StudioCFR's Posts
Nairaland Forum › StudioCFR's Profile › StudioCFR's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 217 218 219 220 221 222 223 224 225 (of 416 pages)
where is the joke? |
![]() I'M LOYAL MY PEOPLE ![]() |
Efe na so u like me and my name reach? lol @POSTER ignore the haters - but try make your joke funny small. No offense :p |
i beg to differ dis dry thing - mtchew |
KDK:wetin i do and why u carry my name come inside dis STALE THREAD? |
Thanks Bro u get mouth :d |
![]() |
. |
wetin dey do dis ajebota? u self don miss your period? |
*smiles* ![]() |
Chei . . . poor thing lol |
tehehehe i gentle oh |
the same question i bin wan ask am too lol |
the same question i bin wan ask am too lol |
[quote author=Efemena_xy link=topic=526682.msg6949618#msg6949618 date=1287188875]^^ Stop talking dirty! and besides, I said i'm trying to be nice na! [/quote]Go and play with yourself and leave me alone.stop bin nice to me. KDK:what makes u think i want to kill you? enjoy yourself to the fullest jare life too short |
tanimz:Amen! may he forgive u too cuz your sin' don too much lol |
make una sha send me invitation when time for marriage reach - lol i'm happy for you tanimz. at last. . . |
are u on HEAT? why shouting my name like dat? |
who u dey try deceive since when u begin know GOD? |
your head don dey swell abi? olodo |
tanimz:from the way him dey talk. u nor get sense enough to know when a man likes a woman? u be pretty gurl - i wonder why u dey hide your face. abi nor be u be dat young sweet gurl i saw for dat profile before u remove am? |
dat guy dey trip for u hard tough girl |
who no like better thing |
Lol |
i dey only try to be nice dats all ![]() |
@Tanimz yea i know u get boy friend - u be fine young girl and intelligent small. but i still dey wonder how the guy dey cope upon how u RAZZ reach. |
lol but u get boy friend? no offense |
go hiss for your boy friend for house. |
you self know sey i no get your time. na u dey tackle me. i no send u mehn - clear make i pass jor |
*faints* tehehehe mehn, see as talent' dey waste for here. |
shattap! you dis flatchested she-diot. u don finally get my attention - what' next? |
lol oloshi girl - u don vex cuz i called u brea.stless? tehehehe |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 217 218 219 220 221 222 223 224 225 (of 416 pages)
