₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,329,636 members, 8,441,578 topics. Date: Wednesday, 08 July 2026 at 06:24 PM

Toggle theme

StudioCFR's Posts

Nairaland ForumStudioCFR's ProfileStudioCFR's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 212 213 214 215 216 217 218 219 220 (of 416 pages)

Jokes EtcRe: 10 Reason Why I Am The Hotest Guy On Nairaland by StudioCFR(m): 1:15pm On Oct 29, 2010
[quote author=Efemena_xy link=topic=534314.msg7038877#msg7038877 date=1288353914]^^shebi you like to play with fire, eh??

oya come over here https://www.nairaland.com/nigeria/topic-207633.96.html  and let's see what your made of

hard tough guy  angry angry

**and try not to p.i, s.s for body, 'cos it's just the beginning**[/quote]make i follow u go dia so dat u go Ra.pe me abi?
e nor go work for you.
Jokes EtcRe: Surrogate by StudioCFR(m): 1:06pm On Oct 29, 2010
i no fit love woman wey dey drink dry gin
Jokes EtcRe: 10 Reason Why I Am The Hotest Guy On Nairaland by StudioCFR(m): 1:00pm On Oct 29, 2010
say my name - say my name.

if no be sey u like studio, u no for holla him name.

but hey, go kiss NAFBASE TRANSFORMER

No time
Jokes EtcRe: 10 Reason Why I Am The Hotest Guy On Nairaland by StudioCFR(m): 12:36pm On Oct 29, 2010
woman no dey do shakara for me - na me dey do shakara for them.

so u better soji yourself already - mtchew
Jokes EtcRe: Surrogate by StudioCFR(m): 12:29pm On Oct 29, 2010
with slap abi?
Jokes EtcRe: 10 Reason Why I Am The Hotest Guy On Nairaland by StudioCFR(m): 12:10pm On Oct 29, 2010
I no get time to begin argue with woman cuz na waste of time.

I'M A GENTLEMAN - so what i do is to walk out on her to the nearest beer parlour to enjoy a bottle of chilled ice GUINNESS.

dis is 21th Century abeg - and i don step up.

u go need to fill a form to get my attention henceforth -
Hater!

cool
Jokes EtcRe: Surrogate by StudioCFR(m): 7:07am On Oct 29, 2010
do your thing make i do my thing and stop feeling like a thing ontop nothing.

SECONDED NA YOUR BAPTISM NAMEhuh

you're the one vying for my attention - but i no get your time.
i no send you.
you're on your own.

see as u just dey use my swaggs anyhow - ABOKI
Jokes EtcRe: Office Boy? by StudioCFR(m): 6:47am On Oct 29, 2010
stale
Jokes EtcRe: 10 Reason Why I Am The Hotest Guy On Nairaland by StudioCFR(m): 6:38am On Oct 29, 2010
Spits. . .

i'm aware of my celebrity status

i no go bring myself down to you and your cronny level to begin argue with una.

una two dey idle - i no get una time. cool
Jokes EtcRe: 10 Reason Why I Am The Hotest Guy On Nairaland by StudioCFR(m): 6:37am On Oct 29, 2010
Spits. . .

i'm aware of my celebrity status

i no go bring myself down to you and your cronny level to begin argue with una.

una two dey idle - i no get una time. cool
Jokes EtcRe: New Dance Burning In South America! by StudioCFR(m): 11:17pm On Oct 28, 2010
were is the joke?
Jokes EtcRe: Madam by StudioCFR(m): 11:09pm On Oct 28, 2010
stale
Jokes EtcRe: Surrogate by StudioCFR(m): 10:48pm On Oct 28, 2010
Seconded
Jokes EtcRe: 10 Reason Why I Am The Hotest Guy On Nairaland by StudioCFR(m): 10:33pm On Oct 28, 2010
[quote author=bashy_demy link=topic=534314.msg7013475#msg7013475 date=1288042046]hmm you better no let Studio here[/quote][quote author=Efemena_xy link=topic=534314.msg7013824#msg7013824 date=1288045601]I fear no one on nland angry angry

[size=18pt]No one!![/size][/quote]if to sey two of una get work, una nor for sidon here dey gossip about me.
Jokes EtcRe: As A Newbie Let's See Ma Stuffs(again) by StudioCFR(m): 10:00pm On Oct 27, 2010
Idowuogbo:
@stud
i dey oo , wey u waka go since na
i miss al d tackling na , norin do u sha
u b my boi kiss kiss kiss
lol
why the kisses na - na so u like dis rude boy reach?

i dey school, the do small hustle for studio and street sometimes too.

how u dey?





