StudioCFR's Posts
Nairaland Forum › StudioCFR's Profile › StudioCFR's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 245 246 247 248 249 250 251 252 253 (of 416 pages)
No offence lol |
U current jor - but 9ja people mind' sef |
Chi u dey try threaten me? U suppose dey fear me. *Puffs cuban ciggar* Chi, u go smoke? No offeince |
Tehehehe - chi is on heat again - No offence |
Lol - why are my like dis sef? |
Pharoh u be gay? No offence @chichi - go drink water - your head dey hot. No offence |
If i say make i kidnap u , u no reach - but i no fit kidnap u cuz u no be whitty- nobody fit pay better money for your ransom. No offence ? - hmm, Actualy, i heard IGBO native doctor always turn women to a goat. True Maybe it's cuz she didnt pay her rent |
You're on your own - omo ibo - no offence |
Mention name if u no dey fear |
Tehehe na wa'o |
No worry lol |
Idowu - i go reply u only when u begin talk like a well educated woman - right not, u dey reason like an ajegunle brought up - plus your teeths be dat hausa kolanut- are u light skinned? - No Offence |
Lol if to sey i be ben, i for don ban all of una finish including myself - no offence lol |
Where is the joke? |
Where is the joke? |
So who's dropping who dis time? Non' of una be celebrity sef so need to worry cuz radio stations and magazine no go publish una breakup for dia headlines since some of una still be low class people - no offence lol. Sanity go come back to jokes section by the grace of almight Allah. No offence lol |
Kunbee - Oyekan kilofun'e iwo omo oshi'yi |
*adjusts my TAGHeuer Grand CARRERA writst work* *smiles* |
Osama bin laden lol |
I dey only try speak for those people wey dia ugliness no get part 2 and wey no get light skin - (no offence) lol |
Baby.me, i no get yo time today walahi lol |
Vicks - how old are u cuz sometimes u dey talk like person wey dey on some cheap drugs - lol - and dats the reason why i used the IGNORE BUTTON dat day u IM'ed me on YIM - lol - - - we're not on the same level man - i prefer to get sense and ugly than to handsome and nothing dey inside brain. I prefer to get money and ugly than to handsome and no get kobo, . Lol . . . I guess u are in your 30's yet nothing dey up dia - lol - no offence. Lol - So bro, define ugly plz Cuz i no know lol |
*Sips Red Label* *Smiles* Speechless lol |
Tehehe |
Lol na wa'o |
Copied! Dont worry, even poor people no dey enter the club - we are fine |
Lol |
Oh please - i'm a law abiding citizen man |
My fifu' i hail oh - well wel well, i have to run now - my guys would soon be here and if we no club dis night na real sin - no offence lol |
Why u dey hiss The I.D no exist? Lol |
Lol i see |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 245 246 247 248 249 250 251 252 253 (of 416 pages)
The I.D no exist?