₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,329,647 members, 8,441,672 topics. Date: Wednesday, 08 July 2026 at 09:36 PM

Toggle theme

StudioCFR's Posts

Nairaland ForumStudioCFR's ProfileStudioCFR's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 218 219 220 221 222 223 224 225 226 (of 416 pages)

Jokes EtcRe: Funny Pictures by StudioCFR(m): 5:15pm On Oct 15, 2010
I nor vex - na my kid sister say make i give u something nice lol

it worked
and now u are back to your senses.

lol
Jokes EtcRe: Funny Pictures by StudioCFR(m): 5:07pm On Oct 15, 2010
Brea.stless Street Dog
Jokes EtcRe: Funny Pictures by StudioCFR(m): 4:48pm On Oct 15, 2010
Ode!
u dey look for person wey go begin follow u exchange words abi?

you're not my type - for fu*koff.

NO TIME
Jokes EtcRe: A Slightly Confused Teenager by StudioCFR(m): 4:33pm On Oct 15, 2010
Stale
Jokes EtcRe: Funny Pictures by StudioCFR(m): 4:28pm On Oct 15, 2010
why u dey hate na?

wetin be my offense?
bad person
Jokes EtcRe: 400naira by StudioCFR(m): 2:33pm On Oct 15, 2010
Stale
Jokes EtcRe: An Advice ! by StudioCFR(m): 2:10pm On Oct 15, 2010
sledge406:
After reading the first paragraph, it was pretty clear a retard had walked in here (no offence-unless you wanna pick one tongue)

How would you post a crap such as this which's been in existence for over 3 years and still call it a joke? I can bet you just got yourself an email address and must be new to the IT world. Now scram!

My advice for you: Read more, be acquainted and you know what is and isn't.
u bad - u know it cheesy
Jokes EtcRe: Wrong Bus by StudioCFR(m): 1:49pm On Oct 15, 2010
Whatevs
Jokes EtcRe: Wrong Bus by StudioCFR(m): 1:14pm On Oct 15, 2010
Na now u just dey wake up from sleephuh
Jokes EtcRe: Little Johnny Joke by StudioCFR(m): 9:33am On Oct 15, 2010
where is the joke?
Jokes EtcRe: Laugh Yourself Off! by StudioCFR(m): 9:09am On Oct 15, 2010
u just dey run mouth anyhow here for me - if i catch u ehn, u go tell me THANK YOU after i don finish with you.

*pops moet*
Jokes EtcRe: Changes by StudioCFR(m): 8:52am On Oct 15, 2010
Kunbee:
Studio kiss kiss cheesy
u talk too much dis days hard tough girl.

we need action' -
start posting pictures jor wey go rhyme with your jokes oh

lol
Jokes EtcRe: Bad Condition . . . Lol by StudioCFR(op): 7:11am On Oct 15, 2010
attention seeker cheesy
Jokes EtcRe: Funny Pictures by StudioCFR(m): 6:38am On Oct 15, 2010
i see u hater cheesy
u nor dey waste time to burst - but i still like/love my haters.

the more dem dey gangup against me, the popular i become.

nothing do me - tehehehe
Jokes EtcRe: Joke Section Members Stop Hating by StudioCFR(m): 6:25am On Oct 15, 2010
Na who know man dey kill am cheesy
Jokes EtcRe: Joke Section Members Stop Hating by StudioCFR(m): 3:24am On Oct 15, 2010
Kunbee:
Cheap stunt at publicity


And for your information, i have been nothing but nice to you and the only person i attack on this section is Studio undecided
but why me all the time?

whats my offence?
upon how i gentle reach - mtchew






airbender:
studio mugu homos£xual wey no go school
shey i dey talk 2 u? ode. . .u no go mind your own problem
not every id1ot dat speaks to me i speak back at - especially when the stup1d id1ot is not on the same level with me.
Jokes EtcRe: Funny Pictures by StudioCFR(m): 3:03am On Oct 15, 2010
Sometimes i dey wonder if na ONLY ME BE THE SUPER MAN for dis area.