[quote author=Mr.Bones link=topic=540296.msg7027714#msg7027714 date=1288211901] [size=14pt] Studio offences were by-passing of the word filter and derailing but i know the problem cos i said she was ugly some time ago, let her go fvck herself jor.

So how did u know where she do unwind. Stalker? wink
[/size]
[/quote]Why u sef go call her ugly?

u get luck she nor pour to.to water for your body grin
Jokes EtcRe: As A Newbie Let's See Ma Stuffs(again) by StudioCFR(m): 9:19pm On Oct 27, 2010
ID

i dey
long time no see - hope u dey enjoy sha?



@VICKS

wetin be ya offense wey make muki muki ban you?

i dey plan to kidnap dat babe - i know where she dey unwind
Jokes EtcRe: As A Newbie Let's See Ma Stuffs(again) by StudioCFR(m): 9:01pm On Oct 27, 2010
Wish i could delete dis thread


and Mr pri.ck why the multiple i.dhuh
Jokes EtcRe: Who Wants To Be A Millionaire by StudioCFR(m): 6:39am On Oct 27, 2010
elenu gbeske

mtchew lol
Jokes EtcRe: Changes by StudioCFR(m): 6:17am On Oct 27, 2010
Lolajoy:
@studio  hmmmmmmmm.
Kilode my dear?
Jokes EtcRe: Call centre by StudioCFR(m): 4:58am On Oct 26, 2010
lol
Jokes EtcRe: Call centre by StudioCFR(m): 11:47pm On Oct 25, 2010
mtchew

*burns down thread*
Jokes EtcRe: Call centre by StudioCFR(m): 11:38pm On Oct 25, 2010
what is ELEMENOhuh

and why u dey dry teeth for sun like sallah ram dey laugh like that ?
Jokes EtcRe: This Is Creepy! If This Dont Blow Ur Mind Nothing Will by StudioCFR(m): 11:23pm On Oct 25, 2010
Tehehehe

u not serious man

erm
is DOLEMITE A NIGERIAN?

how she dey manage understand pigin?

abi she dey form?
Jokes EtcRe: Call centre by StudioCFR(m): 11:11pm On Oct 25, 2010
lol
Jokes EtcRe: This Is Creepy! If This Dont Blow Ur Mind Nothing Will by StudioCFR(m): 11:05pm On Oct 25, 2010
Nothing do you

u get mouth like barack O'grin

lol
Jokes EtcRe: My Pc's Wack! by StudioCFR(m): 10:56pm On Oct 25, 2010
i'm still searching for the joke
Jokes EtcRe: Call centre by StudioCFR(m): 10:49pm On Oct 25, 2010
Where is the jokehuh
Jokes EtcRe: This Is Creepy! If This Dont Blow Ur Mind Nothing Will by StudioCFR(m): 10:38pm On Oct 25, 2010
Dolemite:
Not consoling my self, just happy one person shows that maybe people in this section aren't all rude, unwelcoming spoiled sports.  undecided
Read my signature - hard tough girl

am not here to form Mr Nice or Mr rudy

i say it the way it is :p
Jokes EtcRe: This Is Creepy! If This Dont Blow Ur Mind Nothing Will by StudioCFR(m): 10:16am On Oct 25, 2010
continue dey console yourself poster
CelebritiesRe: Denrele Denies Being Charley Boy’s Gay Lover by StudioCFR(m): 10:02am On Oct 25, 2010
Denrele is a pure gay
and na him be the receiver

the way he walks, talk, and he's fond of calling guys around him 'FINE BOY"
Jokes EtcRe: Who Wants To Be A Millionaire by StudioCFR(m): 6:26am On Oct 25, 2010
[quote author=bashy_demy link=topic=534594.msg7004566#msg7004566 date=1287929727]Hmmmm i feel you studio and you like that kind thing no be small no let efe and co hear this make we just make am secret ok.[/quote]I dont know what u are talking about abeg

i be god pikin
Jokes EtcRe: Klint The Drunk As Nigerian Police - Funny! by StudioCFR(m): 6:14am On Oct 25, 2010
stop whatever u are doing and come to my bedroom for annointing
tongue

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 212 213 214 215 216 217 218 219 220 (of 416 pages)