StudioCFR's Posts
Nairaland Forum › StudioCFR's Profile › StudioCFR's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 242 243 244 245 246 247 248 249 250 (of 416 pages)
whats the laughter for now?, cuz she nearlly bite your cheek as she dey try kiss you?? no ooffeeince |
tehehe u be serious case u know ![]() |
Pharoh:chai, no involve me for your matter abeg, i no like trouble cuz i be child of GOD |
who wan blackmail janitor like you? |
[quote author=B4U,IWAZ link=topic=512776.msg6746796#msg6746796 date=1284396158]Studio reply my mail[/quote]Done . stay out of trouble please, iron lady ![]() Xiana:na true i talk say wetin happen, i thought u just declared you u be female, stay on topic jor |
Virginity Is Not Dignity,it Is Just Lack Of Opportunity No offence ladies ![]() |
Xiana:u well so? , better no turn my thread to your playing ground, cuz i know dem no buy u toy' when u small, Tata! ![]() but thanks sha ![]() @BEN, Go suck your thumb inside your electronics shop No ooooffeeeince @VICKS, STAY ON TOPIC, CHIEF DERAILLER LOL |
thank thank thank you, the joke na true life story of of of, . . |
Warning - while you were typing a new reply has been posted. You may wish to review your post. WTF! ![]() bar house ko, efemena's kitchen ni. element always dey target for opportunity to hijack , *sips moet* |
A man sobering up from the night before is sitting through the sunday sermon, finding it long and boring . Still feeling hung over and tired, he finally nods off. The priest has been watching him all along, noticing his apparent hang over and is disgusted. at the end of the sermon, the preacher decided to make an example of him. He said to his congregation, "All those wishing to have a place in heaven, please stand." The whole congregation stood up except, of course, the sleeping man. Then the preacher said, even more loudly, "All he who would like to find a place in hell please STAND UP!" The weary man catching only the last groggily stood up, only to find out that he was the only one standing. Confused and embarassed, he said, "I don't know what we're voting on here, father, but it sure seems like you and me are only the only ones standing for it!" |
Ok i'm out of here - another reason i dont like associating myself wit some Nland people especially for jokes section outside nairaland is cuz they are not mature' and na to turn things upside down dem sabi - NA NEXT SECTION OF NLAND I THINK I GO START VISITING NA Celebrities Section - jokes no sweet again. |
And efe no dey quick vex oh lol |
Hector yes oh my brother lol And blacksta u dey complain now? Make u sick ko, when i talk am when e just dey start u call am jealousy |
U warned u guys when dis things start and now see as una dey fu*kup |
EFE are u ok Wetin wan warrant all dis yarbs u dey give VICKS na @IDOWU, I don rest my case - no vex u hear lol Ok ok - gotta run, i'm tired not some sleep. *Sips Moet* |
Lol i be nobody's friend for here u suppose' know na lol - i'm tired. Going to bed anytime soon - thank God for today |
Why u no add Efe name vicks? |
Hahahaha pharoh sef |
Lol - u belong to the low class pipul Idowu - you're not educated and your slangs make me sick. You're just too local and and and you're not light skinned - No oooffeince |
Efe na my family friend- i go beg her for u man - trust me |
Why? Pity the guy na wetin - jesus christ no teach us to forgive? After u go dey for holy holy |
Lol - Ido why u wan turn am to fight na - cuz i nor send u I.V? Lol, no worry next year own i manage send u invitation. But no, we're not on the same level and i nor go like your type near me make my friends no laugh me - No Oooffeince |
Tehehehe - walahi , i bin think sey u and element be siblings lol - gud to know una be couple Sips Moet |
Element, u go soon be soji yourself lol |
Efe, i dint scoff cuz u ask' Vicks to pi.ss and and why u dey downgrade the guy? U don found new love for sexuality section? No Oooffeince |
Siddon dey look 9ice story never teach u lesson |
*Scoffs* ok mods una fit delete dis thread. Efe, tehehe |
U are dating element and at the same time dey send him best friend Vicks secret message- chai |
She dumped vicks - abi na vicks dump am? No offence Element, Your gurl friend IDOWU go school at all? And how u dey manage cope wit her Razzness? No oooffeince |
My keypad dey intoxicate me at the moment *puffs cuban ciggar* |
But u no get any place to stay so leave - move it - No offence |
No No No - Not u Vicks |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 242 243 244 245 246 247 248 249 250 (of 416 pages)





Wetin wan warrant all dis yarbs u dey give VICKS na