₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,329,801 members, 8,442,331 topics. Date: Friday, 10 July 2026 at 01:08 AM

Toggle theme

StudioCFR's Posts

Nairaland ForumStudioCFR's ProfileStudioCFR's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 241 242 243 244 245 246 247 248 249 (of 416 pages)

Jokes EtcRe: An Innocent Enquiry by StudioCFR(m): 9:43am On Sep 14, 2010
Xina - na my lane i dey oh

Na u be Mr president mouth piece? Leave my Versace Shirt Jor
Jokes EtcRe: Lol With Element by StudioCFR(m): 9:39am On Sep 14, 2010
I wan know why Ben10 nor go lock dis thread dis week
Jokes EtcRe: Mobo 44 Confirmed Albino by StudioCFR(m): 9:36am On Sep 14, 2010
Fake!
Aporuka or not, U still no get liver to harm a fly talkless to look me in the eye sey u wan talk.

Fear no dey catch U? Lol

But na water gun u get sha. Tehehe
Jokes EtcRe: Random Kicks From Egypt by StudioCFR(m): 8:46am On Sep 14, 2010
Stop posting abeg - yo fear don dey catch me already.

Stale jokes
Jokes EtcRe: An Innocent Enquiry by StudioCFR(m): 8:43am On Sep 14, 2010
I nearly laugh
Jokes EtcRe: Mobo 44 Confirmed Albino by StudioCFR(m): 8:42am On Sep 14, 2010
U nor fit do shi'shi - na so so mouth women get
Jokes EtcRe: Lol With Element by StudioCFR(m): 8:40am On Sep 14, 2010
Clifford Orji

Okkk - i still dey bed right now, i go disturb una small later.
Jokes EtcRe: Lol With Element by StudioCFR(m): 8:25am On Sep 14, 2010
Lol , u can only kill the body u cant kill the soul.

I no go run cuz i get very thick skin.
Olorun ni ohun mi
Jokes EtcRe: Mobo 44 Confirmed Albino by StudioCFR(m): 8:23am On Sep 14, 2010
Is dis what maturity does to people?

And where is the jokehuh
Jokes EtcRe: Lol With Element by StudioCFR(m): 8:17am On Sep 14, 2010
Lilly Livered boy - see as fear catch am- hector decstor NAFDAF unapproved slap dey fear am to receive
Jokes EtcRe: d by StudioCFR(m): 8:12am On Sep 14, 2010
Tehehehe
Jokes EtcRe: Laugh it Off with Efe by StudioCFR(m): 8:10am On Sep 14, 2010
Na only when u missed your period u go dey mis-yarn.

No ooffeince - chief derailer
Jokes EtcRe: We Really Can't Win! by StudioCFR(m): 7:56am On Sep 14, 2010
Trust no one jor lol
Jokes EtcRe: Chinese Class! Learn Chinese In 5 Minutes by StudioCFR(m): 7:54am On Sep 14, 2010
Where is the joke?
Jokes EtcRe: Tea Break by StudioCFR(op): 3:38am On Sep 14, 2010
The joke is up yo as.s mehn
No ooffeince
Jokes EtcRe: d by StudioCFR(m): 9:12pm On Sep 13, 2010
Tehehehe
Jokes EtcRe: Defending Her Honour by StudioCFR(m): 9:11pm On Sep 13, 2010
Tehehehe
Jokes EtcRe: ~Jokers Offtopic Classic Bar House by StudioCFR(m): 9:09pm On Sep 13, 2010
Yes! - but only in yo dreams
Jokes EtcRe: Lol With Element by StudioCFR(m): 9:06pm On Sep 13, 2010
Element say u be yahoo boy
Jokes EtcRe: Defending Her Honour by StudioCFR(m): 8:56pm On Sep 13, 2010
Virginity is not dignity, it is simply lack of opportunity.

No offence
Jokes EtcRe: ~Jokers Offtopic Classic Bar House by StudioCFR(m): 8:55pm On Sep 13, 2010
Minister of information
Jokes EtcRe: Defending Her Honour by StudioCFR(m): 8:52pm On Sep 13, 2010
Tehehehe
Jokes EtcRe: Lol With Element by StudioCFR(m): 8:51pm On Sep 13, 2010
Hector u don dey follow dem play international league online too abi?

No ooffeince
Jokes EtcRe: Defending Her Honour by StudioCFR(m): 8:42pm On Sep 13, 2010
Easy na
Jokes EtcRe: ~Jokers Offtopic Classic Bar House by StudioCFR(m): 8:41pm On Sep 13, 2010
MIKKY don relocate to Trinidad and Tob'go - to search for his missing rib' - but lemme know if u need his number sha.


Blacky - use ya GEMINI hearing aid.
Jokes EtcRe: Lol With Element by StudioCFR(m): 8:27pm On Sep 13, 2010
Bad Belle
Jokes EtcRe: Lol With Element by StudioCFR(m): 8:24pm On Sep 13, 2010
Dat u cant do without
Jokes EtcRe: Defending Her Honour by StudioCFR(m): 7:48pm On Sep 13, 2010
Up your as.s


@Poster , i'm still searching for the joke sha
Jokes EtcRe: Tea Break by StudioCFR(op): 7:44pm On Sep 13, 2010
Thanks gurl
Jokes EtcRe: Tea Break by StudioCFR(op): 7:25pm On Sep 13, 2010
Ok now stay on topic
Jokes EtcRe: Tea Break by StudioCFR(op): 7:12pm On Sep 13, 2010
No fear, he's not snatching your babe away from u
Jokes EtcRe: Tea Break by StudioCFR(op): 7:03pm On Sep 13, 2010
i think i'm beginning to like you XIANA, u dey talk am the way e be and no send anybody cheesy cheesy

make your boy friends no see all dis things u said about dem oh,

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 241 242 243 244 245 246 247 248 249 (of 416 pages)