*slaps my left cheek*

wetin i dey talk sef - lol
Jokes EtcRe: Bad Condition . . . Lol by StudioCFR(op): 11:51pm On Oct 14, 2010
u sayhuh
Jokes EtcRe: Changes by StudioCFR(m): 11:23pm On Oct 14, 2010
Kunbee:
This is how to do it o studio grin



How to activate Sex Simcard ?

open bra,
press n,i,p,.ple,
scrach the panty & insert penish.
a sweet sound (a-a-ah-ah) will confirm the activation.
Lol. . .

you're crazy - i swear

I LIKE your jokes sha :d  :d
Jokes EtcRe: Bad Condition . . . Lol by StudioCFR(op): 11:03pm On Oct 14, 2010
cordj2:
my friend starmmers but his stuff is small, studio, can u recommend a doctor
tell am to take him case to god in prayer - it is well.




sylve11:
studio, remember sey na person pikin u dey talk to like that o smiley cool
i dont know what you're talking about - sorry!





[quote author=Efemena_xy link=topic=526682.msg6935958#msg6935958 date=1287010424]Yahoo-Yahoo project you mean!!

English sef - u nor sabi speak. VIP ke? Nor be your local Maga u dey refer to? tongue tongue

Oh yeah?? Even though u know say you can't keep away from Efe tongue tongue

and we all know say na gutter dem born u lipsrsealed lipsrsealed[/quote]I'M A LAW ABIDING CITIZEN - STOP TARNISHING MY IMAGE BEFORE THE INTERNATIONAL COMMUNITY.
MY HANDS ARE CLEAN - AND I'M GIVING U 7DAYS TO WITHDRAW DAT WICKED ALLEGATION U LEVEL'ED AGAINST ME AND APOLOGISE PUBLICLY OR WE MEET IN COURT.
Jokes EtcRe: Funny Pictures by StudioCFR(m): 9:58pm On Oct 14, 2010
tanimz:
^^ Bonga fish, God is spelt with a capiltal G.
Hater!
i'm an entertainer - but u can call me any name dat u wanna - as u see me so i nor get strenght to fight - and u have every reason to spark.





[quote author=Efemena_xy link=topic=528425.msg6935982#msg6935982 date=1287010728]Lol!!

<A song dedicated to Studio. . .>

A bonga, a bonga is a kind of fish - La la la la
Sweet to drink garri - La la la la
I want ma money to be there - La la la la
Jump up! Turn round! Pick your penny up!![/quote]Keep singing - daddy is listening.






KDK:
@ studio, I am jealous, Efe has some feelings for u true true. angry
glory be to god
Jokes EtcRe: Changes by StudioCFR(m): 2:12am On Oct 13, 2010
u be police?
Jokes EtcRe: Laugh Yourself Off! by StudioCFR(m): 2:03am On Oct 13, 2010
[quote author=Efemena_xy link=topic=525655.msg6929080#msg6929080 date=1286919785]Kunbee!!!  grin grin grin

but er. . .u know say na inside evil forest stud get im house

remember say e never too tey wen im pose, snap pishur for bush  tongue tongue tongue[/quote]Cheap Blackmail
Jokes EtcRe: Funny Pictures by StudioCFR(m): 1:48am On Oct 13, 2010
u love studio abi?
cuz you've been mentioning his name for most of the posts u dey make.

but nothing do u sha - if calling dat name makes u happy, then to god be the glory.
Jokes EtcRe: Changes by StudioCFR(m): 1:35am On Oct 13, 2010
but na him u just dey mention here since.

u like the name?
Jokes EtcRe: Bad Condition . . . Lol by StudioCFR(op): 1:28am On Oct 13, 2010
i'm awake cuz i dey do one project for net and chatting some v.i.p's at the same time.

i nor get all dat time to begin follow u chat meaninless things here.
i just dey manage squeeze out time to look your side - make e nor be like sey u lost gutter girl
Jokes EtcRe: Changes by StudioCFR(m): 1:13am On Oct 13, 2010
efe - calling my name dey make u happy abi?

thank god for using me to heal a soul
Jokes EtcRe: Bad Condition . . . Lol by StudioCFR(op): 12:58am On Oct 13, 2010
yours is worst

and as a qualitied dentist, i would advice u wash your mouth every morning with your own urine before breakfast
Jokes EtcRe: orgas*ms...Scarce by StudioCFR(m): 11:38pm On Oct 12, 2010
u still follow me come here too?

na wa'o
Jokes EtcRe: Bad Condition . . . Lol by StudioCFR(op): 11:27pm On Oct 12, 2010
*spits*
Jokes EtcRe: Bad Condition . . . Lol by StudioCFR(op): 11:01pm On Oct 12, 2010
help am whooze me na - Black pus*y
Jokes EtcRe: Bad Condition . . . Lol by StudioCFR(op): 10:52pm On Oct 12, 2010
*spits*

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 218 219 220 221 222 223 224 225 226 (of 416 pages)