up to the ceilling dey shout thief thief make i dey gently climb to fame dey go - very soon HOLLYWOOD go hear my name and honour me with grammy. slow fella |
Well, maybe is cuz i'm scared of losing my hand - some women dey get invisible razor blade in between dia legs. u fit help her feel the wetness with your tongue sha - what are friends for. . . |
Poster , u dey try tell us how u and your brothers dey police una popsy for house? bad boiz |
A man had a bad case of stammering. He went to many doctors over the years, but none of them could help him. Finally one doctor said to him"I believe I found the reason for your stammering". The man asked, "Wha, wha, wha, what is my pro, pro, problem." The doctor replied, "Your manliness is very, very large. The weight of your manliness is causing a strain on your larynx, and this results in your stammering. The only solution to this is to perform a manliness transplant." The man was really tired of his stammering, so he agreed to a transplant. Several days later the doctor called the man up and informed him that they have found a suitable donor.The transplant operation was successfully performed and the man could speak without any stutter. At first he was happy, but after a while he began to miss his large manliness, and how the girls used to love it. He finally went back to his doctor and said, "Doctor, I am grateful for the opportunity you have given me to speak without a stammer, but I miss my old manliness. Please find the transplant donor and tell him that we have to exchange manlinesses back." The doctor shook his head and replied, "That's im, im, im, im, im, imp, impo, impo, impossible."____Lol_________ |
well, the ban ban ban thing got dem all pissed so they left. jokes section don lost it aroma - we just dey manage. try and stay outter trouble so dat they wont send u packing again sha - lol |
i know sey u no get bicycle - talkless of a fairly used car. read my siggy and stop tarnishing my image before the international community |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 220 221 222 223 224 225 226 227 228 (of 416 pages)

