StudioCFR's Posts
Nairaland Forum › StudioCFR's Profile › StudioCFR's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 244 245 246 247 248 249 250 251 252 (of 416 pages)
At last lol |
Idowu na my kid sister mate na so na to use our horse whip on her- no offence |
Idowu - i bin think sey u said u no like the NO OFFENCE phase - why u dey use am? Ewu - no offence |
Your lingo's no tight - u just dey fake everything join themselves and no sense - No offence |
Lol mama-gee sef |
Lol |
Dis is serious lol |
Lol see annoyance |
@VICKS - Oyekan Kilo fun'e Na mistake sha lol |
Idowu what are u on about? Lol - i dey my lane oh. @ODUNNU, I'M HAPPY FOR U SHA - ATLEAST U LIKE YOURSELF THE WAY U ARE. To God be de glory sha. @VICKs, i'm not a womaniser na lol - wetin u mean by that? Retract am jor |
Lol well, u sure sey we don meet before? But me no too dey for peeping into other peeps profile except they want me to - u fine abi? |
Maybe boiz dey disturb her u know lol |
Lol |
Lol - go drink Raw Acid idowu - NO OFFENCE |
My dear ODUNNU, i be christian and i no like swearing - well, e don tey sha and i don forget wetin u look like - and why u remove the picture? No offence dear |
@IDOWU - dat *NO OFFENCE* phrase dey annoy u? I dont like annoying people - forgive please. Erm, ELEMENT told me u get soft heart and dat you get fat back side - NO OFFENCE |
Allegation laughable lol - u want me to view your profile abi dats what u want? But i no get time for all dat - sorry - yes i'm tall, handsome, if u like 2FACE Body type then u go like mine - and money full ground - but i dont want be friend with u - No Offence lol |
Say wetin happen? U are on heat and i dey hire Hector to give u want u need to calm down u dey say god forbid lol |
Lol But how the no Offence Phrase dey annoy una? Lol Ok, I go try adjust lol |
Idowu are u sure? No offence |
*Yawns* |
Soon soon soon matter go change - no offence |
Chibaby my igbo name is Chika - your name no sweet me anything- just say u like the way i dey call your name and dat i shouldnt stop cuz it makes u feel real gud - and what phrase are u talking about? *No offence* @IDOWU, u dey make me laugh lol |
Pharoh why u dey reason like the egyptians? U fall my hand, i think sey u bin wan ask if i don reach Chicago before - No offence |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 244 245 246 247 248 249 250 251 252 (of 416 pages)