StudioCFR's Posts
Nairaland Forum › StudioCFR's Profile › StudioCFR's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 213 214 215 216 217 218 219 220 221 (of 416 pages)
lol the poster talk true small sha but na girls wahala plenty pass |
Dolemite:cuz you're not light skinned? or because u look like one of those albino' from Enugu ![]() (no ofeince) |
thanks for your understanding tanimz lol see me as an entertainer - dont take my words serious cuz i joke alot gud night |
i've made my point clear dear be nice to me or i arrange for your one year BAN is dat you in dat profile? i like light skinned girls |
i don begin smell jealousy tehehehehe jesus christ dey aroma of my likeness for TANIMZ don smell reach OFFTOPIC CHAT THREAD. tehehehe i'm fulfilled gud night girls |
you dont know what to believe right? lol yea people see me as a serious-comic hard to figure when dis crazy naija dude is damn serious lol but hey - u go chop biscuits? tehehehe |
lol u talk soft only when u feel sey u don upset me lol but dats another reason why i like u tanimz yes! i like u Nlanders i like tanimz lol quite unlike studio aight |
ELEMENT lol u smart nor be small - walahi i bin dey time the previous thread to reach 100pages so dat i go hijack am but but u bad man lol nothing do u bro u dey mouth like mikel lol |
*adjusts belt* read my siggy i no send you no offience |
the cocaine u gave me to share with you yesterday still dey make me feel unsettled i know u are fine cuz u be expert oniranu |
lend me your ears |
Dolemite:Hey be nice to me hard tough girl all the mods is my friend' if your gonna continue being rude to me, then i will tell them to BAN you for one year - u hear me? |
lol |
TANIMZ stop messing with me u dis idio.t how much is your life worth? |
tanimz:Yea we quarell alot but i think i like u and i know for sure u like me too eventhough u dey shy to admit am. but why are u not light skinned - can't u bleach lol(no offience) |
Tanimz lol - i crase pass like dis sef girl i dey give una my blessings na dont u like? |
my apology to u ladies sey i nor dey follow play una cards lotta women like me but i nor know the one to choose and make permanent. i give una my blessings TANIMZ AND KDA EFE AND VICKS and efe i know u too dey crave for my attention all dis while. . but hey you all - make we be friends. lol |
tanimz:Now i understand can i have i chat with u please? are u on? |
i have a question to ask u TANIMZ and i hope u can come up with an answer. why is that u chat peacefully with other jokers - but when it comes to my turn, u wanna fight ![]() *sips coke* |
She-diot wey nor sabi greet mtchew |
*burns down thread* :@ |
for what? who wan patronise you sef? mtchew |
why wont i remember her name still dem dey ever forget bed warmers name? lol |
hisses |
it's high time people go begin pay to open a thread. Bend10. . . move dis damn thread to sexuality section for me. it's an order |
tanimz:See as u just dey happy ![]() eranko! na pregnancy u dey play with so. but i no get your time - go and look for your mate ![]() |
is dat why u are shouting? cat fish seller see as vein full her neck. mtchew |
Her boy friend siddon somewhere around the corner with moet and cuban ciggar for hand dey watch una fight over his babe. lol una dey here dey claim ownership i sorry for una lol |
that your generation cant do without |
Chei see as guys dey fight to get TANIMZ attention. dis place don dey over crowded for my liking i'm out (NO OFFEINCE GUYS) |
u no soji no offeince |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 213 214 215 216 217 218 219 220 221 (of 416 pages)

